NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:14pm On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: E no go work, u want put iamdynamite for "brother zone". one still fit commot friendzone but once a gal say something like eg. *i like fraiser, he is like a brother to me* forget it otibo niyen. lol... U mean say na wetin make iamdynamite dey dodge hin head b dat? Baba get background hope den won com turn am to broda, iambibi, u sef no try o, tank God I av fraih as my twinnie sha, she is simply d best sis any bro can imagine |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:07pm On Mar 07, 2016 |
Cindy222: lol ok, i miss ya too... fraiser i miss ya too. I miss u more dan u miss me babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:06pm On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: I miss u nah, even fraiser does how did u see my heart? U must be a genus |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:06pm On Mar 07, 2016 |
Abbeyunique2: I miss u nah, even fraiser does how did u see my heart? U must be a genus |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:01pm On Mar 07, 2016 |
Cindy222: hmmm ok if you say so.... My day has been boring n yours? ehya sorry about dat ok, bur y do u allow ur day to be boring wen u know I will always b in ur company wen ever u demand, I will b comin soon to keep u company, as for my day it is goin smoothly |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:55pm On Mar 07, 2016 |
hardie14: Being born into your parent’s religion is the first time you agree to terms and conditions without reading them. good pm everyone.
this sun no be here ooo. and i wan comot now ehn. fraih, fraiser, kbs468, logodwhiz, alhassan, amodu, prindu, spixytinxy(where this gal go sef), blizzydodo, qutyjoice, SC31, jubrealguy, bukish21 all futarian in the house all town planner(please let me know you)
and last but not the leasþt MY ONE AND ONLY BIOTECHSHOLA. love you like mo fe daku. chop kiss. i don arrange plenty effizy and faaji for you tonite. just wrap up that deal and bring money home*wink* babe I see u dia, hw has been ur day, kindly wait for a few minutes am bringing an umbrella |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:45pm On Mar 07, 2016 |
Cindy222: I have really missed this city.... no one even asked of me... #Sadface# not fair... why we u say dat babe, av been chewing ur monicker lyk chewing gum in my mouth all dis while, you re most very welcom, hw has been ur day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:22am On Mar 07, 2016 |
SC31: oshey gan missed you too,I'm getting ready small small you missed me too? Feeling lyk obama already |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:20am On Mar 07, 2016 |
SC31: via Fraser you wan enter one trouser with crobboy abi,since when I turn your sc31.......blizzydodo pls hold your husband lol... No b my fault o, na person magnetise u to me unexpectedly o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:15am On Mar 07, 2016 |
iambibi: ... Lwkmd... C ur mouth are u serious? U mean u are seeing my mouth over dia, my mouth is on a red alert wetin for ur passionate kiss |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:09am On Mar 07, 2016 |
LOola12: Thanks dear. I'd let you in on that. u re welcome babe, I will b expectin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:05am On Mar 07, 2016 |
abeg where spixytinxy dey o, I don dey miss dat bae too much o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:03am On Mar 07, 2016 |
SC31:
finally caught up with you guys congrats dear, u re good to go, miss u plenty |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55am On Mar 07, 2016 |
kitchen: WHEre d blackmailer, d lovey doveys, d english master, d talkative? who sabi d pesins i dey ask of? concernin d c awardnite, it wld b sweet if it cld b at d eve of d 1st stream. jst mara tot all dis in one person, baba u nor try o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:51am On Mar 07, 2016 |
iambibi: u don start dis morning again abi.... No let me vex for u o..... because if i vex, i go remove my Mary amaka gown and wear dat ma shot hot gown..... And u kno wat dat mins..... For there shall be GOBE!!! .... So u beta be behave. it will be my pleasure to see dat gobe o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:27am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: No b regular court we dae go.goodu mawnin jare aburo.hehehehe egbon mo ki yin o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: gooding mawnin ma brother,no dae eye babe anyhow fa,go tru due process bros.
i still remain d Minister for women affairs. self acclaimed abi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:23am On Mar 07, 2016 |
iambibi: Gud morning fraih dear..... Fine geh, Better pikin, c as u resemble ur mama pikin!!!  datx my cute twinnie I dont even know u know her, I know u wudnt mind her as ur sis inlaw |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:19am On Mar 07, 2016 |
greatestman: Waiting to see your contribution... alryt bro, working on dat already |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:09am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: Good morning fabulous people,hpe we all slept well? No matter how bad things are,be mindful of the fact that it could be worse but be glad its not and things are even abt to get better. Wishing vry PCM of this GC a splendid nd scintillating week ahead. #shalom same to u bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02am On Mar 07, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:58am On Mar 07, 2016 |
iambibi: ..... Lol.... awwwww dats gud to hear .. Ur day wee not only be beautiful, but God's favor, his blessings and mercies shall locate u dis morning ...  wao, I shout a resounding amen, my dad always tell me wen a beautiful woman pray for me early in d morni, it means am basking under d shinning grace of heaven nd heart, I wonder how perfect my life would be if ur gud wishes is d first tin I read everymorning, datz a dream I hope will come to reality som day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49am On Mar 07, 2016 |
Jubrealguy hw far u nw, I see u over dia, bur wait o, why u talk say me nd my dear fraih na exchange twins, e b lyk say u want make I teach u genetics abi? Anyway dat one no go b today but I know dat me nd my twinnie are perfect combination, she always gat my back nd help to douse all d trouble I cause in town, her character compliment mine, as regards blizzydoDo no matter wot u say, u can not come btw us, our luv is intruder proof, we cant show d secret of our true luv to anybody. As regards dat orente, never start to dey jubilate o, game can change at anytym, but always make sure u are at my mercy sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:10am On Mar 07, 2016 |
merikims: lol.I b heart breaker oya come nd break my heart |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:08am On Mar 07, 2016 |
greatestman: If you want help brother just help me na, because I can't trade official work to my personal interest... Because my office superceeds my personal interest... See as DTOBS, don start something, you fit contribute your quarter small na.... How you professor friend Nnenna or wetin be that her name? Kbs468 LogoDWhiz DTOBS (Though you Don start foundation).. Help a friend, brother and colleague Hardie14 dey scatter my head... alryt baba, in dat case u hav me at ur back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:40am On Mar 07, 2016 |
LOola12: Morning lovelies ! Join me celebrate I'm a year older today! Shines teeth  wao happy birthday dear, I wish u d best life can offer, congrats nd happy celebration, where do we turn up? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:37am On Mar 07, 2016 |
bunmiann: Good morning great people of Golden City gud morni dear hw was ur nyt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:36am On Mar 07, 2016 |
hardie14: fear say wetin. I for fear say u too dey hustle for dat syd ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:26am On Mar 07, 2016 |
eaglevision: Y i dae see sm mentions late na,just go to bed ogbeni.we' ll see in court 2mao goodnight my friend den no dey com from court come b friends again, tink am twice o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:20am On Mar 07, 2016 |
iambibi: lolz... Ma dear it is not like dat o... If to say u no gada wives and babes evrywhere.... Na u i for run com threathen sef... but, u don already get.. So wetin again u dey find again.... But as for dat Sent4rina wey dey form say no situation can eva com between him and his wahala wife, oya na... Make we dey see..... *searching bag* Where is dis my lipstick naa..... Sent4rina jst dey run o babe my hands are not too short to accept u o, my arms are widely open to embrace u, nd my heart never get fill of luv from beautiful babes, so u ar highly welcome btw na u I first see dis morni, dat means my day go be beautiful b dat. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:12pm On Mar 06, 2016 |
Goodnyt everyone |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:12pm On Mar 06, 2016 |
iambibi: ahhh no o... Abeg o.... If na ur house i dey i go dey hold evrytin wey dey my hand very carefully like egg with my two two hands....and if i wan threaten u, ur own go b knife, bottle and rat poison... Therefore u beta behave... lwkmd, babe u bad o |