NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:27pm On Mar 06, 2016 |
IghravweIG: Lol. Asin, I shock self. Frasier con dey blow grammer join the mata sef  lol... D tin suprise me sef, dat gal na special sombody o, she force grammer out of my mouth for d first tym, kai d tin pain me o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:23pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: u wanto spoil me.i refuse 2 b spoilt. dey pretend ok, everybody go soon know wetin dey go on btw us |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:19pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: What's all dz now? she is my concubine na, so she's licensed to do dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:14pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: CD, ROM, RAM,COBOL, HTTP, PHP, HTML..... lol una sabi finish person o, abah why |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:12pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: As if i knew, brillant and smart peeps don't blow their trumphet only empty barrel does. #oniro oshi.
*** Niniola Olugboyinwa B.A, MBA, DVD, VCD, PHD,SSCE, IBTC, IBEDC, PHB, SAN, APC, PDP, ANPP. omo yen kawe gan see badt man tin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:10pm On Mar 06, 2016 |
stephano100: this girl u can LIE OO. U said Ur name was Niniola Olugboyinwa & u graduated from Babcock University, 2014. Accounting. the best graduating student from that set was not U..big liar!!
cc: DTOBS Kbs468 LogoDWhiz wittyemi see sharp guys yaf google d tin out |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:08pm On Mar 06, 2016 |
chisophia: Fraiser!!!!! babe!!!!! Am here, where have you been? Have been looking for you, now u just made me to belive by seeing u today again dat I wasnt dreaming wen I saw u yesterday, because I was comtemplating on d fact dat such beauty could exist in real life, I only envisage your beauty in d deepest realm of my imagination. Am happy to see u again babe, hope u are doing fyn |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:57pm On Mar 06, 2016 |
justified10: double tualey baba o...see comment lol... Na mistake o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:55pm On Mar 06, 2016 |
Abbeyunique2: see Oyinbo, fraiser no help my condition at all. nah pidgin me understand nah lol... Na she force oyinbo out of my mouth o, u too sef know say oyinbo no b my way na, if u see d kyn wound wey dey my tongue now, i almost bite mysef lyk ten tyms bfor comin up wit dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:50pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie: Which of ur broda is dat, Gold? Fraiser? lol... No be o, na Gold |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:50pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie: Which of ur broda is dat, Gold? Fraiser? lol... No be o, na Gold |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:47pm On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: You pple shd com to my house(Y'all are invited) My Brother is +1 today....plus Happy Sunday dark sailor go dey ground? Btw happy birthday to him, wish u llnp |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:45pm On Mar 06, 2016 |
Oyehomie: O boi see para'in' o...lol..anyway av promised ma wife not to 'troll', in janejoanjohn 's voice... Even i saw d f/m 20 with B.idon'tkno nd M.dunnotoo, nd intending PhD..?..ma promise to her will i not break... So i will say keep doing wat u sabi do nd remeba you are being watched...
Happysunday fellas... Qutyjoice babe...ahhhh..dat ur attire today make am o. Nd i love u Fraiser in law in law... Fraih d prolific poet nd inlaw... Nah only ma inlaws i mentioned ooo but na all of una for ds city i greet..happy sunday..nd from glory to glory.. lol... Anan mi atata, I dey feel u jor, as u don know how to dey respect ur inlaw wella now, u go come enjoy me, infact make we block for town dis evenin, mo fe saye fun e |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:41pm On Mar 06, 2016 |
justified10: one of d reasons why I miss this city is cos of d controversial people that visit from time to time....
I've seen a lot of controversial comments from controversial people, but I respect Neeneeola 's controversy...she deserves an award..
fraiser, see small girl wey don dey pursue PhD @ 20 and she Neva go service..and my spiritual adviser (spinxytinxy dey sell kai kai for u fraiser) Lol. and nysc com do me bad, at ma age dem relegate me to B16... tor lol... At d age of 20 wey dat small girl dey talk, I just won enter SS1 ni o, no b my fault sha, my brain no quick collect book, wen I dey SS3 na only uniform u go take diferentiate me from teacher because my beard don dey do jerry coil by dat tym, na hin come make me decide say na d only tin wey remain for me now na to go dey count money, book don tire me die, bur if dat small girl meet me for camp nd she no call me borda na wahala o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:24pm On Mar 06, 2016 |
hardie14: abeg who dey abeokuta oooo. make we gada come flex. where u dey flex for abeokuta, I hope say no b iwe iroyin u dey sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:04pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: Fraiser go and baf 4 church.kbs468 go and wea white 4 assalatu I don dey baf now, oya come help me use sponge scrub my back |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:02pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: glory b to d irumole.Thank GOD U AR BACK.i want a divorce ryt now.I wanto b single 4 hea.Am not marrying anybdy again but i wil help u fynd anoda wyf if u divorce ur husband because of me na oyo u dey o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:01pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: me sef na im cause am.I c beta pple i knw ask na mumu i go dey ask.Abeg kbs468,logodwhiz weariz my sent4rina? lol... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:00pm On Mar 06, 2016 |
Rukkyola: my medicine don finish oya come collect dis 10 naira make u go buy anoda one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:57pm On Mar 06, 2016 |
ABB1: Abeg follow fraiser come kaduna, make I arrange yarinya for you too, nice one there bro... Make hin no come KD o, I no trust jubrealguy, he fit come dey hustle yarinya wit me o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:35pm On Mar 06, 2016 |
smileeey: Mr presy LOGODWHIZ, you are one of the most respected to me on this GC with the ways you handle issues, but today you really surprised me with your comments.Everyone has the right to say whatever he or she feels is right, you are a leader and needs to make sure nothing people say offends u, we can't reason alike it's not possible. Though, we don't know each other that doesn't mean we can't respect each other veiw. We should all be ONE and everyone should be able to contribute without fear of being devour by others. Fraiser hope my writeup is OK today without bombshell because na you Sabi talk to people pass without thinking twice abt how the person go feel. Lol... I cant stop laffing at dis, d truth is dat am always careful of d words I use in attacking attackers in order not to bring about any form of iil-feeling or resentment, dat is why I preffer expressing myself or airing my views in pidgin english nd also make it comical a little bit, nevertheless, if somebody can resort to using derogatory statements and abusive words in attacking nd criticising our activities in this thread, it will be an utmost hypocrisy on my own part if I show such person(s) any form of curtsey in airing my opinion too afterall what is good for the goose is also good for the gander. I wish to tell you dat I hereby tender my unalloyed apology to you nd anybody I might have offended in any of my comments. Abeg no put me for mind o, na small boy I be o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:53am On Mar 06, 2016 |
Neeneeola: Apparently, you aren't doing anything reasonable so I'm not surprised. I only feel sorry for you. My brain is wet, it is wet; yet I was the best graduating student in my set, ACCA & ICAN bagged, masters degree bagged also; PhD loading (at the age of 20 btw). And my brain is wet. Get something reasonable to do with your time ogbeni. congratulations my dear sis, I will be so much thrilled by dis achievments only if you can use all d certificate bagged as collateral for bank, or use it to withraw money from d ATM, your mates are busy counting money u dey count certificate, despite all d certificate nd all d book u don read d money bag wey go employ u fit no even get O, Level result self. This is definitely d poorest comment hav read in nairaland. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:39am On Mar 06, 2016 |
wittyemi: Hmmmm, some people are just full of wit; Crobboy u dey reason,you ll help me Vet my next article b4 I present it biko.
She wants us to come here and repeat the news,when she start to listen to news self? I wonder why people just can't understand that there are different strokes for different folks,what good will it do us when we talk about something and can't change it? Why not we keep calm and think of solutions instead of shouting about an existing problem like common hallelujah boys n girls.
We don't need youths that just follow the news, we need youths that picks what they need from the news and move on; we don't need over serious youths,we need youths that are free spirited and flexible ; over serious youths are scared,too careful and timid, free spirited youths are brave,risk takers and out spoken ; we don't need rigid, mono minded and myopic youths like her that can't see beyond her nose, we need youths with wider perspectives because they are the ones with the ideas. She thinks we are not serious,well, make she know say person wey dey drink garri get plans. She is not aware that a merry heart doeth good to the body,if she gets herself worked out with the news,she ll be killing herself with stress and depression because more horrible news are coming. Why can't we just act like children ones again and see life differently. Whewwwww the most amazing comment have ever read in nairaland, nice one bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:29am On Mar 06, 2016 |
jubrealguy: lol.......make she dey joor no dey talk lyk dat na, na person wey endure am to d end will be saved, so ti ye e |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18am On Mar 06, 2016 |
jubrealguy: u need to see d 25yrds shot, d guy press dat box full........free kick was stunning....... bobo yen daa na ororo na, wetin u dey expect, omo ti mo ko to gbo eko |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05am On Mar 06, 2016 |
Qutyjoice: NYSC UPDATE Prospective corps member should log into thier nysc direct account for the printing of thier call up letter starting on 14th of march 2016. Re-broadcast.... #copied finally u gave us nysc related news, oya clap for ursef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie: Ahahaaa...i resemble glutton ni....i no play with ma 3 square meal o...e shey... lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:29pm On Mar 05, 2016 |
DTOBS: Just one of the 201s... *in cythian Morgan voice*... she is taking... lol... Allow her make she follow me relate nw, abah y |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:24pm On Mar 05, 2016 |
DTOBS: wowww..extent my greetings to her...
meanwhile, allow chommieblaq to be Thanks baba I no understand u again o, I ask u if she b ur bae u say no, I ask u if she dey ur plans, u say no, now u dey do kurukere follow her up nd down |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:45pm On Mar 05, 2016 |
Oyehomie: Qutybabe...dinner nko...aren't we gonna eat? D worms in me are complaining already o inlaw u go lyk fud o, u b glutton? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:37pm On Mar 05, 2016 |
Chommieblaq: Help me ask am o, he wan join head. babe oya tell me 201 reasons why I shud not put a diamond ring in ur finger, If u can tell me, den I will back out |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:35pm On Mar 05, 2016 |
eaglevision: Na ur wife go suffer,na to abort d baby sure pass bt just tell me wia belle wan cm frm,u b holy spirit? lol... U never hear say den dey send belle tru flash share abi |