₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,457 members, 8,422,162 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 07:16 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:48pm On Feb 18, 2016
bolagabriella:
I don't do hand me down toys undecided undecided >sad
ko ye mi o, I no understand
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:37pm On Feb 18, 2016
Rukkyola:
Blood of satan!
I go soon go off again.i wanto sleep.wea kbs468,logoDWhiz,justified10/ justified19 and co!
Me i don go slip.EARLY TO BED,EARLY TO RISE.MAKES A MAN HEALTHY,........Anybdy wey sabi buk shud complete am
off i go,i go off!
e b lyk say dat man juju neva comot ur body finish, hope say u don born d pikin sha make u no come dey bring babalawo belle com dis city o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:34pm On Feb 18, 2016
bolagabriella:
U neva cease to mk me laff...lol
Well sha more pple lk u re needed to help us neutralize d kind of headache fraiser causes in dis GC
bola it seems ur last seven days fastin nd prayer has been answered because am now single, no more obstacle in ur way again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:32pm On Feb 18, 2016
hmmm I go take luv spoil my next wife, some people go nearly commit suicide, d greatest mistake any woman can make in dis city na e make she leave me go dey follow anoda person. den neva know any tin, den go see luv den go won jump inside well bur make God just give me FAITHFUL woman, e don finish b dat
cc
merikims
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26pm On Feb 18, 2016
Rukkyola:
u don dey kolo smal smo.Na u b goast/ghost or wateva.E b lyk sey dem no teach u spellin abi dictation 4 ur sch.talk tru na u dey cari last 4 sch abi? I go help u kip am secret since u b my padi.Olodo rabata.beta no alow me sing 4 u
hmmm I no doubt d fact say i b olodo more ova na village sku i go, na under tree we dey collect lecture, hw u won make i take sabi book? bur i still no bliv say no b zombie i dey follow talk unless u show ursef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:22pm On Feb 18, 2016
Beckytee:
at last!
naso ooo, won fe pami tori obirin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m):
Due to d unfaithful nature of my formal wife blizzydoDo, av already filed a divorce in court, I now declear mysef single nd ready to mingle strictly wit a faithful lady in d city because i dont want make person dey threaten my lyf because of woman. unfaithful woman is a threat to husband life.
cc
merikims
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08pm On Feb 18, 2016
LogoDWhiz:
Lol.

Only the senate have the permission to screen him
pls tell him o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06pm On Feb 18, 2016
Aleora:
smiless thanks
babe hw was ur day? I hope it was as beautiful as u are, no doubt beautiful ladies always hav dia own way of havin a beautiful day? I will lyk to see more of dat ur beautiful smile here
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Feb 18, 2016
Rukkyola:
Rukkyola is back 4 gud. Pray sey dem no go sieze my fone again all in d name of madness/sickness.i mis una pass fanta
na who b dis? o my God i don dey see goast
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:58pm On Feb 18, 2016
MissOyin:
Una weldone 4 ere oo.
LogoDWhiz I can see u ooo.

Hardie14 hope d deliverance did nt pass prayer nd anointing ooo.

Amodu don't go 4 female pastor deliverance again ooo. Am watching u.

Kbs468 u no taya ni. After 5 wives.

Spixytiny ore mi toh sure. Welcome bck. Hw r d twins

Amrynu welcome longest tym. Hwz dominon92

Fraih,missprudence,fraiser,BlizzyDodo et al una weldone
missoyinkansola I dey greet u o, hope u ar doin fyn
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:55pm On Feb 18, 2016
johndanny:
Members of the Executive Council of Golden City. Pls i want to make an appeal, before appointn Fraiser as a minister i want to be informed wen d screening will take place n to be among d panel cos i want him to be properly screened.. Am saying dis with reasons.smiley
hmmm God why always me, only me in d mist of thousands foe bur I know i will slughter dem lyk fowl, no shaken
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:53pm On Feb 18, 2016
missprudence:
hmmm.. a hotel won't do it for me.. I think we should go to the library instead..
any silly move young man my son Sunnepa17 will teach u a better lesson
Tell ur son to teach u, am not interested again since u dont trust me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:51pm On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
Hmmm. BlizzydoDo is rite..ℓ̊ dunno y sɦɛ kip on involvin ЎO̶̲̥̅̊ΰ...fraiser nah alagbere...just quote ♍ƺ ur address 4 niger state nd ℓ̊ will (•͡.̮ •͡ ) ЎO̶̲̥̅̊ΰ afta service year, trust ♍ƺ .....ℓ̊ ℓ♥√ﻉ ЎO̶̲̥̅̊ΰ ʟɨҡɛ kilode, ЎO̶̲̥̅̊ΰ wunt regret it
I don leave her for u ooooo, go nd marry her
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Feb 18, 2016
Fraih:
I just re-read and understood now, I Modified already.
Alright, Weldone.
Infact Fraiser wants me to start crying already, I dont like what I'm reading either. sad
babe u dont need to cry, u know i always crave for smile nd dats all i want to see, everytin will b fyn
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:47pm On Feb 18, 2016
missprudence:
Lol... my son take it easy... don't forget u still have the ryt to chose who Ur daddy is going to be..
missprudence hope u are ready for d class or ur son wont allow u again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Feb 18, 2016
Fraih:
OMG!!! shocked
Blizzy dear, please dont tell me this,
Fraiser is actually very nice, he's just a very funny guy.

If you were mad at his approach and disposition to ladies in the city here, please forgive Him. He'll correct that. sincerely, you are a very Principled and beautiful lady, I'll want you as my in-law.
Or is there something else involved that I dunno of cry cry please tell me baby!

Fraiser, oya o, ladies here don dey see u as indecisive o, stick to Blizzy and Blizzy alone. Cos I'm abou to start crying now undecided


***
Armynu, you are welcome back. E ku itoju.
Nah, Shammak was serious abou it wink Our wedding IV cards will be out soon.
my twinnie u dont need to cry because of bizzydoDo, I av seen she is not faithful bur she is try to hide under my friendlyness to ladies to cheat on me, me am just friendly bur she is avin an affairs, God will provide a faithful woman for ur twin bro who will understand him so much
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:38pm On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
Hmmmm.....*Sad face*..* Military slang digger, m abt 2 wear my after fives seein dis conversatn after hectic journey 2 Zaria* nid 2 do 100pressup nw 2 relieve my anger.
Mummy d yoruba klass Nah *Balder* 4rm ɦɨʍ
I dont want to do wit anytin dat involve u in dis city I leave blizzydoDo nd missprudence for u, I need my peace. know i need a woman dat will not giv me at attack, infact i dont need any woman again for now I leave all of dem for u, my peace is much more important
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Feb 18, 2016
eaglevision:
No just include God@ll @all,by d time I'm finishd with u,even devil go dae hail me,waaa gba!
wetin i do u sef? u just dey beef me for no reason
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:32pm On Feb 18, 2016
BlizzydoDo:
Swtheart, I tot I culd cope wit yur twinnie buh criozly we cnt wok,,,av got loads of respect 4 yuu datz y I'm informing yuu 1st. Pls dnt try 2 step in 4 him
I tried to explain mysef to u, since u dont seem to understand me u can make ur choice
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:29pm On Feb 18, 2016
BlizzydoDo:
check yur inbox
babe wot are my seeing? are u for me or suneepa17, pls make ur choice now, am tired of dragging a woman wit anoda guy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:11pm On Feb 18, 2016
missprudence:
Lol sweet indeed.. wen are we starting the Yoruba class now
babe u will not bliv i undergo a lot of stress today tryin to get enof materials for d yoruba class, infact i was sweating profusely lyk christmas goat inside hot sun, but all tanks to d national library, my house is now fill wit materials, lets meet in downtown hotel in middle town street along uptown road for d class by 8pm, i bet u will gain alot
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:03pm On Feb 18, 2016
BlizzydoDo:
A portfolio in womanology ahbi?
my angel pls u shud try to take ur eyes off my official mata, u know high blood pressure is not gud for ur health, just try to understand d nature of my work in dis city, it demands i shud b gettin closer to women, bur i assure u am not bringin any women home, dat house is urs alone. let ur mind b at rest babe, u re very secured ok. its understanding dat matters
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:58pm On Feb 18, 2016
spixytinxy:
my good frnd am fine oooo, d twins don dey crawl dat y av not bn around lately bt am bk now, abeg wu b dat hardie wey wan snatch my man
u sure say na craw d twins still dey craw all dis while, may b make we quickly put house leg for dia mata o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:53pm On Feb 18, 2016
BlizzydoDo:
I'm beginning 2 agree wit yuu Bola
hmmm, she only want u to go so dat she can take over, dont fall for her trick, u know i luv u babe
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:52pm On Feb 18, 2016
Kbs468:
√ OK about MissEvey

√ OK about more and multiple of her

√ Abi about entering them, Na who no like better thing? After all, our Golden City promotes nothing but better and beautiful things and so much more in that regard.

√ I think I should have a rethink about the initial change I was calling for about the Ministry of Women Affairs because it is not Shammak actually but Fraiser.

Besides, going by your suggestions, SC31 is not a choice because she is already away for sometime now along side her HUBBY-CROBBOY and my wife would accuse me of ingenuity

Fraih would be worst because the attack on me would be Double fold as seeing me to still nursing an ulterior motive both from my wives and her hubby-shammak

Bolagabriella, Hmmmmn I can't really say but my wife's opinion would determine alot over time sha because Spixytinxy could stand her feet to take over if and only if the unexpected happens.

√ Status quo would rather remained because yanabasee is in charge of the Ministry of Internal Affairs which still stands for the Interior Ministry.

√ personally, I don't think the Bill would face any challenge but was just trying to disect the politically influenced and thought provoking mindset of the occupants of the Red chambers ni oo.
honorable minister sir i tink i will do perfectly in dat ministry because d truth is dat i understand women pass d way dey understand demsefs
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:44pm On Feb 18, 2016
JAEYWEST:
kwarrekt...ehen..abeg bros make sure she gather bright "future" plus luxurious "past"
dont worry, all dos ones na small tin, just pitch ur tent wit me nd u will not av problem
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:40pm On Feb 18, 2016
wittyemi:
This Fraiser guy sef,with your plenty seemingly sensual display towards our ladies,make e no be say na people like you dem go leave with babe in reality you go turn Dodo ooooo..because enu re kpor..
lol... you know as a designated minister of sports, youth development nd WOMEN AFFAIRS d only way I can be a fulfiled man in dis city is to make sure d comfort of my ladies sorry our ladies in dis city comes first, I must make sure dat handsome smiles always make dia beautiful faces its permanent residence, I must make sure dat dia fragile heart is under d protection of my secured heart, I must always make sure dey are aware of how beautiful dey her, how tender dia heart is nd how enduring dia soul is. let me stop here, just b on d luk out for my manifesto
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:19pm On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
Lmao....Oya nw bad belle
I don call am already, just dey expect order anytym soon
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:17pm On Feb 18, 2016
eaglevision:
Lagbara baba loke,enemies like Fraiser nd shammak must clear commot for road
u too don join d league of my enemies abi, God pass una
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:16pm On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
Lolzz...no worry ℓ̊ go shock ЎO̶̲̥̅̊ΰ 4 Akure just quote ♍ƺ ur address.
2 knw more abt ♍ƺ ask my mother.
if u b soja me na boko o, who b soja for wia boko dey ball
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:12pm On Feb 18, 2016
LogoDWhiz:
Guess you want to keep me waiting.
When should i be expecting a response?

+ grin
Oya, let's go and sleep togeda
pressy fe te oju aye mole

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 179 pages)