₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,457 members, 8,422,162 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 07:17 PM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55am On Feb 18, 2016
jubrealguy:
Ashewo 1 ni iwo bobo yii.......... Number 1 Ashewo

Awon ti Maradona
Awon ti Casanova
Awon ti Pusnaldo
see slander!!!, my enemy sha won spoil my name by force
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:51am On Feb 18, 2016
Oluwanimoduroti1:
The last time I was here , it was page 561. Just strolling by quietly.
oya bae stop strolling nd chill wit me cos am feelin lonely, com nd keep me company
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:38am On Feb 18, 2016
SlazzyK:
Can you whisper that into my ears babe?
u mean dat ur ears wey get apollo?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:33am On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
Lolzzzz....shey unah (•͡.̮ •͡ ) gbogbo ile.
Is ɖɨs ℓ♥√ﻉ or lust 4 d flesh?
My one nd only blizzydodo take note.
how u go take understand? Wen u no dey romantic, na d reason wey blizzydoDo no fit just afford to lose me b dat, mo wa romantic ju
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:29am On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
Hmm olewu oooo.
Oro yen dabi ti yan ba fi eran so ologbo
no worry me nd my friend understand each oda, he trust me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:24am On Feb 18, 2016
my pple for golden city, hw una dey, hope una nyt was sweet lyk my own, to all my beautiful, tantalisin, gorgeous, nd romantic baes, a very beautiful money to una oo, I want to use dis opportunity to tell all of u dat u are always basking under d ever shining sun at d center stage of my heart, nd I wil do anytin to always grace ur beautiful faces wit beautiful smiles @ anytym of day, make una no bliv bad belle pple wey dey always cast me as bad person na jealousy won kill dem, I go satisfy all of una cheating no go dey, I will set up a peaceful polygamous home dat pple go dey emulate for dis city. I luv u all
cc
blizzydoDo, merikims, somebodysMrs, missprudence, bolagabriella
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:33am On Feb 18, 2016
Kbs468:
Welcome officially but very soon, a permanent residence permit interview questionaire would be handed over to you for a proper documentation just like JAEYWEST did some minutes ago
honorable minister sir, u dont need to stress ursef, am already working on her residence permit
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:52am On Feb 18, 2016
bolagabriella:
Will pretend i didn't see dis also
*in a very very low bedroom voice* yea naso just dey pretend lyk dat I dey play along
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:49am On Feb 18, 2016
LogoDWhiz:
Being my latest wife ofcourse!
hmm hmm e make sense lyk dat, I dey ur back
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:48am On Feb 18, 2016
jubrealguy:
Is ds not the supposed fraiser's concubine
*in a very low voice* yea na she, no just near dia... Beware of danger
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:41am On Feb 18, 2016
bolagabriella:
For ur mind
lol... For our minds
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:31am On Feb 18, 2016
bolagabriella:
Oh dear embarassed embarassed
I will jes pretend i did not see dis cry
enh enh oshey jor dear just pretend lyk say u no see am because if hin know say ur heart dey wit me, dem fit go dey counter me for senate durin my screeni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:26am On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
Alagbere...my damsel blizzydodo ile olorogun ile ogun ni ooo.
ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ my one nd only.
Will ℓ♥√ﻉ ЎO̶̲̥̅̊ΰ still my last breath
no lele cool down she go pick her suitor by hersef tomoro, dat one go settle matter
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:23am On Feb 18, 2016
JAEYWEST:
lap dance kehuh shebi she's another man's vegetable....ehnnnnn I don't want to plug another man's "ugwu"
baba thumbs up for u, na u wise pass because of dis tin wey u talk I go find one correct orente for u
cc
suneepa17
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:16am On Feb 18, 2016
jubrealguy:
haba! Shey na boy u wan cum allow the young man woo ni
shu!! Bae still plenty for ground nw, nd if na guy hin want johndanny dey dia for am
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14am On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
So ЎO̶̲̥̅̊ΰ Å̶̷̩̥͡ЯƐ ʟɨҡɛ ɖɨs Fraise.
Gbogbo ejo jije ni.
ℓ̊ pity ЎO̶̲̥̅̊ΰ oooo
u don find me come here again, i don run for u rich o, abi y u go dey poke ur nose for my private life sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10am On Feb 18, 2016
IghravweIG:
Na lie u talk o, I no dey go tru anybody o.
make we leave her make she decide o.
But wait o, Shebi Blizzydodo don gree for u na
abi u don turn kbs468 overnite.
Okay I don get u, u dey find concubine join abi.
Well, me na only wife I dey find o and na Bolagabriella only my heart dey beat for.
my senator na wen I don dey certified wit d no of wifes wey i won get for dis city una go see wife marry o, but abeg no miss dis one wit our officia mata o, dis one na private mata
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:05am On Feb 18, 2016
hardie14:
good night everybody. sweet dreams
gudnyt dear bur pls watch out for me am bringin a flower for u in d dream land, I no won make dem abbeyunique2 nd suneepa17 take eye tif d beautiful flower i won giv u, gudnyt see u!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:00am On Feb 18, 2016
Abbeyunique2:
ema wo boboyi sha, person offer u lapdance u want decline am.
in olamide voice *abi soosi deeper life ni onlo ni"?
leave d guy alone o hin no won find my trouble, hin no wetin I fit do nw
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:57pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:
Lmao prison
u dey laff abi, u go see
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:53pm On Feb 17, 2016
jubrealguy:
d noooo....... It's argument ooo, if Wittyemi catch u call am fight, u go hear grammar of ur life
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:51pm On Feb 17, 2016
Abbeyunique2:
Eaglevision no come find bae now, 9jabet(gbera tins) lo ma play kakiri. people don find iyawo o
lol.. Na our second gambler of d yr b dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:45pm On Feb 17, 2016
SexxyDior:
Hi Guyz...
you are welcome dear, hw are u doin? hw was ur day? hope u are not too tired? shud i giv u coke? or do u lyk sobo? come come nd sit down here wit me, u look so tired let me get u a hand fan, pele oya relax ok
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Feb 17, 2016
Abbeyunique2:
U just dey blackmail people up and down. beckytee don sabi say u be player nah but as per say u be my person, i'll help with those senators.
y u no go help me uno get choice unless u won joans ur bae
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:37pm On Feb 17, 2016
IghravweIG:
Lols.
u and dis ur burukutu.
no mind am hin don sabi am pass me wey teach am
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:36pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:
Ori e wa nibe....#gbayi pa
When NDA form is awt again...ℓ̊ will put ЎO̶̲̥̅̊ΰ in 4rm my slot
*shaking my head nd whispering in my mind* see am hin no know say i don set trap for am, hmmm u go soon turn suya
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:34pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:
Lmao...⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡
Ati ti oje bo olosa lowo, oku baba nla eni ti obo
no worry if we no fit comot d oje we go cut d hand comot not d finger o bur d whole hand i promise u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:33pm On Feb 17, 2016
johndanny:
Busy day.. Trying to cool off with Golden City
naso my guy, we gada dey hear
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:32pm On Feb 17, 2016
hardie14:
i like as u no be oliver twist and u dey appreciate. i go add one bottle if kunu join. and a full ass ninja lap dance. dont loudate it ooo
yeeeeehh!!!!!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:30pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:
ЎO̶̲̥̅̊ΰ beta ansa dose question nd go 4 Bolagabriella jeje..sɦɛ is a nice gurl 2.
Oluwa ti ko e mo se ooo afi ti o ba fe ko eti ikun
leave me alone o, i no dey call u for my private matter, just dey prepare for d shocker wey u go see tomoro, because i will b taking my blizzydoDo to d best resturant in dubai for a candle nyt dinner after d dinner we go com house com write letter to our first child make she dey com dis world, no ask me d type of letter o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:24pm On Feb 17, 2016
Abbeyunique2:
Shotigbo jeaywest, those monikers nah no go area and i see say my wife don welcome u with cold zobo. waka go meet jaylorms make he give u 5bottles of trophy.
oshey jor ore mi, help me greet katrine7, tell her i miss her so much, i no go mind if she fit com greet me for weekend, no dey tink bad tin for ur mind o, me just one take a glance at dat beautiful smile of my friend bae ni o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:20pm On Feb 17, 2016
SomebodysMrs:
no bother hide. carry go! me sef been no chuk eye for where you dey
still waiting for the right somebody smiley
yeh! my own don meet me o, shey I go loose somebodysMrs again. make d king of dis city quick die comot o make i bcom king, if i don chop king plenty wife don turn normal tin for me b dat, I no go dey do secrete again, afterall na all of dem go won turn quene

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 179 pages)