NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:16pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser: I tink its portal.nysc.gov.ng bur i guessed ur question must hav been answered ohh!! Sorry I mean portal.nysc.org.ng |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:12pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2: Guy, wetin nah. are u still nursing that old wound (that beckytee didn't gree for ur proposal). i won't tell your bae blizzydodo to warn u for now but this is the last warning lol... U wont tell my bae after u don mention her monicker already u bad oo... I neva send any proposal to beckytee o, u know if don do dat ur relationship wey dey float on water suppose don sink bur I no fit do dat kyn tin to u as per say u b my personal person, u sabi flex wella, I just want take her experiment caring for u ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03pm On Feb 21, 2016 |
merikims: lol.na sms alryt e make sense lyk dat as u don decide to make am sms so dat u go fit pour ur heart giv me nd tell me all dose swit words u fit dey shy to tell me on call. *Oops!! Hope she is not seein dis sha* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:00pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2: My wife beckytee no gree let me commot house. she said my drinking on sunday is getting to her nerves.
*whispering* but i fit sneak come downtown bar for 3 green bottles. no tell me say ur wife don take ur head do exchange for slippers o abi how woman go dey control u. U better com block us now, guys don dey wait u, bae sef full ground |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:47pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: That's defo wha u shld b doin,nd leave me and my Magymagz alone biko,tnx for ur cooperation mr gbeborun. eaglevision: That's defo wha u shld b doin,nd leave me and my Magymagz alone biko,tnx for ur cooperation mr gbeborun. lol... because of ur mata I dey ready to gbegele sef, u neva know anytin abi I don leave u alone ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: That's defo wha u shld b doin,nd leave me and my Magymagz alone biko,tnx for ur cooperation mr gbeborun. lol... because of ur mata I dey ready to gbegele sef, u neva know anytin abi I don leave u alone ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:34pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: I saw u there,olori nla somebody lol... Na wia u saw me o... because i neva comot my house since morni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:13pm On Feb 21, 2016 |
jubrealguy: Happy Sunday to y'all baba hw far na, longest tym, u too go sabbatical? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:56pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468: Thank you and I wish and pray same for Chelsea tomorrow too.  ohh!! So chelsea get match, ogogoro go plenty for field b dat o, make I call my guy abbeyunique2 we need to b dia |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:53pm On Feb 21, 2016 |
merikims: thank God...I wan go buy needle take join am bfor sew my church cloth for tomorrow as e don tear for armpit.lol lol... tank God say na ampit d cloth tear o, no b dat syd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:50pm On Feb 21, 2016 |
IghravweIG: Lol. How ur bae, My very good friend, Fraih. I never see her today o. I just like her for her personality. hmm na everybody likes my sis personalty, all tanks to our mama, dat woman sabi train children no b small |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:41pm On Feb 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:41pm On Feb 21, 2016 |
merikims: mhen heat don almost kill me ooo. heat won kill u ke? Where? Wen? Why? How? E no possible wen i still dey dis city, how heat go kill u wen AC dey waste for my hurt for here, u can com asap to enjoin d cool breeze wit me or better still make I order for brand new AC for u I wil tell a technician to com nd fix it asap |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:30pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: U are happy for us ma dear,kip falling in love wif buhari's son in ur dream as long as I have u in real life lol... Nice one bur d truth is dat her body is wit u while her heart is wit somone else, heart is much more important dan body u know because one day d body will definitely take to d decision of d heart. Cc bolagabriella |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:24pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:

But if I no talk, e go b like say I dey guilty of the warning which is a good Moral and conscience reminder to every Citizen of Golden City.
5 wives wey you hear people dey talk not is true oo. See breakdown below
1st wife-Pweedyuz have been divorced already but people accused me of Not offering her a fair hearing. But I had no choice because like u observed, u said u didn't even know her.
2nd wife-Dhupsy, Not officially divorced but same trouble of giving preference to Job over home.
3rd wife-Spixytinxy, No need for any introduction
4th wife-Olasum, A legal wife asking when she become a forth wife? Is that not automatic self divorce needing legal evidence?
5th wife-Mschubby, Became very loyal, loving and caring but succeeded in caging me from dating Fraih and Rukkyola let alone marrying them in a joint effort with her orogun-Spixytinxy after I decided to opt out of the failing relationships and now,
Even you, when last did you see us together 
So, b d judge, are relationships meant to be just verbal pronouncement without commitment? Again, I ask u, how many are my wives in all fairness?  d only woman i recognise as ur wife here is spixytinxy may d odas re not living in ur home or dey neva luv u lyk spixytinxy because dey re not used to followin u to social occasions wen u re invited |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:15pm On Feb 21, 2016 |
ottalo: In a rural program for farmers, a female TV reporter seeking the main cause of Mad Cow disease, arranged for an interview with a farmer who might have some theories on the matter. This “TRUE” interview went as follows: The lady reporter: “I am here to collect information on the possible sources of Mad Cow Disease. Can you offer any reason for this disease?”
The farmer stared at the reporter and said: “Did you know that a bull mounts a cow only once a year?" Reporter: (obviously embarrassed): “Well, sir, that's a new piece of information but what's the relation between this phenomenon and Mad Cow disease?” Farmer: “Miss, did you know that we milk a cow twice a day?” Reporter: “Sir, this is really valuable information, but what about getting to the point?” Farmer: “I am getting to the point, Miss.” “Just imagine, if I was playing with your breasts twice a day... and only screwing you once a year, wouldn't YOU get mad?” THE TV INTERVIEW WAS NEVER AIRED. lol... Dat farmer dey on point, tru talk tru talk |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:12pm On Feb 21, 2016 |
hardie14: sisterhood of lyf sisterhood ke? No bring da one com dis city o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:09pm On Feb 21, 2016 |
poshboots: Hello Guys,
Please I want to know if its still possible to register for the NYSC 2016 batch A now and How i can register. I have tried to register online using the link on the www.nysc.gov.ng website but the link provided on the page does not work so i dont know if there is another link i can use or how i can go about it because i am not in naija now.
Thank you I tink its portal.nysc.gov.ng bur i guessed ur question must hav been answered |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:59pm On Feb 21, 2016 |
JaneJoanJohn: Congratulations to my bby,BoboLil......if it's still in order o and to other great Lions and Lionesses...Thumbs up!!! It's not easy. your face don turn gold for golden city... Very scarce... Hw re u doin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:57pm On Feb 21, 2016 |
CROBBOY: I do not understand what is actually a problem here unless you are uncomfortable with the number itself.
Provided it was sent to you by NYSC (if you paid the 3K) and it matches what is on your Dashboard, then your problem is as good as Dangote's financial problems  dat one too dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:56pm On Feb 21, 2016 |
DTOBS: Of the greatest gbagba of the greatest gbogbo.... make una dey bobo una sef, na person wey neva go anoda person papa farm bfor go talk say no farm big reach hin own papa farm |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:51pm On Feb 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:42pm On Feb 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:27pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2: but u sabi do deliverance for a married man(amodu) in the midnight abi? as how? I b small pikin I no dey understand dat kyn parable, abeg shed more lighht cc hardie14 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:21pm On Feb 21, 2016 |
Aleora: tanku tanku,I dey oo enjoy ursef,if u wake,abeg add sapele water babe na so o, I enjoy mysef no b small, infact I just dey wake up now, bur wetin com surprise b say na u I first see as i dey wake up, I hope say e go lyk dat tomoro too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:17pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468: Haa! Case never close oo because how can Humans b 2 and 1/2 ?
As the Attorney General, I can't b a judge in my own Case. Again, Lawyers and Judges are on strike as The Hon Minister of Justice-Morenii has not resume work because she has not been confirmed yet with her nomination pending.
OK I know what to do.
Straight I go to meet Awaiting Minister Fraiser and his Twinnie-Fraih who ironically was the one I said I would be accessing through you should her hubby-shammak *hope no one is listening* block our means of communication.  pls I cant understand u, na which of my sis u dey talk, u mean my sis wey mama never born because i no say no b fraih u dey talk. after i don return ur yam to u, u still won dey take back door enter our house again. u better dey ur lane because i no dey use my sis make money again, i don repent |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:07pm On Feb 21, 2016 |
Beckytee: lols! but seriously I knw like how u dey follow my sweet love yarn oooo..... which one na. if e like make him turn me to safety road na him own me. ohh!!! see u, na u i pity pass, u better send am to me make hin com learn bfor hin turn u to lastma or better still make hin allow u make u com stay my house for a few weeks make i take u teach am how person dey care for woman because i no fit just open my eyes make u dey wrong hand. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:02pm On Feb 21, 2016 |
merikims: abeg I see thread close now now.wetin una don do again? cc shammak,logodwhiz,fraiser. thread close ke? e no possible, we gada get dis city nobody fit close am btw as u don dey dial my number since #ur dp# my phone neva ring na, I don dey wait ur call since make dat ur angelic voice grace my ear abi na sms u won send giv me? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:56pm On Feb 21, 2016 |
Shammak: U wey turn ursef into Judge... Ur gaying no be sin? Shebi na bread that one fit bake... The one wey dey dey come go bake stone, e go melt metal sef inlaw dont mind him jare, hin dey inside sin nd hin still want make grace dey abound |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:54pm On Feb 21, 2016 |
LOola12: Lmao! abi na, a gud prayer to a dear friend |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:53pm On Feb 21, 2016 |
hardie14: reeeaaaallllllyyyyy maybe i go reason d kaduna oooo but na lag i want joor. me sef na lag i wont but d wey tinx dey go nw, I tink I shud b considering anoda lag in d north ( kaduna) as an alternative shud i miss lagos |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:50pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: This heat is too much,make God no just vex for the sins wey people like shammak nd fraiser dae commit and consider righteous men like us,d heat oozing outta ma body fit bake bread lol... na which person dey sin btw me wey my body cool lyk say i dey inside AC nd u wey ur body hot lyk say u dey hell fire. u better go repent may b God go help u lower d temp of ur body small |