₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,148 members, 8,420,558 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:30 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:03am On May 13, 2016
Slimfitdiva:
Oluwa provide a boo oooo.
lol... Na dis kyn boo u want make oluwa provide?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:59am On May 13, 2016
Lvlink:
I just received a text message from one Miss Stella, asking me to leave her darling SMartins1 alone for her!

Imagine that nonsense! gringrin

cc

Abieboocaar,
giftiebrown
Fraiser
shuuu babe are you serious? Or you are jokin? Smartins1 nawa for u o, so u b married man nd u still dey drag bae for dis village... Oboi dis is unbelievable, nawa o... Na wetin I tell u dat tym b dat o sey na confirm guy like.... U for dey roll wit for dis village no b married man like smartins1. Martins no disturb lvlink again o, go meet ur wife sister stella o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:53am On May 13, 2016
dejiconde:
Fraiser, villageGoat, candicejay make unah help mi rejoice thrillest to has agreed to marry mi ooo. Oyah Dj abeg sama mi yoriyori
wen da one happen, abi na d dream wey get yesternyt b dat?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:46am On May 13, 2016
Geegar:
niccur carry ya wahala nd go...u wan finish d smal M.B wee i dey use refresh DASHBOARD? sum guyz are wicked in diz villag oh
i tink sey na only me o... Abeg make una stop all dis youtube link una dey share jor... Una just dey waste person small mb..
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:19am On May 13, 2016
Slimfitdiva:
Yeah sure was,,,,abegi, I Neva see oki nd shaddy dis morn oooo
Abi dem don elope nd leave me 4 OYO ni...
see u, just dey know sey dem two no dey quick com village on fridays, because she dey always sleep hin house every thursday nyt, nd u know morni devotion can make person tire to do anytin som tyms...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:15am On May 13, 2016
Lvlink:
OMG! Imagine the message i just got on my phone!
oya talk wetin dey d msg, whu una won give person hbp na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:10am On May 13, 2016
dadizgurl:
eh uncle ive seen u o .... u just want me to call ya name abi grin
ahh ahh ahh see assumption o, hw u take know may b we get same sod sef...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:08am On May 13, 2016
giftiebrown:
guy, i jus sad...Mk NYSC no try wetin go kee dem
I dey tell u, make dem no just try com out wit any shoker @ dis critical tym o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:01am On May 13, 2016
goldonome:
bros u sure laugh go gree come, u want make dem swear for me for house here? Anyway if I print CUL tomoro I go laugh
naso o baba as dis date of a tin never clear, all jokes go dey enter offside ni o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:00am On May 13, 2016
Slimfitdiva:
OK ooooo.....blast nysc....mk dem no let ur fuel finish dis evening oo....how was ur night?
my nyt was awsome dear bur very short... I belive yours was beautiful too
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:58am On May 13, 2016
ukjerry:

Wait a minute,, so they initially had plans of merging those without dates with Batch B??

Mtchewww, Can you imagine
Nothing we won't see with these Nysc people.

Why will they divide us when everyone did exactly what they were suppose to do?
babe dont tell me you belive dat joke o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:50am On May 13, 2016
dadizgurl:
*runs out of ghost mode..... laughing hysterically
Morning ppl . now y'all calm down
if u remembered when stream one printed their own it didn't start going till late in evening and even if NYSC said its now tomorrow 24hrs wee not kill us.
for those of us dat didn't get the dates on our sms . as long as you've got ur call up no , nd ur dashboard is still saying batch A., nd ur sms didnt say because ur not in batch A, I think we are safe.
Meanwhile for those dat dont knw wot to tell dia ppl just tell dem d tin is coming up according to when u registered. nd u regd late so ur own go show from tomorrow grin
I hope I get the same SOD with some of u here .

#IrepStream2 #teamPatience #21stMay
oya I command u by d power of all d 201 gods of dis city to mention d name of pplle u wish to get d same SOD wit jor...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:48am On May 13, 2016
callMeAlpha:
All those without date should check again,And remember to thank me later,I jst called my elder brother who works with Nysc,He said they shifted the date to tomorrow so they could inform people without dates wen to print theirs He said we re all printing ours together Tomorrow
Mine has always been showing, He said due to lack of funds b4 the budget was passed,They initially planed on merging those without dates with batch b Bt since the budget has been passed and signed, they decided to fall back to the initial plan of all stream 2 going together,This information is 200% accurate. .so no need to fear
baba abeg shey na joke abi u mean am... We no want joke @ dis critical tym o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:44am On May 13, 2016
Slimfitdiva:
Page #290# is dedicated to my kid bro...happy birthday 2 him...sis loves him sooooooo
hbd to ur bro... Wish him llnp...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:41am On May 13, 2016
IghravweIG:
Yes my fellow Elder.
Enough is enough jare.
Pls kindly inform Elder Sunnepa17, Ray400, Frasier, Maccabi, the Village head Okitaiji and other council members.
We must leave for the village shrine b4 noon to seek the face of d gods over our plight.
We have had enough!
Today, it is either d gods come to us or we go to them. RUBBISH!!!
lol... Naso o.. If mountain refuse to go to momodu, momodu go carry himsef go meet mountain... We really need to seek d face of d gos @ dis critical tym...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:36am On May 13, 2016
Ifabernard:
haha fear not....nysc no go eva try rubbish if de no wan mk amadioha do dem sheygay
I pray so o, my mind now coming down small small...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:33am On May 13, 2016
Oyehomie:
Hiiiiiiiiiiii pals.......




Me back frm leave ooo
lol... You are welcom o... Hw was d sabbartical na?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:05am On May 13, 2016
Slimfitdiva:
Aieboocar, maccaroni, fraiser, sunnypa, gift, oyehomie , village ewu nd oda elders of d hamlet..... Chai! Okitaiji don bribe una abihuh See as una fall my hand big tym no kom show 4 d village square.... Uhnnn......dairis God oooo
babe no vex jare, I dey on my way to d village square wen I hear dat news sey cul no b today again, as I hear am lyk dis, fuel just finish for my car just lyk dat... I infact d car battery sef die join, bur I don already go buy fuel nd new ba3 sha... I go show for d village square dis eveni sha nd mobilise d oda elders to do d same
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:35am On May 13, 2016
Precious91:
fear fear boy.Why you no call slimfitdiva's name now or Okitaiji'shuh grin grin
baba I no blive sey anytin go happen to me wey I no go see d beautiful baes of dis village o, infact all d babes dey resemble guys for my eyes now...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:13am On May 13, 2016
Ifabernard:
lol....wie r d elders of our land? I neva c mazi sunnepa17 and mazi fraiser. may d gods of our land protect em as de mk dia way to d council meeting.
baba I don comot d council meetin o, I dey one corner where my mind dey shake o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:05am On May 13, 2016
luchiano1:
@ fraiser can't locate d exact link. anyway let's keep our fingers crossed. cos am certain that we all will have cause to smile very soon
no lele bro... Amen to dat... I shall know sey stream3 no dey...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:03am On May 13, 2016
Aieboocaar:
My broda no be small tin o! This pple no get human sympathy atall. After i don make announcement finish say na today i dey print callup cry
as in I don tire, person no come see date for dashboard sef...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:02am On May 13, 2016
kceewhyte:
same shoe me n u dey wear
nawa for dis pple o, i dey fear o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:01am On May 13, 2016
Geegar:
my fingertips no dey evn gree mi typ in my password correctly...dez peepo wan kill pesin 4 yung age lyk diz o...
nysc matter don tire me o, I no know why dem dey do us lyk dis o, den just won make person hbp for young age...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:59am On May 13, 2016
Brosjay3:
Bros we dey inside the same shoe oh. . . undecided
baba God no go allow dis shoe hurt us for leg o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:20am On May 13, 2016
jubrealguy:
lolz, me. sef ooo..... till now
I dey tell u, dis tin no funny @ll o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:18am On May 13, 2016
Aieboocaar:
Same here...no date both on dashboard and SMS
no worry nysc no go won crack joke wey no funny na, I believe dat
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:17am On May 13, 2016
giftiebrown:
Wetin block abeg
as some pple no get date for dashboard na hin block o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:15am On May 13, 2016
Northkendal:
lwkmfh..kwikwikwikwi, lmaooOoO
lol... Babe no b small somtin o... Infact I shapally run go facebook make i go chek dia page bur d nysc facebook page wey I see for dia go reach lyk 20, I no sabi d one wey b original, na hin make me run com back village o... I enter village com dey see post wey dey calm my nerves...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:12am On May 13, 2016
CandiceJay:
Only people that got the stream2 notification on d 20th of April, had date included in theirs, nd dat's like 1/8 of stream2's population.. subsequent notifs didn't have date included so lets not get worried. Majority of us did not have date in d message we received.
thanks dear... Infact my mind just dey calm down now... I don already bring my grandfada dane gun from d ceiling make I go carry am visit nysc pple for dia office bur I go chill small now..
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:09am On May 13, 2016
Aieboocaar:
Finally!!!!! My ban is over!

Abeg make una help me warn dat anti abi na aunty spam bot wey ban my account, i no know wch haram i commit wey make am ban me
baba hw far u na... Nysc don extend d suspence till tomoro o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:08am On May 13, 2016
MemphisDepay:
no dey panick o. They option of printing out CUL will surface surely!
I belive man... In dat case make I calm down dey luk lyk lukman den..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 179 pages)