NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:00pm On May 12, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:59pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: dnt worri na same bus we go enta go AKS frm Akure...
Fraiser u don collect ur cErt my clearance form still dey registrar office wetin u dey do since, no dey joke wit dat kyn tin o, I don collect my certificate nd letter of identification since march, d only property I get wit fraiser now na transcript... Shapally go collet am abeg o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:57pm On May 12, 2016 |
SMartins1: I no say make u just put eyes for them body,you suppose understand the mara na! lol... Baba I no understand... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:54pm On May 12, 2016 |
Honeybash: sweet r u for real bt i trust fraiser dat y yea datx wot am sayin... Nobody can put assunder wot d lord has join togeda... Lol... Babe no mind okitaiji o, naso hin lyk to dey betray hin loyal friends... Can u imagine my best friend in d village tellin u dat. Friends no dey again, make we just see person follow waka na hin remain... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:50pm On May 12, 2016 |
okitaiji: bae u are welcome, after all I have told you before about fraiser you still dey visit him? no mind his sweet voice oo, all his mansions are fully occupied with baby mamas but I reserve the most decent mansion in the whole world just for you so endeavor to come and grab it... we missed you too dear okitaiji my gud friend, I tink sey we don settle dis matter na, sebi we don agree sey we no go dey stab each oda for back again, why u com dey do lyk dis na? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:44pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: hmmm...Cant we beg d gods to reverse it... lol... Den u av to make a sacrifice of 7 cows nd 7 rams to d gods.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:43pm On May 12, 2016 |
Honeybash: kad nd delta bt dnt want kad lol bur am seein u matching in kaduna right now... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:19pm On May 12, 2016 |
giftiebrown: Dnt mind meeddah, she left home fr d past 2wks without informing me, i had no choice dan to mve outta d house into my private ranch.....
boss! how tomao dey b...hope u guys wont dessert ds village afta seeing ur SODs what happen to GC will undoubted be d fate of dis village after tomoro says d gods... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:17pm On May 12, 2016 |
dejiconde: fraiser leave d niccur nah johnny jes cme lol... I see... Bobo yen o da yan mo |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:14pm On May 12, 2016 |
Honeybash: yes sweet tnks sweet you are welcom babe hope u have fully prepared to match com may21... Gotten ur kits ready? Hope ur sod is in daudae1 list? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:03pm On May 12, 2016 |
Honeybash: AM HERE BABY NA D RUMOUR MAKE ME RUN BEFORE MAK I NO GET HBP awwww my honeybash is here, where av u been? Dont worry babe no won we give u high bp, may 21st is a done deal, by dis tym tomoro our CUL will b smillin @ us... U are welcom back dearie... Hope u are feelin good now? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:54pm On May 12, 2016 |
jubrealguy: in law, did u choose Taraba ni? lol... I wonder how hin go choose Taraba jalingo in d first place o, in d next 8 days my guy will b chillin in Jalingo... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:49pm On May 12, 2016 |
Primusinterpares: one of the rumor mongers spotted... baba wen it comes to uptodate nd accurate info... Dundae1 is d only source we have here... You dont need to embarrass him pls... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:45pm On May 12, 2016 |
SMartins1: Why una no wan leave my Lvlink for me na...weting you and fraiser see? baba I dey see wetin u no dey see for dat bae, dat bae no b for small boy like u... Oya free her for ur big bro.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:42pm On May 12, 2016 |
daudae1: Breaking news!!Callup letter printing will be Enabled tomorow by 2pm..enugu,kwara,rivers,kaduna,kano,crossriver,akwaibom ,ogun,edo, nasarawa, Taraba ,delta, and Two more to be decided in todays Meeting. Note some of these states may be Rejected by de Director General..he will be at NYSC HQs tomoro mornin. fuc.k abuja nd lagos no dey again, see bad market, na enugu dem suppose comot put abuja na... I no won go enugu o, na beg I dey beg o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:38pm On May 12, 2016 |
SMartins1: You see why I dey blive u sometimes *Lol*, you too sure. Shey na VillageGoat bar e go happen? lol... Baba notin do u, u sef dey always hav me for ur back... U too sure aswear... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:35pm On May 12, 2016 |
jubrealguy: han han!!!! u no even allow me talk finish, wat u dnt know is without me, there is no link......ask fraiser no mind d bae... She no sabi as e dey go ni... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:34pm On May 12, 2016 |
SMartins1: abeg fraiser the destiny of the 2G member dey your hand... comot eyes for women body. so make I put my eyes for men body, u don see g*y ba? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:32pm On May 12, 2016 |
Lvlink: no space ooo sup cuty bae.. Hw has ur day been dear... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:30pm On May 12, 2016 |
jubrealguy: lolz....... I see as she dey fresh, baba, u don spend money gan on top ur babe ooo........no wonder babes for ds villa dey run folo u upandan....... na u ooo lol... You know wen u make ur woman d envy of all women, women tends to follow u just to partake in d gud work u are doin on ur babe... Na wetin dey happen b dat... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:24pm On May 12, 2016 |
marvluv: hummnnn...best hubby indeed!... hope u are not catching cold sha?? babe am catching cold o nd cold catching me too,,, bur u know wot? Your thought giving me warmth aready my sugar... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:05pm On May 12, 2016 |
Deeaka: Great! Thank you. As it is, I'm already frustrated. ohh no no dia is no cause to b frustrated dear... Wot is important is dat u need any document which has your passport sized photograph on it as well as the sku stamp preferably stamp of d students' affairs division that is why FUTA came up with d idear of letter of identification because the students' ID card is usually withrawn back from students during clearance. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:43am On May 12, 2016 |
VillageGOAT: hahahahaha, after fela na you, 2face na learner ... Your baes love you too, it is not easy to take care of 4 pretty angels...  lol... Oboi dos names wey u mention enh dem b mentor o... 2baba lounloun... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:33am On May 12, 2016 |
Slimfitdiva: After u, na still u.....I trust ur judgement..... Ride on my elder.....agba a da le ooo naso jare omo to shan... Wa gbayi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:31am On May 12, 2016 |
okitaiji: wic matter did you get for my wife head or u want to steal from her? morning padi wait o bfor u morni me... Who b ur wife? I no understand u... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:21am On May 12, 2016 |
hardie14: good morning everyone. and camp is coming to an end in some hours time. i have learnt valuable real life lessons and values and most importantly the essence of team work. my platoon won the most coveted prices making us the best. looking forward to getting my posting letter tomorrow and resuming PPA. qutyjoice thanks for been a friend and giving me memorable camp memories. biotechshola, my nairaland husband and my camp padi. thanks for always keeping my company. harique, thanks for always looking out for us. missprudence, hmmmmmmmn comment for another day. walextouk, you are sighted bro. aksquared, did yoy report to camp sha ? cos i never caught a glimpse of you. all edo kopas. bravo for surviving okada camp.
to all my padis and other corp member in the house. i miss u all. ALL IS WELLTHAT ENDS WELL. cc fraih fraiser eaglevision logodwhiz kbs468 prindu amodu jubrealguy iambibi blizzydodo crobboy spixytinxy rukkyola shammak iamdynamite villagegoat am sorry if i didnt mention your moniker. you are all missed. love you all. hmmmmm wot a cute submission, I wish u your heart desire as regards d ppa nd I also wish u all d best life has to offer... Pls all d stream1 korpas shud endeavour to keep d camp clean because we d big masqurade that dance last will take over soon... Enjoy your day dear... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:13am On May 12, 2016 |
Deeaka: Thanks for the reply, but I'll like to know if this "other means of ID" is authentic. Don't wanna be stranded o my sku doesnt give out ID card, dey only give us letter of identification, wit letter of identification u are gud to go... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:30am On May 12, 2016 |
VillageGOAT: Picture of fraiser and his 4 wives - marvluv, honeybash, candicejay and slimfitdiva lol.... VillageGoat u don turn me to fela anikulapo finish o... Nice one baba, its only takes a man wisdom to keep four women happy in one home as dia husband... I luv all my baes ... Lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:51am On May 12, 2016 |
okitaiji: good morning famz hope you all slept well, may the beauty of today never elude any of us we shall all print our CUL with joy tmao...
marvluv I sight u dear have a nice day ahead, kumee baby u are my wife already no one shall come btw us,..
my one and only goddess slimfitdiva yes our night was splendid because despite bruhaha u still cover me with ur utmost blanket tnk you darling
abishaddy my heaven on earth, you are my sweetening and romantic voice to my ear yesternight in order to resolve all the happening in our family.u I love you my dear
my love lvlink were art thou.. I have not been seeing you lately I miss you like die... I would like to find my refuge in your house today because my home is on fire with slimfitdiva and abishaddy in the house.
all my goons here fraiser, giftiebrown, sunnepa17, precious91, eaglevision, IG, oyehomie, ray4000, villageGoat, that guy that want to compete my slimfitdiva with me, we shall see... and all the beautiful and handsome bae and guys here don't allow govt insensitive to our plight deprive you of your joy...LOVE YOU ALL.
candicejay baby I will reply u specifically soon, enjoy your day ahead okitaiji baba... Notin do u bro... Gudmorni... Hope u av a nice nyt.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:45am On May 12, 2016 |
Northkendal: Morning sweethearts, trust u all slept well? Tumao is d dayyyy..'shaking my sexy ass' sup babe... Oya shake it more... More... More... Yea naso I dey feel u... Na CUL fit do am tomoro... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:43am On May 12, 2016 |
jubrealguy: no mind am jare, if no b say na my realestG, i for don find u one single guy......buh u sef dey fresh na, my guy dey take care of u. Baby! d cold bad trutru, buh i no mind extra cold sef cos d heat wey hep us start ds year bad gan ahhh my padi u know how much I value marvluv na, pls help me clear her doubt so dat she knows hw much care about her... Baba dis weda na d best o, dat heat won kill person... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:39am On May 12, 2016 |
SMartins1: Elder fraiser I greet you, how we wan take control the traffic for ere tomorrow? kumee ,how are you? hope you slept well? lol... Gudmorni baba... Dont worry about d traffic, av already mobilised my goons to mount road block on all d entrance to d village b it road, sea, rail nd air entrance, na dem d visitors go pay d money wey we go take flex our beautiful baes in dis village for camp... |