NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:32am On May 11, 2016 |
CandiceJay: Since these silly Nepa people refused to give us light, i av to wait till 7pm everyday b4 i charge. But it'good to be back sha, missed you all.
ok, bye. Off to bed gudmorni dearie... We all missed u too.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:30am On May 11, 2016 |
okitaiji: baby u ar d only one dat i sincerely lov, dignify, share my life with. all dis rumour u ar hearin is to distroy our mariage...luk straight to my face nd see d real lov for me slimfitdiva dis tin he is telling u is d same tin he told abishaddy o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:28am On May 11, 2016 |
okitaiji: u can kill pesin oo y u go d encourage her for such decision enh enh... So u too don know how e dey b now, u don forget wen u dey do am for me... U never know anytin, we just start ni ooo. Gudmorni bawx, hw ur nyt? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:22am On May 11, 2016 |
Slimfitdiva: Cool shade....after him catch cold finish him kom jolly 4 ma warm shade ba......abeg, who b d chief judge of d village court lol... Naso okitaiji own b o, hin like to dey swap btw cold shade nd warmth, i advice u go start to dey gim nd learn skills in boxin now because hin wife na iron lady o, if she catch you... Oyo will b ur case o... Gudmorni cute babe gal... I belive I make your nyt as usual |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:14am On May 11, 2016 |
Fraih: Prindu, the DG was with us on Sunday also. Eaglevision, how you been?! My friends, I hope you have had enough fun and the necessary connections in camp;Hardie14, Qutyjoice, Abbeyunique2, Rukkyola, sent4rina, Amodu, CROBBOY, LogoDWhiz...
Fraiser, jubrealguy, Oyehomie, terrymason, how are you guys?
Good morning Everyone.
my twinnie I am doing fyn, hope u re enjoying camp? Take care of ursef dear... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:12am On May 11, 2016 |
BlizzydoDo: Lols, c implicating qweshuns o.
OK, Fraiser & I r doing well & am not helping merikims to take care of her hubby oooooo my babe gal dont mind him jare naso dat my friend lyk to dey implicate person, hope u re enjoying camp, my sweetie I have missed you so much... Take care of yourself sweetie... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:09am On May 11, 2016 |
jubrealguy: BlizzydoDo iyawo Fraiser, how r u doing na? How's camp? How's our presido, hope say u dey hep merikims take kia of am well well jubreel no dey talk dis kyn tin again o, how my wife go dey take care anoda woman husband, for your information, I have d most faithful woman in dis city nd my wife is not in akwaibom camp, she is in crossriver camp... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:52pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Abi ooo. I smell rat here. Fraiser, can u see d rat? lol... I can clearly see d rat... Baba no fit swear... Babe can u now see d truth.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:42pm On May 10, 2016 |
suogal: fraiser & SMartins1, you guys should leave me out of your fight o. I belong to neither of you. I expected more from you Frasier, our alliance is suspended for now lol... Babe me nd smartin1 no dey fyt o... Na play we dey play, dont see it as fyt babe... Its all fun... Suspended ke? Wot I do na? Why u go suspend d alliance? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:37pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Guy......me sef hotter Dan fire ooo.. Calabar blood dey my gene.....so I no fit dey coma...olo Mi lo ma tire jereee lol... No let calaba pple get u ooo, olomi lo ma re abi... Wa sere jor omo to gbaski... Make we dey see den... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:47pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Fraiser.....I don dey fear ooo. My boo just dey beat abt d bush....e be lyk say u dey rite oooo. U dey chop rite sausage roll ni? lyk serious I never know u are not awear dat okitaiji is married to abishaddy, to tell u d truth he always chill under d shade of abishaddy every seconds of d day nd he even brag around d village about d kul shade of abishaddy |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:43pm On May 10, 2016 |
okitaiji: haba na.. no allow anybody hear dis oo. na btw me nd u alone d tin wey slimfitdiva don see already |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:40pm On May 10, 2016 |
okitaiji: swear no be problem sweetheart bt d wer be say d tin go too strong for u after d gods discharge me of allegation will b harmful to our mariage, so e never reach swear yet bt jst believ me dat i am sayin not bt d truth swear if u re aware of d truth u re sayin baba... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:38pm On May 10, 2016 |
ayGodsdelight: this fraizer is a bad boy... hiann no mind d bae, she won start wetin she no fit watch finish |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:36pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Na so I see am ooo. Fear sef catch me....but if I no take care of my baby, who will? babe u dere not collect 12 inches unless u want to b in coma till may 21st |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:33pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Baba....na u kom sabi DT 1 ooo. No be u brng DT idea 1st ni lol... Everybody for village know sey u nd okitaiji house na stamfor bridge na... Na why dem won watch live match |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:30pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Truth But fraiser, giftie, sunnypa nd odas says oderwise....oya swear un top of DT tin....not 2 function again if u no lie ahhahhahh I love dis, ur head dey dia aswear... Make hin swear wit hin joystick... E dere not |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:27pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Hmmmmm... See trip nd temptation of da highest order am tellin u d fact bae just a sight of wot am talkin about we land u in coma... Machine leleyi menh |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:25pm On May 10, 2016 |
okitaiji: lolz.. u b my padi nah ok i no go report u again to marvluv padi ke? Wen we turn padi? We no b padi o... Oya start to dey report me no wahala... Abishaddy go hear dis one |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:23pm On May 10, 2016 |
SMartins1: Suogal? she's all urs. but wait o,how are you so sure u r the best? wetin you carry my guy u know wot? I dont blow my own trumpet, pple blow it for me.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:19pm On May 10, 2016 |
Lvlink: You go wound ooo!
I go squeeze-out petrol from your body oooo! waooo datx seriou, wen u sqeeze out d petro, I will lyt matches from ur body... U know wot? U will feel d hotness from d head down to ur deepest spot.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:16pm On May 10, 2016 |
okitaiji: lolz e no go work for u me nd slimfitdiva don cling togather like draw soup already no lele den... Enjoy... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:14pm On May 10, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:11pm On May 10, 2016 |
okitaiji: back door hosby, marvluv is watchin u d way abishaddy dey watch u too ba? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:08pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: She Berra be ooo. I go castrate u if I find out u cheating on me.....I dnt joke wit DT 12inches of mine at all oo 12 inches ke? U won turn okitaiji to horse? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:04pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Fraiserrrrr......no lele nah. ....u fit invite am 2 ur caba mk him kom watch u n ur bae play live match lol... Babe I no b ronando na, nd my cabal no b old traford so which kyn match hin won go watch for my syd... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:02pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Ori ee pa jare....u sabi...ove sabi sef dey wori u.... notin do u babe... Ur head dey dia |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:46pm On May 10, 2016 |
SMartins1: Baby don't worry ur head, never have I doubted you... just allow "Freezer" dey mess up... I have a big surprise for you tonight, and am sure you gonna love it. my sugar crush
our link to strong goh
Cc:Lvlink baba me sef no too reason dat bae lyk dat, u sabi me na... I no dey dance to woman's tunes, dey dance to mine... Mouth no fit do dis tin na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:43pm On May 10, 2016 |
okitaiji: sometin wer u d beg lvlink for nd she refuse because sey ur tin is not workable na my bae u wan com use am? ee no go work lol see u, I don sabi d kind babe wey Lvlink b, na all dos babe wey dey take mouth do am, if she see d real show, I bet u she no go wait... Even slimfitdiva sef no get d liver I bet u... Enu o se na |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:38pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: What U mean u cheating on me I can't bliv dis! lol... See u, so u no know sey na married man u dey roll wit since... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:36pm On May 10, 2016 |
okitaiji: y u d do my friend dis kain tin u on kno sey konji d hold him? abeg free ursef nd make my fraiser enjoy himself my guy just leave d bae, she no know sey I b season film, she cant fit to watch it finish, unless she won get bowl leg... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:32pm On May 10, 2016 |
giftiebrown: wit fraiser EJA NLA u stil dey call am SMALL...shey na bottomless PIT u gt abi na WELL just leave dat babe she no know me |