NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:01am On Mar 17, 2016 |
Gosj01: *peeping *
What I have for camp 1. Passport
2. Folder which contain all my documents
3. That's all!
No time to carry load baba I syt u, na u den dey call man, some men for here don turn women already |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:58am On Mar 17, 2016 |
iambibi: .. Him don already dey fall for chommie ehen make hin dey quick rise again o, road no dey dat place o, DTOBS na my guy eventhough I stress am small bfor hin get d babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:54am On Mar 17, 2016 |
girlyesosae: Lmaooo. Fraiser! Your case is not today. But its your mentality everyone needs oh. Coz Nysc anything goes! babe u know my own problem b say I hate to dey carry load die if I dey travle, so wetin I go carry go b wetin dey indispensable. Ehn enh bfor I forget na which state u tell me say u won go dat tym, I don forget, I dey quick forget tinx |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47am On Mar 17, 2016 |
Brimmie: You can even sleep on "Foolscap Sheet" sef! Agbero like you baba if u arrange four fullscap sheet togeda I go sleep ontop o, na ajebota u tink sey I be, I belong to team survival of d fittest, hundred percent street credibility |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:44am On Mar 17, 2016 |
Brimmie: This babe! My love for you! 
BTW, how many pants are you taking?  na who b dis? Wia u come from wey u no get rope for neck? If I see u shook mouth for my twinnie matter again, u go know sey khaki no b leder |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41am On Mar 17, 2016 |
Fraih:
* Toiletries/toothbrush & paste * Disinfectants * Buckets & Bailer
* Underwears * Bed sheets * Rubber slippers * Combs and hair needs
* Colored panties will be too conspicuous under the white tops and bottoms. * You can take a 2 - 3 sets of casual wears/mufti for Sunday and camp fire night.
* Torch lights * Mosquito nets * Food flasks, cups, drinking flasks & cutlery * Cloth hangers * Wrist watch * Padlocks and keys * Handkerchiefs/face towels * Pegs/clips * writing pads.... Permanent marker, stapler * Cardigan/head warmer/gloves * Extension box/Adaptor
chai twinnie why I no be woman self, I go just carry dis ur list go market straight. Babe u too make sense, gud morni, hw was ur nyt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:39am On Mar 17, 2016 |
|
Romance › Re: Things You Are Addicted To. by Fraiser(m): 10:32am On Mar 17, 2016 |
AirSultan: No be my fault na, I justwanted her to knw what you have been upto! AirSultan as she don know now, na two days I go take explain my self o, my twinnie fraih always know sey I b gud boy. How I go fit explain dis tin now, u go com help me beg o |
Romance › Re: Things You Are Addicted To. by Fraiser(m): 12:12am On Mar 17, 2016 |
AirSultan: Lol.. Eleyi gidigan o.. Fraih, see your twin o.. na until u later later cast me sha, God dey o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:43pm On Mar 16, 2016 |
iambibi: .... because i no agree to una negotiation?, make una renegotiate again, buh dis time with a different deal ok? babe I no dey negotiate twice o, go check my history, if u really luv ur twinnie help hin condition abi u know won get wife ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:41pm On Mar 16, 2016 |
Kbs468: CITIZENS! Let's celebrate one of our own Who fortunately is not the shy type on her special day of proudly being a plus ➕ ONE advocate presently until midnight when she would be handing over the Case file to the next adventurous advocate around the corner
So, let me on behalf of my family and I wish and pray for you that from today henceforth, your yesterday shall never be better than your today exponentially in Jesus Name Amen
And Same prayer is to everyone of Us in Golden City too because my understanding of prayers is that for one's prayer for others to be answered, one must be willing and ready to pray same for oneself in the spirit of liking to one's brother or sister what one likes for him or herself
Wind down your joyful day with satisfaction of praise and worship to our precious father Baby
cc Sunnynebis happy birthday to him, wishin him more fruitfull yrs on earth |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39pm On Mar 16, 2016 |
iambibi: ..... Haba Fraih!!! *whispers in her ears* he does dat weneva he want somtin from somone!! So dnt get it twisted lolz  hmmm... Dis sleep wey dey put shingum for my eyes no even let me know wetin i go talk again |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:35pm On Mar 16, 2016 |
Brimmie: Nne, Fraiser na wrong person to ask for that o! He 'ld probably go with "poly bag" or maybe "nylon". He's not packing anything. lol... Kai u don sabi me finish |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:31pm On Mar 16, 2016 |
Abbeyunique2: u dey mind fraiser, nah dangote truck him go use carry load go kaduna. #obanbo wasere padimi, I go enter kaduna wit full convoy, siren for everywia, o talenu jor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:27pm On Mar 16, 2016 |
girlyesosae: Ahh. Okay. I assume you will sleep on bare matress. Handkerchief or face towel just something for sweat but if you can use your shirt thats also great.
Please i really want to know what your packing for nysc so i dont overpack things. Please share your list with us! lollllll.... If u won follow my list enh, na lynon bag u go carry go camp o, me know even no sey dem go giv matress, I tink sey na mat we go dey sleep ni. For da kyn place na rugedy sure pass o, I no b ajebor o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:20pm On Mar 16, 2016 |
sirguy542: Fraiser mata don too much for this city. baba wetin I do u o, hw my own too much? No go start conspiracy theory o, u no go fit watch am finish |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:04pm On Mar 16, 2016 |
sirguy542: if u like laff in japan or china...chochochochochochochochochocho.....e go do u vam for eye dat day. guy no go download picture com drop am for here o, dis one wey u dey fumble upandan, ordinary sweet words to tell woman u no fit. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00pm On Mar 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57pm On Mar 16, 2016 |
Qutyjoice: I dnt Want KD o, com Kwara nah kwara ke? Wetin den dey do dia, olorun maje |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:55pm On Mar 16, 2016 |
spixytinxy: chai fraiser has gone mad again ooooo na me gone mad abi? No b ur fault, na since dat day wey one of ur customer don give u blow for mouth, uncensored words don dey leak comot ur mouth, u go soon go NL prison. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50pm On Mar 16, 2016 |
spixytinxy: is high time I stop selling weed to u, abi iru oro katikati wo ni eleyi, ema gbami ke, oro buruku toun terin na normal tin make u deny, make una dey expect court summon soon |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47pm On Mar 16, 2016 |
spixytinxy: hmmm, o ma se ooooo na who call u com here again? Dey ur lane o, I no want fyt o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46pm On Mar 16, 2016 |
spixytinxy: se u no no bf ni, na my shop all of dem dey come chop fish na which one b bf again? Make e no b d bf wey dey my mind o, d one wey end wit letter M |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43pm On Mar 16, 2016 |
justified10: tor. u kuku drag me enta GC..
no b ma fault at all, GC b lyk church for ma eye..too many new pple, I com dey feel like first timer..
make I shapaly hail three pple pere..
fraiser ma guy...how ur side?
rukkyola Abi na rukyola , how u dey...hope u no dey make trouble again..
bolagabriella , its been a while o...I mention u tire, no reply...abeg, who knows her whereabout? My G of all tym I dey hail u plenty, my syd dey gallant, u too make sense aswear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:42pm On Mar 16, 2016 |
justified10: tor. u kuku drag me enta GC..
no b ma fault at all, GC b lyk church for ma eye..too many new pple, I com dey feel like first timer..
make I shapaly hail three pple pere..
fraiser ma guy...how ur side?
rukkyola Abi na rukyola , how u dey...hope u no dey make trouble again..
bolagabriella , its been a while o...I mention u tire, no reply...abeg, who knows her whereabout? My G of all tym I dey hail u plenty, u too make sense aswear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:39pm On Mar 16, 2016 |
spixytinxy: Wu b arugbo, se u sick ni which one u won com b na? U sure sey no b yaba left u leave com dis city sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:37pm On Mar 16, 2016 |
DTOBS: I swear,this guy don kolo ... Qutyjoyce; Wetin be dt one go add to the problem wey naija dey face I tire o, d sku wey I spent five yrs sef I no fit sing dia anthem |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 16, 2016 |
DTOBS: My people my people... How was our day?
Am missing my chommieblaq like mo fe daku ooooo...
Fraiser: my brother how you dey?
Kbs468: Noted,kindly re-tag me of that babe's monicker.
Qutyjoyce: Me and you don put leg for the same trouser oooo... baba am gentle lyk cat wey never eat since last week o, hw ur day be? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Mar 16, 2016 |
iambibi: oga Fraiser, no b rukky leav her husband run? dis award no fit me at all o dat rukkyola own no b flirt o, da one na infidelity aka unfaithfullness, untrustworthy. You no be lyk dat bur u sabi relate wit guys in a mature nd playful way without any attarchment of strings. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Mar 16, 2016 |
iambibi: .. Lolz, u ehn.. no need to remind us... we kno  ok una know sey una know lyk each oda abi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:23pm On Mar 16, 2016 |
Fraih: Awwwwn!  babe pls let me tell her, she needs to learn from u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:19pm On Mar 16, 2016 |
Qutyjoice: Mosquito net: No idea bae.
Bedsheets set: It depends on the type(And No yu are free to take any color along)
Shirt: Pack of 3 is #1200/#1300 for LUX product
Short: #500, #800
Tennis shoe: #1200, #1400, #1500
Pack of Handkerchief: White or coloured?
Water bottle?? For what please? Or you mean cup?
Your welcome in advance dear. all d tin wey una just dey carry go camp funny to me o, bedsheet? Una won go do interior decorator for dia? Pack of handkercheif? Una won go dey do hanky business for camp ni... Nawa o |