₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,304 members, 8,421,238 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 05:12 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Mar 17, 2016
BlizzydoDo:
I av plentyy salt o, com n collect. Yuu b better person o
babe na person wey I dey call friend won take amebo scatter our house lyk dat o. God pass allvof dem
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:17pm On Mar 17, 2016
LogoDWhiz:
Heary break ke?

U no try o.. u no even reply my mentions. .

Na Fraiser u dey see reply..
hmmm its only dos wit deep reasoning nd sense of observation nd inference deduction dat can understand wot is happening here
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55pm On Mar 17, 2016
merikims:
fraiser I just dey look u oooo.u think say I go die abi?God pass u.
babe why are u talking lyk dis na, I was greeting u yesterday nd I wished u quick recovery bur u didnt care to answer me, me dont tink sey as u don get new luv, we no dey exist again b dat na, na hin make me dey my own territory o. Make e no b say I won scatter luv wey still dey hot hell fire
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:45pm On Mar 17, 2016
sirguy542:
Thank u my king...U and your entire generation shall reign forever...
amin amin amin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:40pm On Mar 17, 2016
iambibi:
.... Lolz.. Heart ke? U no well, anyways na *whisper in his ears* Brimmie likes chisophia buh doesn't want d punchline stage... He fears to get assessed!!..grin.... Lolz... Therefor Help me block am there make i run go bring my bell!! For He must not jump dah stage!! grin..
kai!!! na wetin u won tell me b dis, wey I don dey happy say tinx don dey pure, I been dey tink say u won tell me sey u won pack comot ur husband house com my house ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:18pm On Mar 17, 2016
sirguy542:
I looked around but I didn't see you..
no quams just mention me enh, I will b dia for u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14pm On Mar 17, 2016
sirguy542:
My king I see u well....May ur days be long.
naso, u are deeply sighted
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:11pm On Mar 17, 2016
iambibi:
tongue the fruit for fruit salad has finished... Plus... Na my bestie u dey roll with!!!... So durrrhhhh,.....dat reminds me sef I dey point somtin for u, u dey look anoda place... , lwkmd.. . oya ask me wetin b dat....
your bestie is in my entorage, ok? U say u dey point somtin for me? Oya say it into my heart, am listening
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:05pm On Mar 17, 2016
ABB1, OlaSalo I dey see una, wetin dey sorpin na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03pm On Mar 17, 2016
iambibi:
lwkmd... Fraiser con ansa dis question abeg... My teeth dey pain me
I no even understand wetin hin dey talk sef
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:02pm On Mar 17, 2016
Abbeyunique2:
guess U dont want me to follow her talk. ma binu
no wahala, just continu, I go soon get u
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:00pm On Mar 17, 2016
Brimmie:
Relax na! U knw sey we gather carry block build fence for this city.

Maybe na cage u go put Sirguy542, make e no go Chisophia side abeg.
sirguy542 is not wit chisophia again, he is now wit chymi, nd besides am d only one dat can decide who chisophia hubby will b for dis city, u better pay ur homage now nd receive my blessing
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:51pm On Mar 17, 2016
iambibi:
.. Lolz.. .i no dey sell any fruit salad oo, na out of free will... Plus... Which umbrella... Na ma bestie b dat o, so i helped him too
In dat case I no go allow anybody make dem chop ur free fruit salad again, sirguy542 is now in my entorage, will roll togeda
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18pm On Mar 17, 2016
Abbeyunique2:
What i do? shey i no fit borrow salt from my friend's wife ni
nawa oo... No b lyk dis den dey do frienship o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:14pm On Mar 17, 2016
iambibi:
. C u, pesin wey don already tell me sorry, and the gel don already agree...... We don already finish d case!!... Nxt in line suppose to be Brimmie... I neva see as his punchlines be b4 undecided
you no get choice to support am because hin don dey under my umbrella, unless u no won sell ur fruit salad for dis city again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:11pm On Mar 17, 2016
Abbeyunique2:
Em blizzydodo, shey u get salt
lwkmd... Abbey I been dey tink sey na my padi u b na, why u com dey chop ur guy eyes lyk dis, nawa o, u shall won turn ursef to ogun follow com
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:09pm On Mar 17, 2016
Brimmie:
So u nor fih caution am sey na me dey there?? undecided Common mei-guard, you nor fih do for me!?

You nor gree me marry ur aburo, and dem no born me well make I come ur twinnie side!

Warn your Protégée biko!
where u dey bfor? Kuje or kirikiri? Na me one do ur meiguard abi? U don marry already
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:00pm On Mar 17, 2016
amodu:
Yeepa!!!

So wearing Jalamia and privilege to accompany PMB in his briefcase now is tantamount to being a CHIEF IMAMhuh
lol...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:56pm On Mar 17, 2016
sirguy542:
person no go follow u play again... oya am so sorry.
why u dey fall my hand lyk dis, I told u to call me, if anybody won stand on ur way
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:55pm On Mar 17, 2016
iambibi:
she should not mind me abi.... Ok..... No worry until i spoil dah ur runs for u... Oya tell me sorry..
forget da one, u know fit spoil anytin I dey hin back
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:53pm On Mar 17, 2016
Kinghenreey:
pls my people, can someone enter camp the third day after official opening day?!. . my frnd has a wedding to attend on second and he s planning to enter camp on third. pls is it possible?
registration closes on d second day of camp opening after which dia will b no admittance of corp members again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:50pm On Mar 17, 2016
iambibi:
... Wah dahhhh... Plan B? Noooooo no b for my coro coro eyes dah one go happen.. Lol
I have alredy annointed dis guy, dow shall not block his ways
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:47pm On Mar 17, 2016
iambibi:
.. Ahn ahn oga sirguy542 .... U like chymi, u still like chisophia..... hw may lips (opinion) u get?...
leave d guy alone pls, he has been blessed to thread d path of his mentor, though shall not distract him again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:41pm On Mar 17, 2016
eddykisses1:
Him gast pay homage to the god of kiss o...eddykisses1
Sirguy542 has paid homage to d only one who deserve is homage, two captain shall not steer a ship.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:39pm On Mar 17, 2016
eddykisses1:
Help me ask am oo
leave sirguy542 alone, my immunity has covered him.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:37pm On Mar 17, 2016
sirguy542:
AMEN.......I am good to go.
yea, ur way is cleared
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:35pm On Mar 17, 2016
girlyesosae:
Extremely special!!!
hmmm no doubt d compass of my heart is pointing at u, it always has it own way of locatin a special woman, nd do u know wot a special woman deserve notin less dan a special man, dont let me say much on dis because I dont lyk playing my tune to d gallery, guess wot d ray of ur luv is shinning upon my heart already casting out every form of loneliness in dia. It will be a great pleasure if u would b dat treasure dat is beyond measure, dat will be kept safely inside d vault of my heart.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:27pm On Mar 17, 2016
sirguy542:
Thank u my king for your blessing.. I will forever remain grateful.
notin do you my son, d blessings sha forever b wit u. May u hav a blissful nd romantic encounter in all ur women endeavour
RomanceRe: Things You Are Addicted To. by Fraiser(m): 4:18pm On Mar 17, 2016
AirSultan:
Dont worry we all have our shortcomings. I bet you she has a skeleton in her cupboard too.. Dont worry, she will understand. smiley
alryt let me believe ur words den
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:38pm On Mar 17, 2016
iambibi:
.. Haba... Fraiser, have mercy on all dis single guys na... *Wispers in his ears* wait make we first see wetin this one fit do (i.e his punchlines) bfor u barb wirelize the chick naa.
hmmm babe I will listen to u because wen ever u speak, u dont speak to my ears, u speak directly into my heart. Lets see wot his upto ok
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:35pm On Mar 17, 2016
Brimmie:
Kilode!?? grin grin When she no be wild animal!

Shey she dey bite ni? grin grin
she is a costly treasure, she deserve more dan dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:30pm On Mar 17, 2016
sirguy542:
Baba I remove cap for you....na u b the king of this city...My king may your days & reign be long....ur wives & children shall live long...your kingdom shall forever b mighty.... u shall never loose any battle... all other kings shall bow whenever they hear your name.... My king I have come to pay special respect to you with this big ram & ten tubers of yam.
ehn ehn sirguy now wey u don do normal, u are now my guy. As u hav decided to giv honour to whom honour is due, I will not hesitate to bless you too. *oya bring ur head make I bless u* I confer on u by d power of all d gods of dis city d power to syt, approach nd marry any bae ur heart desire in dis city, notin on earth will serve as hinderance on ur way any more. Oya go into d city nd marry as u lyk. If anybody want to question d authority wit which u act just let me know.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 179 pages)