NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:33pm On Mar 18, 2016 |
Oyehomie: Inlaw fraiser nd fraih re cooler than dat mr. Plus i be responsible boy shey na u hin dey talk about ni, I tink sey na sirguy na, e b lyk say eaglevision won make dem appoint am as GC ambassador to sudan abi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:21pm On Mar 18, 2016 |
eaglevision: i wan reason ur mata gan,u know say u b part of us,fraiser dnt be sentimental o,u no tink say we suppose plan coup for this guy,make we give in wife to someone else. yea datz tru bur he has already sought d advice of d elders nd acted on it, dat is why he was pardon |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:16pm On Mar 18, 2016 |
eaglevision: cc fraiser yea datz tru, he has already given honour to whom honour is due nd pay homage to d royal one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14pm On Mar 18, 2016 |
eaglevision: but im later tell me say im collect approval from u,tell am say na committee say d two of us must sit untop d mata,abi u give am approval tru tru? abah you know I hav d finally authority nw, all I need is just to inform u of my decision cc sirguy542 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10pm On Mar 18, 2016 |
Oyehomie: Ijaw keh....noooo...Confirm yoruba na hn i be oooo..... Ma name na yoruba derived ooo...i jst tushed it..... Oyeh...omies...or Oye....homies..kanjiko? ok.... I no know bfor o, na oye-ho-mie I dey take am pronounce bfor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:45am On Mar 18, 2016 |
chymi: Good morning hauz! gud eveni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:42am On Mar 18, 2016 |
LogoDWhiz: Eaglevision!!! Make i just dey look you. When the time comes, no on will plead on your behalf...
I can see my wife is now the latest hotcake, even flirt master Fraiser is interested.  no b sey I dey interested o, na me get am, u just dey help me take care of her till I go ready ni, na why she tell u say she no fit com ur house b dat, she no sey I dey use one hidden corner of my eyes monitor her |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:39am On Mar 18, 2016 |
eaglevision: ohhhh!!! so because i don go sleep u dae call me friend bkos of those baes ba,m still ur elder brother nw, respect me biko *pulls his ear* maaa gbo roh iyen emi na... Boboyi fe ki n te oju ohun mole sha, u don forget sey u b my Godson? Infact as u no won dey show proper respect I go soon comot u from my entorage |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:23am On Mar 18, 2016 |
hardie14: awwww. how i wish to meet you but i dont do hugsss. eeya no worry e no go b mature hug again, e go b holy hug |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:18am On Mar 18, 2016 |
Oyehomie: Abeg wettn b d meanin o ..d only one i kno is.... Ko si eni t'o ma gun eshin ti ko ni ju ipakor
Proverb - Kò sí ęni tí ó ma gùn ęşin tí kò ní ju ìpàkó. Bí kò fę ju ìpàkó, ęşin tí ó ngùn á ję kojū.
Translation - No one rides a horse without moving his head, voluntarily or involuntarily.
Anonymous - Your status in life dictates your attitude towards your peers wait o my inlaw no tell me sey na yoruba u b o, I always tink sey u b ijaw man from bayelsa or delta o because of dis ur monicker, na dia kyn name b dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:14am On Mar 18, 2016 |
merikims: gudmorning fellow citizens. imagine each of us meeting in real life and finding puy that the chemistry we have is not real because its just online and not offline and we have nothing to say to each other physically.hmmmm e go funny ooo. hmmm just try meet me for real life, u go know sey d principle behind d chemistry nd biochemistry of my luv for u can not b explained by any professor. No b online matter |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07am On Mar 18, 2016 |
eaglevision: my people boku for ground. merikims love i can see ur fake husband forming real,just a word nd ull divorce him ryt away,how u dis morning my love abbeyunique2 omo ibadan kini sooo fraiser aburo mi atata se o sun reee? hardie14 i need to report ur case to the police,morning dear chymi love i heard some guys are disturbing u,baby just turn deaf ears to them beckytee oma to ojor meta dhameelahray kingin kilo poppin?
ajuwaya to you al corper weeee! una go say waaa. see dem otondo looking,dem no sabi how to reply.hian lol... Na me b ur aburo abi? U dey jumb lyk grasscutter, just let my goons for dis city get u, u go know sey na ur baba I be. Btw gudmorni, hw ur syd? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:04am On Mar 18, 2016 |
eaglevision: as per alomo brand ambassador wey u be now,u gotta represent. lol... Bur if na u, na 5 gallons of original kwale burukutu I go empty for ur mouth o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:50am On Mar 18, 2016 |
iambibi: .. Lol.. kai una still dey here till 12:14 am, una no dey sleep? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:47am On Mar 18, 2016 |
CROBBOY: I bind every generational witches pursueing you. lol....dis one gidigan o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:44am On Mar 18, 2016 |
Joyce21: Hello everyone! Hiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:37am On Mar 18, 2016 |
Abbeyunique2: It depends on personality of individuals. if i see peeps like (fraih, fraiser, jubrealguy, oyehomie, kbs468 and eaglevision and some others), i would relate with them as if we're childhood friend. my personality is like that. ** i would give rukkyola a knock on her head though because she dey always abuse me.LOL lol... Mehn! If I first see u for real life enh, I go give u crapping, u go fall down, I go tie ur hands nd legs, I go come empty twenty botus of alomo in ur mouth. Lol... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31am On Mar 18, 2016 |
merikims: uwc dear.gudam gudmorni dearest, I believe u have a blissful nyt, I wish u a fullfilled day ahead |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29am On Mar 18, 2016 |
ABB1: Baba me just dey o... everywhere just dey boring aswear I dey tell u, na golden city dey keep me company o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:27am On Mar 18, 2016 |
hardie14: nawa oooo see as this city come silent like this. eaglevisiom no even show face rain don scatter him sight. see as he sleep like "adiye opipi" biotechshola my one and only. where have you been now. no turn me to widow wey still get husband like shammak do fraih ooo. abeg oga fraiser, i hail oo. amodu, dtobs, kbs468, jubrealguy,madam spixytinxy, qutyjoice, iambibi( u never share fruit salad reach me oo). and every other person. good nite abi na good morning. all join joor. gudmorni my beautiful alhaja, hope ur day is goin on perfectly |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:26am On Mar 18, 2016 |
CROBBOY: Viewing this topic: walexitouk( m), eaglevision (m), wittyemi( m), AdunniIwo( f), hardie14 (f ), ayosco2008 ( m), Fraiser (m), Fraih( f ), suogal (f ), CROBBOY( m), izuoff( m), Kbs468 (m), pinupjoe , hearkenwunmi , iambibi ( f ) and 4 guest(s)
WETIN UNA ALL DEY PEEP DEY DO I don already dey dream land bfor u type dis yesterday na hin no make me reply, morni bro, hope ur day is goin smoothly |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:22am On Mar 18, 2016 |
iambibi: ... Taaaa wetin b d meanin of dat one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:21am On Mar 18, 2016 |
spixytinxy: lobatan, se na dat drunkard word u dey belive ni, fraiser wey b say na paraga 2/47 my girl friend for how long will u hide d truth under d influence of calling me a drunker, no matter how swift lie is, truth will sure catch up wit it someday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:18am On Mar 18, 2016 |
spixytinxy: ogogoro don too much for yr system lol... No b u dey give me d ogogoro drink? Hw I go see am drink if u no dey sell |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:16am On Mar 18, 2016 |
spixytinxy: u r dirty minded girl friend me, my mind is as pure as snow o, nd u know dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13am On Mar 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:10am On Mar 18, 2016 |
spixytinxy: Abeg no pursue me commot for husband house oooo shey den don pursue u comot ur husband house since wen we don dey do am, no b u dey cast ursef? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48pm On Mar 17, 2016 |
Abbeyunique2: sheybi i've apologized, i no go borrow salt from blizzydodo again. better o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46pm On Mar 17, 2016 |
eaglevision: good night y'all. merikims love stay fit and healthy. iambibi my sweet salad sweet dreams honey fraiser my right hand man have a sweet nyt rest crobboy my man do enjoy ur night like never before.
na one by one we go wake up,no cause to wake up at once by God's grace. Shalom.
*hands over key to fruit salad* alryt friend, wish u nice sleep, me sef go soon go off now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43pm On Mar 17, 2016 |
BlizzydoDo: na so yur matter de everly b na hmmm abbeyunique2 see wot u hav caused o, u don poison d mind of my wife again, I go disfriend u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:40pm On Mar 17, 2016 |
topealonso: lol..I like that... evening fam padi hw far nw, hw ur syd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 17, 2016 |
merikims: OK I forgive u. hmmm.... ok tanks for dat... nd... |