NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:50am On Mar 16, 2016 |
Abbeyunique2: fruit salad this, fruit salad that. hope fruit salad no get anoda meaning?
cc fraiser any meanin wey u fit give am for ur mind, na hin b d meanin o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:31am On Mar 16, 2016 |
Goodmorni fellow golden citizens, I believe we all have a blissful nyt, I wish everyone of us a fruitful day. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:41pm On Mar 15, 2016 |
iambibi: .. Fraiser e beta make dem kill me oo, than for me to carry dat my fruit salad come ur house... Over my dead B babe why are u talking lyk dis na, you know ur safety is paramount to my existence, u don av to b fear, I will always giv u a royal welcom in my house |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:37pm On Mar 15, 2016 |
DTOBS: Fraiser my brother,we don't have to attack the issue at hand the agbero way! As for that guy,just leave a,e just dey test him power ni! I know you re a responsible family man,so let's just continue to watch where the ship of deceit he is paddling will capside to hmmm... Lets see d drama d babe will act, am watching attentively |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice: Brother, are yu minding Kbs468, someone cn not joke in peace again? wetin nao ma binu jor, I trust u nd I trust my inlaw too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:30pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice: Brother if that's what yu want, trust me her fruit salad z yurs everyday. wao datz my kid sis, I luv u babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:28pm On Mar 15, 2016 |
sirguy542: i saw all your hand works my brother continue. lol... Which work b dat o? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:08pm On Mar 15, 2016 |
iambibi: ... Fraiser!!! Weldon oo.. Continue to dey attract am..., keep on drawing his attention..... Lwkmd I no understand wetin u dey talk about o, na wetin I dey find I ask am oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:02pm On Mar 15, 2016 |
iamdynamite: chommie my love,the love i have for you is like a copied assignment i just cant explain it  DTOBS hw far I need d knife wey u borrow yesterday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:00pm On Mar 15, 2016 |
drjoshua2000: I'm high. I need serious help doki too dey drink? Na unto which brand u dey high on o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:58pm On Mar 15, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:53pm On Mar 15, 2016 |
iambibi: ... Lolz.. Dis geh no go kill me with laff, Where u wan port go? my twinnie side.... Ok.o....i no go talk shaa..i no go lie i like for my twinnie oo... Buh i jst hope say u no get husband oo.... because no b my handsome twinnie una go use play o... If u get and u really luv my twinnie to d moon and back, den u go ready to begin d divorce process between u and ur former husband...abi no be so? DTOBS abeg u don com from office? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:47pm On Mar 15, 2016 |
iamdynamite: an good,but i can be better with you beside me  DTOBS abeg shey u don help me see dat niddle wey I dey find |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice: Babe Casanova mns: A man considered romantic and gallant, now tell me are yu not? especially one who gives amorous attention to his woman. My love yu are my CASANOVA sho gbo. abeg wetin b d meaning of flirt, I just dey see am I no understand |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:40pm On Mar 15, 2016 |
Oyehomie: Guys...i need CAMERA ooooo...d ones wey wey i dey see na professional cameras....jst a 20 to 30k camera nah i want o.. Or lesser...anyone fit help....?nd i no want fairly used o inlaw I fit comot my phone camera sell for u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:37pm On Mar 15, 2016 |
Rukkyola: Firstly, fraih na mumu. Make she sidown dea. She is d direct opposite of fraiser. I pity her make she sidown dey wait 4 shammak wey don loss. Na dea she go grow old. I no fit sidown 4 her shoes. I won't bother to advice her coz I know she won't yield to my advice. The girl dey adamant. Secondly, I wan take God beg u. Just leave me and eddykisses1. Am n love with him. I don't appreciate ur effort in trying to bring I and sent4rina back. I will bear d consequences alone when sent4rina returns.No confuse my Eddy for me. Thanks 4 ur understanding. wetin fraih dey do na hin oyinbo dey call faithfulness, no b every woman get dat gift. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:31pm On Mar 15, 2016 |
Rukkyola: Continue seeing things o. Where were u when sent4rina dumped me? U no c anything then o.Ur eyes go soon blind shuu... I never see ur kind of woman bfor o... U won give monkey pikin giv baboon, den just resemble ni, den no b same specie na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:26pm On Mar 15, 2016 |
Rukkyola: Abeg abeg abeg abeg abeg abeg..................................................... Just live me with my Eddy o. Which kain u give me 2 fraiser. I no like fraiser. D guy too like girls. Just leave me jeje if u no get any better thing to give me. hmmm... Person wey giv u to me know sey u deserve d best ni o... A man dat knows wot will nd how to make a woman happy at d right tym is scarce o... Bur due to d belle wey u don get, I no tink I go fit accept u... I still dey drag one pikin wit kbs468, may b after u don born sha, I fit consider u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:17pm On Mar 15, 2016 |
Kbs468: Hahahaha. Oyehomie, Abeg you sure say your in-laws no go collect your wife from you citing the fact dat u no fit tak kia of ya wife well well soo?
Becos d oda day na Fanta she dey request from outsaida wey you dey queri am say Fanta plenty 4 inside heat regulator oo. And today, she don turn dat attitude to a commerce now ooo sotey na all citizens shey dey approach now and no more one person oo.
And you know say that your in-laws dem, dem dey listen to Fraiser well well ooo 4 anytin wey hin talk for the family ooo because I remember my case when I dey woo him twin sister-Fraih ooo.
Infact my 10,000 tubers of yams still dey with am ooo but I don forget am sha say I no go collect am back. kbs468 tanks for bringin my attention to dis o, I dont want to bliv d fact dat my dearling sis qutyjoice is married to an incompetent man. I hav to bring dis matter to d family attention immidately |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:05pm On Mar 15, 2016 |
Qutyjoice: My brothers and sisters Do u knw that the Lord is a miracle worker ? a Girl sent me N200 airtime and she got promoted at work. The next day, a lady sent me N500 airtime and she got engaged to a very rich guy. The next day, another guy sent me N1000 airtime and he has been granted a visa to USA. Don't be left out. Why not send urs now and get ur testimony. The higher the amount, the bigger the miracle. Don't b left out. Hurry now b4 I stop collecting.
G O O D M O R N I N G Y ' A L L d only tin I want if I send u d card is make iambibi come dey serve me fruit salad everymorni. Me too won fresh lyk dat babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:31pm On Mar 15, 2016 |
walexitouk: Loll. No tell me say change get to your side too! lol... Change as how? I no understand o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:27pm On Mar 15, 2016 |
Kbs468:
Hahahaha. No naaaa. Abi you don forget the case ni? The case is actually that of PSYCHOLOGICAL child Abuse ooo.
In case you have forgotten, be reminded as shown below  lol... U sha won implicate me wit dis image sha, God dey o. Anyway I don already inform d forensic expert wey go help carryout d paternity test o. My prophet don tell me make I go collect my babe if i no wont make nysc change my kaduna. So expect me soon |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:19pm On Mar 15, 2016 |
iambibi: ... Lolz... Haba..!!! I say i dey come naa...y u dey talk like dis ... .. Abi no b fruit salad? .relaxxxx.... . I say dey come!! *coming with a bucket of boiled water with fresh pepper and saying in ma mind *......no b today? U go chop that fruit salad, as E dey hot!!! lol... No wahala bring am come... Wen u see wetin hot pass boiled water nd dey pepperish pass fresh pepper, nobody go tell u bfor u go hide ur boiled water for somwia nd com enjoy dat one first. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:15pm On Mar 15, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14pm On Mar 15, 2016 |
Brimmie: SMH!
Apart from Yoruba and Agric, which other "subjects" did you even know??  agric ke? For wia I no even do am for sec sku, my popsy na farmer, I dey go farm every weekend, wetin I won take agric do again, na only yoruba I sabi welwel o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10pm On Mar 15, 2016 |
eaglevision: so ara re boboyi,dnt near ma baes abi urs neva do u even if dem wan near u cos dae are missing me report dem to d nearest filling station no i mean police station. tnx for ur cooperation. infact I go report dem for d nearest railway station join |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00am On Mar 15, 2016 |
justified10: boss of life..double tualey for u...
how ur side?
hope u don ready for April fool? baba na u o, my syd gallant, am more dan ready for d april fool o. How graceland? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:59am On Mar 15, 2016 |
eaglevision: which kain talent b that, u better come and collect ur whistle,koboko and dane gun cos u resuming officially tonight. ur remuneration will b of highest standard. for where? I dodge am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57am On Mar 15, 2016 |
terrymason: hahahahaha! nor allow d guy gv u sedative with that syringe mk u nor go sleep when people dey go camp! u don forget sey odechi dey? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:54am On Mar 15, 2016 |
iamdynamite: no worry my guy we are together. no lele den |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:53am On Mar 15, 2016 |
Jico87: 8yrs, 2007,2008,2009,2010,2011,2012,2013,2014 baba no mind me jor, e don tey wen I leave primary sku, I don forget simple arithmetic |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:49am On Mar 15, 2016 |
Abbeyunique2: don't worry, you will see us. sha don't go to Kaduna because Fraiser nah bad boy. I won't say more than that u don trace me com here again |