₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,307 members, 8,421,256 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 06:33 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:23pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
yepa, fraiser ti koba mi oooooo, I yam not his sugar mummy ooooo
its not a secret anymore
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:01pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:
Fraih my padi...no be sooo....sent4rina no try na.....him abandon him wife since na....even your twinnie fraiser don approve
approve wetin? U won put ijesa weed for my pocket abi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
who b ur sugar mummy abi dis one no well ni
why u dey deny me na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
chai girls for camp go hear shege
dont worry I go almost take preachin kill dem
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:31pm On Mar 14, 2016
Fraih:
Me no dey come ooo undecided

Ah no know wen Rukkyola divorce sent4rina. Wey d divorce letter?
Who approve am?
Dem go court?
You just see Rukky, you corner am, she con steal her boo's money, travel come meet you for ur side, with sent4rina's baby! You wan make I show? Laye!

Sent4rina na my twinnie's friend, and until I see say him too approve of the divorce, I am against your coming together!!!! undecided
support wetin? Me wey don already help my friend arrange bois wey go com cause kasala for dia
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:27pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
onisekuse okunrin
lol... I know say u lyk me gan, no worry u b my sugar mummy of lyf, I no go fuc.kup
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:23pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
lol, lazy boy na only paraga u no
paraga nd dat one too, u sabi me wella na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:20pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:
Fraiser you go still be uncle oo...blizzydodo must come with you to the naming...even Fraih gats come...logoDWHIZ, DTOBS, iambibi, kbs468, oyehomie, missoyin, chisophia....infact gbogbo Golden City citizens gats come...
it will b my pleasure to witness d drama dat will take place at d naming ceremony
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18pm On Mar 14, 2016
Abbeyunique2:
#1815
Sheybi nah 1st class upper u get for FUTA
lol.. Na strong pass I get o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:16pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:
Fraiser...no b sooo...I never knew she was married till I confessed my love for her...worse part dem come say d husband abandon am...e gats takia of her na...she brightens my world.
do you know her husband is an honourable minister nd one of d founding fathers of dis city? Infact her husband sen4rina was d one dat name dis city, I dont know how you will contend with his overwheming influence wen dis matter gets to court.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:57pm On Mar 14, 2016
Kbs468:
The rest are heavy already while the one you are referring to is just getting set for phase 2 but we don't want to Rush again since the first set are twins. Infact the female of the twins is at the center of a Court Case against Fraiser.
lwkmd so u decide to watch d dirty linen of ur family outside, so you want citizens to know u hav been raising a child belongin to someone else, for your information I will be coming to claim my babe soon.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:51pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:
Ife, you shouldn't have bothered...you just came in and you made me yam and egg sauce...*tastes the food...very yummy* bae you are the best cook in the World...did iambibi drop you at the airport?
sent4rina go see d chocker of his life... Kai
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:41pm On Mar 14, 2016
Oyehomie:
Engrawwal nd ighravweIG...hope no be wettn i dey tnk ooo
lol... Wetin u dey tink o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:34pm On Mar 14, 2016
ABB1:
Padi mi yarinyas dey wait for you like wonfe daku(they wan faint)
ahahahahah... Tell dem make dem chill small, I don dey arrange my load
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:
HIV go soon get u no worry. Even EBOLA virus sef
nah nah not from beautiful SC31 she is a very clean nd pure woman
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:31pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:
**Blushing** Can't wait 2 b ur wife
kai sent4rina don joans o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:28pm On Mar 14, 2016
kuchikau:
....
Forever young, I wanna be...forever young
*singing* sobbing*
wao soso touching I really wanna leave for ever... Sometyms wen I reminisce my past memories, wen I remember d pple dat hav once been my play mate ryt from d childhood, d past classmates, pple dat hav once been keepin my company in d tym of loneliness, d old friends, d past funny nd sad moments. I always feel sober within mysef. But one tin I know is dat if we are meant to b friends for life, fate will always have a way of bringing us back togeda.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:15pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:
Ife mi...Olu-Odo, Ikorodu, Lagos Nigeria. But I will come and pick u up when your flight lands...I don't want to hear that something happened to you or our baby...please tell iambibi to drive you down to the airport...tell her i will send her fruits for her salad as a token of my appreciation...love you boo
lol.. D our baby aspect really got me laffin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:11pm On Mar 14, 2016
Qutyjoice:
O better, n kip yur tot within yu.
ok mo ti gbo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:10pm On Mar 14, 2016
Rukkyola:
Olodo like u. Ur mates don answer d question. If 2 sey na exam na so u 4 just fail. How u take pass exam 4 sch self? Copy copy. Even me self no know d meaning
I just dey look u enh, you just want me to dey show my sef all d tym, me wey b say I finish wit very strong pass u dey talk sey no sabi book. Wen I dey sku pple dey always bribe me wit sobo nd puffpuff to sidan for my syd for test ni. How u won make I sabi dat tin wen anybody never serve for my village bfor wey go dey gist me. U better myd ursef o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:05pm On Mar 14, 2016
eddykisses1:
Please where is my Rukkyola...I just closed from work and I need her soft hands...
hmm u enh, I just dey look u wit one secret corner of my eyes, you won dey incubate anoda person pregnancy, if no b sent4rina wey no dey loyal to hin paddi, I for don scatter ground. Sha continue sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:01pm On Mar 14, 2016
iamdynamite:
ehen,so it comes with a price. oya what are we negotiating on smiley
e com wit price o, u no know d kyn sacrifice wey I won do for u ni, d agreement b say u go deposit all d money wey I go take drink for spixytinxy shop for one year, secondly u go tell ur twinnie iambibi make she dey bring dat her fruit salad to my house every morni for one month. Thirdly u go agree to dey always support me anytym I dey hustle woman wit any guy for dis city.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:53pm On Mar 14, 2016
SC31:
lol fraiser you no go kee person cheesy
abi... D tin tire me ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:05pm On Mar 14, 2016
SC31:
lol no worry my body strong tongue
you sure? U better no shy wit wetin dey bother ur mind o, I know how we go take do am wey ur husband no go know o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:58pm On Mar 14, 2016
iamdynamite:
too much work to do jare at work,but am fine.how fAR with what we discussed wink
I still get one fyn sure single babe for dis city wey pple no notice o, I been one add her for my profile bur I fit network her for u if u fit let mo negotiate
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:55pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, dat means u go fit climb dose rope b dat
no be only rope I go climb, I go climb spider web join, me wey I hate stress pass anytin, na to dey hide for one corner if den won go do dia parade sure pass o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:46pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
chai u r a lost case even blizzydodo don tire for ur matter
lol... My wife is a rear jewel, she is very patient wit me. Omo daadaa lomo yen
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:44pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
may God forgive u cos u don't no wat u r doing
may God forgive u too because u know d truth for inside ur heart
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:41pm On Mar 14, 2016
Qutyjoice:
Brother anything for you so far it's Blizzdodo
lol... Na she o... Oshey jor aburo mi owon *chai hw I go take tell her sey I don dey syt anoda babe again, wahala dey o*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:33pm On Mar 14, 2016
SC31:
lol that's why its the university of first choice and nations pride cheesy
I no understand dis university of first choice wey una dey talk upandan o, shebi na just one choice dem dey choose for jamb. Abi na last year deer una still dey chop for soup?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:29pm On Mar 14, 2016
jubrealguy:
Nigerian students.....very lazy...juzz goan read the whole thing na
lol... Baba ur mercy scarce o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:27pm On Mar 14, 2016
SC31:
angry chai I don suffer,rukkyola shey you get husband sef wey I go fit even think of snatching ni.....chai no be your fault sha na because say crobboy travel if not.. lipsrsealed
how u dey take cope with dis your ajala travel husband sef?, I pity ur condition o... Anyway I no go mind to dey keep ur company wen husband no dey house sha, wot ar friends for

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 92 93 94 95 96 97 98 99 100 (of 179 pages)