Celebrities › Re: See Photos Of Olamide’s Wife by Gabaleve(m): 11:29am On Jan 26, 2018 |
mynd44 where are u |
Phones › Re: Someone Borrowed Your Android Phone. See How To Know What They Did With It! by Gabaleve(m): 11:27am On Jan 26, 2018 |
Juliearth: Quite stale. This girl resemble sex doll |
Romance › Re: He Can Suck For 30 Mins , Am I Wasting My Moans ? (read My Story) by Gabaleve(m): 11:22am On Jan 26, 2018 |
Joro and his fake lifestyle |
Romance › Re: Slaying Queen Post Her Nude On Facebook And Got The Insult Of Her Life by Gabaleve(m): 9:23am On Jan 21, 2018 |
lol...who else notice say na my naija brothers dey bash her....eventho d girl na South African. my brothers nor get chill, this buhari weather don make everybody harsh |
Education › Re: Twelve UNIOSUN Students Collapse Inside Lecture Room.. by Gabaleve(m): 10:31am On Jan 20, 2018 |
Alhajipaulo: as Nigeria Dy fall.. you don run��♂️ As I no get the means, Wetin I go do |
Education › Re: Twelve UNIOSUN Students Collapse Inside Lecture Room.. by Gabaleve(m): 3:18pm On Jan 19, 2018 |
GentleMoney: Blame the Govt./Varsity Authority and not the students.. that one no mean say make u no run if house dey fall |
Phones › Re: Airtel 2gb For 100 by Gabaleve(m): 12:56pm On Jan 19, 2018 |
Lol who send u blogging |
Romance › Re: Atlanta Strippers Show Off Their Bodies In See Through Outfit (photos) by Gabaleve(m): 12:51pm On Jan 19, 2018 |
OP meant Uganda |
Celebrities › Re: "My Lips Can Suck Good Dick" Bobrisky Declares In New Daring Photo Post by Gabaleve(m): 12:50pm On Jan 19, 2018 |
make he better dey ryt im will. cos na cancer go end his/her story.
smelling she goat
na only God knw d idiot who dey give dis boy dick suck |
Education › Re: Twelve UNIOSUN Students Collapse Inside Lecture Room.. by Gabaleve(m): 12:47pm On Jan 19, 2018 |
those guys Na mumu, how u go dey perceive that kind bad smell, u go still siddon like say u dey house wey u newly rent.
na who dey alive dey go school |
Christianity Etc › Re: Ugandan Bride Attacked By "Ghosts" On Her Wedding Day, Undresses Herself by Gabaleve(m): 12:32pm On Jan 19, 2018 |
I knw say na Uganda or Kenya d thing go happen
see as d camera man still dey hustle to cover everything, he even stand on top high table self....lol
I knw say he just dey wish make dat girl strip to the last |
Romance › Re: Man Shares A Selfie Of His Friend Having Sex With A White Lady In The Background by Gabaleve(m): 12:24pm On Jan 19, 2018 |
very soon, some small boys go begin recreate this kind picture |
Education › Re: SUG: List Kogi Government Wants For Kogi State University Student Union Election by Gabaleve(m): 11:51am On Jan 19, 2018 |
This Yamaha Bello go soon die and if he die na hell fire straight, people don too swear fr dis man
with im nose like hot air balloon. monumental thief. I no knw hw human being go dey, no body dey talk good of am. |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 10:17am On Jan 15, 2018*. Modified: 5:08pm On Jul 31, 2021 |
gloria34: I rarely call him by that sef. I prefer Akpevwe, I just want him to have preference when he grows up Got ur email I appreciate that just too bad I can't access that mail no more Here's my number call, flash, msg, WhatsApp, fb just anyone u comfortable with just wanna keep talking with u |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 11:02am On Jan 14, 2018 |
gloria34: I rarely call him by that sef. I prefer Akpevwe, I just want him to have preference when he grows up That's good hope u don't mind I decide we take d chat off this thread prolly to WhatsApp or fb |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 8:58am On Jan 13, 2018 |
gloria34: Ryan nice name.... any day wey dat boy go village, most of him mates no go fit pronounce that name o |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 9:02pm On Jan 12, 2018 |
gloria34: yep, I have a son alright, what's his name? |
Celebrities › Re: New Photo Of E-money Will Make You Double Your Hustle This 2018 by Gabaleve(m): 8:41pm On Jan 12, 2018 |
iamJ: airforce wen will u ever sabi beta thing?
abeg where is the freshness in this pix?
ritaulist feeling fly with his dirty house in omole, smelling dirty bleacher, forming posh but u dirty pass pig, spit No b dis fat guy dey fool himself for public with one girl like dat for nairaland that year? he just come dey mumu himself for NL like say girls nor dey im village again |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 8:08pm On Jan 12, 2018 |
gloria34: lol, thank u. sorry I nor suppose ask o but make I just use style ask sha u say u single... e b like say u don forget wetin u write for ur status abi u get pikin? |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 4:29pm On Jan 12, 2018 |
gloria34: Ijaw babe I can see why u won't hesitate giving me 20 strokes if I try dat , u beautiful too |
Romance › Re: Sexy Or Trash? Man Grabs Butt Of A Lady In Very Sexy Outfit by Gabaleve(m): 2:37pm On Jan 11, 2018 |
Choi... See as she kpokish
see lap like agric chicken |
Romance › Re: Lady Taking Selfie Mistakingly Captures Unclad Guy Defecating (photo) by Gabaleve(m): 2:35pm On Jan 11, 2018 |
The guy wan climb toilet sit? |
Christianity Etc › Re: Catholic Church Otukpo Built By David Mark (Photos) by Gabaleve(m): 2:27pm On Jan 11, 2018 |
it doesn't guarantee him A room in heaven... mtcheeew |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 7:42am On Jan 11, 2018 |
gloria34: kiss u after 10 strokes Lol....where u from? |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 10:39pm On Jan 09, 2018 |
gloria34: sorry, i'm single and I'll surely know my bf when I decide to have 1. cane still await u OK. ur single, am married, so I'm gonna reframe d question what if ur bf or someone u love very much does dat? |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 3:57pm On Jan 08, 2018 |
gloria34: don't u dare, I will hunt u with a cane and flog two yrs out of ur life What if I was ur bf? |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 3:43pm On Jan 06, 2018 |
gloria34: joke dey pass joke o, dis seem real to me so I no fit play dis kind play with u? |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 7:42pm On Jan 05, 2018 |
gloria34: my brother, so this thin resemble joke? nobody should play such rubbish joke on me lol..so u mean say u never yab any of your friends jokingly before? hope u not that kind of a girl wey dey quick vex oo |
Celebrities › Re: See The Face Of The Lady With Big Backside Pictured With Drogba by Gabaleve(m): 3:20pm On Jan 05, 2018 |
I don't agree
dat nyash Na muscle nah |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 3:15pm On Jan 05, 2018 |
Nigerians must find complain, see some people above me for God sake.
even when its very clear its all joke
I nor blame Una sha
Na wetin fuel scarcity cause b dat |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 3:15pm On Jan 05, 2018 |
Nigerians must find complain, see some people above me for God sake.
even when its very clear its all joke
I nor blame Una sha
Na wetin fuel scarcity cause b dat |
Celebrities › Re: ''look At This Burnt Offering Called Yomi'' - Alex Ekubo Attacks Yomi Casual by Gabaleve(m): 3:14pm On Jan 05, 2018 |
Nigerians must find complain, see some people above me for God sake.
even when its very clear its all joke
I nor blame Una sha
Na wetin fuel scarcity cause b dat |