Gaby's Posts
Nairaland Forum › Gaby's Profile › Gaby's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 202 203 204 205 206 207 208 209 210 (of 385 pages)
Free Visa or US kpali to go live permanent for the US? No, thank you don't mention. American herdsmen no dey miss target at all... The day wey Fulani herdsmen go sabi shoot like their American counterparts na to pack kaya enter Maiduguri be dat. Nigerian Government should be issuing travel warnings to these mass and drive-by shooting arenas. Tit for tat in a very cynical manner |
Frontpage.... These guys just carry weapon enter this poor snake ancestral home, destroy him habitat come still kill am join. When Fulani herdsmen invade them with cutlass and AK now dem go begin shout Buhari name. Poor reptile....ndo ooo |
Very beautiful to the eyes... But just imagine say, three months after all this the marriage begin convulse? Gbege |
The anal cavity go don lose alignment/balancing finish... |
All these psychos.. Whether na the half/medium-rare cooked food wey dem dey eat o abi na the too much bacon o I no fit understand wetin dey shake their brain |
Tajbol4splend:Why you no add Dangote own? ![]() |
Air Nigeria has landed at last. Thanks Hadi Sirika |
Where the bum ![]() Mgbeke feeling funky |
What da feeeckkkk I just weak like dodo Frigging too graphic |
We don hear.... Maybe na wedding engagement. I dey come make I go ask brother Charlie whether himself get engagement. |
Wow... A tough one there... I won't say I know or understand how it feels yet because I still have both of my parents alive. Keep resting sir Judge |
I already knew he was making his last statements from the back of that hilux that day. |
E be like say Buhari people don pay brother a very beautiful courtesy visit. |
Huh? Na the Pius house be that? Maybe him gbola strong well well |
Oya make una set up gofundme account make we buy another car abi na to repair this one? |
Brother wey mumu |
Broda johnbulll |
All this many talk and grammar don dey pain person for ear. Get into the studio, remix that track of yours and put it out there for everyone to sing along. That song would be apt for the time now. |
Tripe and convulsion inducing. |
Awesome |
Gbana na bastard. When the guy look him sef na white him dey see, and when him go see white man...na negro him eye dey translate. |
Following the money trail... |
Hmmm If only we can all do away with our personal selfish desires, and make it a date with making a statement, how many people Army and Police wan quell all around the country. They'll all get run over. That is citizen power. That is if the organizers are not up to some personal mischief as usual... |
This is just so hurtful..after all the years of getting prepared for life after those uniforms only to be snuffed of life? I don't want to think he was struggling over a phone with armed bandits at the expense of his life. That'd be the most foolish risk ever. |
Sad sad sad... Poor kid... |
Okay na... Watching this space to see the beans this erstwhile board member might be spilling if any. |
Okay na... Watching this space to see the beans this erstwhile board member might be spilling if any. |
Roaches Okorocha the statute man representing. Kai Abeg make una help me tell Emeka make e search all those statutes big belle especially Jacob Zuma pocket. Ndi imo money fit dey there.. |
The kind things wey dey happen for India eh... Scientists suppose don look in to give us something on the likely causes. Very weird stuffs.. |
See as market just fall press this legitimate hustler. Sorry bro...the evil people will so meet their end soon |
Beautifullll |
This man wey resemble skoror pikin na heavy agbaya o lol Na so my grandpa dey lap us that year for black and white pic sessions... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 202 203 204 205 206 207 208 209 210 (of 385 pages)

