₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,223 members, 8,429,899 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 03:23 PM

Toggle theme

Gidson12's Posts

Nairaland ForumGidson12's ProfileGidson12's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 85 pages)

Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 3:19pm On Dec 23, 2009
make una no mind am, e dey sell rat poison pass my street
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 3:14pm On Dec 23, 2009
studio43:
Bend10


why u leave xynerise wey u and am get matter dey tackle innocent gidson wey be una refferee incase of ojoro na?  

na so u dey fear xynerise reach?
no mind am the spirit of carwardness dey catch him yansh,  angry
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 3:05pm On Dec 23, 2009
back to ya family grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 3:00pm On Dec 23, 2009
hey guys, e be like say una wan battle, xynerie vs ben-10 cheesy
oya na, let the battle begin ben 10 oya start wink
CrimeRe: Christmas Parcel Bomb Rocks Lagos Media House by gidson12(m): 2:53pm On Dec 23, 2009
na wa oo, so Osama bin laden and the talibans don teach us how to become sucide bombers,
the problem be say nigerians no dey like to learn work finish b4 them start work, see that idiot
no learn the art of bombing finish nahim make the premature explosion finish him 2 hand, the bomb 4 just kill am finish angry idiot
Music/RadioRe: Gongo Aso Video Cost 7 Million by gidson12(m): 8:55am On Dec 23, 2009
maybe the guy smoke strong thing before the interview grin, go ask am again e go tell u say no be wetin him talk
Music/RadioRe: What Are your Top 10 Naija Hip Hop Tracks Of 2009? by gidson12(m): 8:32am On Dec 23, 2009
na wa oo, soo many hip-hop/ rap analyst undecided huh lipsrsealed
Car TalkRe: What Is The Difference Between Premium Wheels And Alloy Wheels by gidson12(m): 8:01am On Dec 23, 2009
thank u guys smiley
RomanceRe: Which Is Greater Love Or Friendship? by gidson12(m): 7:54am On Dec 23, 2009
darequam:
Friendship, do u want one with me
so ur condition don worse reach make u dey beg for friendship, sorry embarassed
Jokes EtcRe: Mathematics! by gidson12(m): 7:43am On Dec 23, 2009
no be small matter oo! lipsrsealed
Jokes EtcRe: Funny Pix! by gidson12(m): 7:37am On Dec 23, 2009
studio when u become militant, i think say na boko haram wey u been join, wetin u dey find 4 creek
Jokes EtcRe: Love Joke! by gidson12(m): 7:31am On Dec 23, 2009
FayeZik:
A very drunk guy left the bar one night. As he stumbled out the bar he saw a nun walking on the street, he stumbled over to the nun and punched her in the face. The nun was really surprised but b4 she cud do or say anything he punched her again. This time she fell down, he stumbled over to her and kicked her in the rear, picked her up and threw her into the wall, then he put his face right next to hers and said, "Not very strong tonight, Batman? uhnn?
Nuns beware, dani na the drunkard
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 7:24am On Dec 23, 2009
studio43:
U chop winch? Warri see me see wahala o. U and who dey hospital? Dem send u? Bad Belle
yes i chop witch and u swallow demon, wetin concern warri 4 the matter, abeg nurse e don reach wen una go chain dis guy oo, e b like say the thing wan start o, make him no bite me, because na today i dey commot here grin grin grin
Jokes EtcRe: Laugh It Out With Ben10 by gidson12(m): 7:12am On Dec 23, 2009
i think say him dey among the beggers wey them deport smiley
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:59am On Dec 23, 2009
studio43:
Taah, Take it back, Nor be me and u. You are there alone and im sure u are enjoying your stay there
why u dey lie na, shebi na 2 of us dey browse so for our bed 4 d same ward, u dey with ur lapee 4 ontop ur bed na grin, i go soon snap u now post am make ppl see grin

remenber say our morning dosage(drugs) go soon come grin, but na today dem go discharge me, u na next week, na 4 hospital u go do xmas wink
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 6:23am On Dec 23, 2009
xynerise:
Una dey share melecine? huh
we dey the same ward for hospital, after him bed na my own grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 8:52pm On Dec 22, 2009
studio43:
Gidson u don take your medicine dis morning?
yes sir i take all the dosage, u know say na your sick bed dey next to my own 4 de hospital
remember to take ur own oo grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 8:50pm On Dec 22, 2009
dani1luv:
You are a goat. . . . .what did i say
you said you are a GOAT grin
Jokes EtcRe: Funny Pix! by gidson12(m): 6:33pm On Dec 22, 2009
undecided
Jokes EtcRe: Yaradua In Bling-i'm Back! by gidson12(m): 6:26pm On Dec 22, 2009
Really funny, dat nigger yaradua grin
but wait o poster make i ask u, if na your papa dem do like dis u go happy  undecided
Jokes EtcRe: Funny Pix! by gidson12(m): 6:01pm On Dec 22, 2009
Studio hide under banana leaf grin
Jokes EtcRe: Funny Pix! by gidson12(m): 6:00pm On Dec 22, 2009
Studio hide under banana leaf grin
Jokes EtcRe: Nigerian Police by gidson12(m): 5:54pm On Dec 22, 2009
@ clemcykul u sure say ur oldman no b road block/ checkpoint police grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 5:45pm On Dec 22, 2009
Good boys, carry on boys. I can c my biz growing, even at my absence, gongo aso grin grin cocoa yam heads
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 8:57am On Dec 22, 2009
Hmmmn undecided
Music/RadioRe: Problems Going On With Chris Brown And His New Album 'graffiti' by gidson12(m): 3:54am On Dec 22, 2009
Americans mood dey easily change like light switch, once they love u its strong and big, n once they hate its extreme 4getin they once loved, and they are good in screwing ur image up, e nearly happen 2 Akon
PoliticsRe: Jonathan May Become President This Week by gidson12(m): 3:32am On Dec 22, 2009
Nigeria a country full of drama
Jokes EtcRe: Funny Pix! by gidson12(m): 2:26am On Dec 22, 2009
Dis na one militant wey de invite im brother wey dey Boko Haram grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 10:19pm On Dec 21, 2009
lol[color=][/color][color=][/color]
EventsRe: Thisday Concert Abuja Wack!: (pics. Included) by gidson12(m): 9:57pm On Dec 21, 2009
@ chigo, did u smoke any strong sustance, because u sound like one with a serious profound mental retardation. [color=][/color][color=][/color]
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by gidson12(op): 5:20pm On Dec 21, 2009
so wetin dat one mean, who is waving broom now[color=][/color] huh[color=][/color]

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 85 pages)