Gidson12's Posts
Nairaland Forum › Gidson12's Profile › Gidson12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 85 pages)
[color=][/color] |
the guy is spending his money cos he got d cash, so wetin b una headache, if u no get money stop worring how ppl spend theirs; i fear o na ppl wey no get dey always bussy body 4 other ppl spending. d 25k way d guy pay no b his problem na cos akon which is d reason 4 d spending no show[color=][/color][color=][/color] |
Youngichou:i beg younggichou, carry that ur pic comot there, mehn guy u too wowo no be small, kai, which kind chimp wey u be self , make u no post with that ur pic again,make u no dey talk about ppl wey spend there money, the guy has the 25k and i dont think its a problem 4 him spending it, his only annoyance is that akon was not present, choice and Priorities differ from ppl to ppl so make u no dey yan trash if u no get point, ![]() |
seun0622:be strong bro, just put yourself together, its time to start making alternate plans, too bad this is realy a bad christmas package |
winans:i guess that was 4 studio ![]() |
CarlosVent:carlos how u take dey awka, anambra state take know where them dey sell fuel for Lagos ![]() |
i once worked with an IT firm as an Engineer, though i was satisfied with the pay, but the working conditions and policies was really not confortable for me, i had to resign, at first people thought i was crazy, i became an entrepreneur, which has always been my dream, i am so happy with myself my biz is realy growing and i have time formyself manag my risk and make my own plans, i'll advice you guys with this problem to try starting something, though it would not be easy at first but with the right shot u'll make it, other than toiling under these big industries and get kicked or not appeciated |
i'm back again, again ![]() |
i dont think these guys are really out for peace, they are already used to distruction, kidnappings and hostility; they enjoy the attention they attract to themself, they can never change even if there demands are met they would still remain what they[color=][/color][color=][/color][color=][/color][color=][/color] |
Teeto ft suspect- oshamo |
I guess u guys know d difference b/w best music and best music video |
I guess u guys know d difference b/w best music and best video |
okada, una complain dem don ban am, keke come una still dey complain maybe na horse na im una want.[color=][/color][color=][/color] |
i think i'll go 4 teeto ft. da suspect _ oshamo; da guy video trip me; good music too[color=][/color][color=][/color] |
i'm still waiting Ms diva are u that po rn artress[color=][/color][color=][/color] [color=][/color] |
hmmn, thank God say my di ck dey alive/ na one touch eveready in short i dey work like dat po rn star way dem dey call tony eveready [color=][/color][color=][/color] |
@ poster are u Ms diva the po rn artress. seriously. i know of a very fat bursty po rn artress that also bear dat name. just type 'ms diva' in google image n u'll c pls let me know if its u [color=][/color][color=][/color] |
who born d maga[color=][/color][color=][/color] ![]() |
And he would also settle his financial supporters, |
hmmn , ok i agree with u stick it back in therebut apply some pepper before sticking, and u'll be fine ![]() |
Pour hot pepper soup on d di ck then ask your babe 2 lick or suck it off , pepper soup di ck flavour |
Oya person next 2 resite |
Fry pan yansh |
Good boy, clap 4 urslf ![]() |
Ok, bros u don win, abeg go rest, save d energy, make u no get high BP, shay dat one go make u happy na ![]() |
Oh boy LWKMD , no let Queen Lizzy hear wetin u talk o ![]() |
my speech, , thanks, does it really hurt you ![]() why not start correcting all the errors in every post in nairaland, u shouldn't have gone that far just to insult me, there are better ways to do it if u lack words, just end it on a friendly note, afterall we no dey win trophy put, its just for humour |
![]() |
all the time u wan expose, wetin be your problem self, i guess its the excitement using the word "expose" maybe na when them expose u as a Pedophil e ![]() |
MUMU must u go and research just to insult me, http://www.bebo.com/Profile.jsp?MemberId=4876741481 copy and paste mumu take am easy to insult no be by force, if u no get anything to talk i abeg shut the fu ck up and go and sleep ![]() |
@ lightwalk trash, u be EWU, ANU MPAM, ANU OFIA |
@ lightwalk dont worry boy, i'll give xmas bonus, so that u fit buy xmas shoe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 85 pages)
[color=][/color]
[color=][/color]
