Gidson12's Posts
Nairaland Forum › Gidson12's Profile › Gidson12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 85 pages)
i agree with u ![]() |
:-x |
last night i had sex with angelina jolie ![]() |
the guy up gat nothing in his profile ![]() |
who knows, maybe the guy think say na money dey inside as him wan open nam the thing explode ,9ja we too dey like the thing wen them wrap well ![]() |
too dry ![]() |
:-x |
i weechu ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=337066.msg5174320#msg5174320 date=1261588977]story[/quote]Mugu , how u dey catch the fun with ya babe(the goat), interesting ba ![]() |
xynerise:wow xynerise:ouuch does the tail hurt , so u don become lion na, oooh ![]() xynerise:very funny ![]() |
good morning fellas ![]() |
romsky:and ur own dey count the money way our own make that day, sometimes our own dey catch am where him dey hide some inside shoe ![]() |
hey guys let me go see my lawyer i"ll be back again by 9pm ![]() |
and this is the happy u xynerise
|
in th spirit of sharing i say make i release 2 of una latest pics ![]() this is ben 10, having a good time ![]()
|
xynerise:the he goat dey hyperactive ![]() |
@ bend head 10 with your bow leg wey reach yansh, and your big belle like who dey suffer from kwoshioko, dic k head ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=337066.msg5173832#msg5173832 date=1261584914]chai!!! see as my keyboard dey disgrace moi ![]() |
[quote author=Ben-10 link=topic=337066.msg5173825#msg5173825 date=1261584859]I'm only a cleaner, bulldogs.[/quote]u are just a toilet cleaner, monkey ![]() |
the guy no fit reach the position of a security sef, even if him get the opportunity na as janitor them go employ am as, cu m stain like u |
[quote author=Ben-10 link=topic=337066.msg5173657#msg5173657 date=1261583591]get behind me, then. . . I work with a Bank like you.[/quote]ben10 i know u are not jobless, i dey see u 24/7 na rat poison u dey sell, u aint working in any bank, dog sh it |
[quote author=Ben-10 link=topic=337066.msg5173502#msg5173502 date=1261582403]your head don dey decieve you all the while. . .I no blame dat general psychic hospital wey let u out[/quote]my guy that na old yans, about psychiatric hospital and ur mental illness, talk better, na only 4 computer u fit dey communicate, fear no dey let u relate with ppl because u get a very serious social problem because u suffer from a severe halitosis, and u go carry the dentition of an APE, sorry loneliness dey eat u away, red neck lizard |
[quote author=Ben-10 link=topic=337066.msg5173332#msg5173332 date=1261581020]you wey get big head sef dey talk.[/quote]i no blame u na frustration dey worry u becos u no fit travel go your village this Xmas, your ppl disown u because u be ogbanje , small time now u go begin thief fowl wey go take chop rice on the 25, albino |
studio43:o boy u wicked o! ![]() |
No2Atheism:this guy sef wats ur problem, na english u wan speak abi na to talk dey hungry u, |
@ studio nope i no dey too chat like that, and beside i no install am 4 my system |
:-x |
where the porcupine (ben 10) go, abi u no talk again |
xynerise:no, their family no get computer na their neighbour own |
make i see u pass again, na my dog i go send make him eat of ur blocus, anu ofia |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 85 pages)


