Gifted4all's Posts
Nairaland Forum › Gifted4all's Profile › Gifted4all's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Those guys are like d devil they gv wit d rite hand nd tk wit d left.lets tackle oue problem ourselves nd leave dis white men alone |
Traditional holiday our new yam festival. Nna ehn enuf pounded yam go jus full d yard |
Getting into the military or para military u must hv an oga at d top.As for me anytin dat concerns force in dis country i give up |
Once it comes to this union calld ASUU i give up |
I prefer d nearest ATM machine were i can show her my love by showering with cash after dat straight to my buncha for d skelewu dance |
This write up is true for those that dont know their worth. |
The most romantic hmmm she will flash me and when i call back she will say honey pls recharge my phone |
Person never get work u dey talk of quitting.dose of una way quit abeg make una tell us d company make i go apply jare |
My little advice is first of all be patience dont jump into d employment market without vision nd goal.set ur goals rite nd make sum sef denial dats wat i call sacrifice So with Goodluck and Patience we shall meet on top |
A pastor having four jets.wonders shall nt end in dis country of our.what is he doing wit dem?dis is d highest level of greed nd exthortion frm d poor members |
My fellow nairalanders as a fresh graduate searching for employment i need your advice on which sector to launch my search on.I am a graduate of civil engineering with second class upper.waiting for your response thanks |
God when shall i be able to roll out dollars in millions like dis guys |
Thank God for this moses that has come to save the nigerian students from the oppressions of the bloody pharoahs of our time. i demand that damages be paid to all nigerian students by the federal goverment for trying to ruin our future |
I use social media for networking and above all get informations from it. click like if you love nairaland |
The story has been very lukwacious and many many cabalization.my future is bright but am running out of patience waiting for our Goodluck |
Ehnnnnn if i hear.**quickly dash off to NNPC mega station to fill my i beta pass my nebor for d journey ahead** |
WTF big tinz are guan in china |
Well done boiz fight for ur right dnt be intimidated by those white fowls |
This story is too long jare my own is hope ethiopia airline no join ooo cos dose pple get fine fine gals |
i served in enugu last yr i bought a laptop send enuf cash for my siblings,paid my gf school fees nd finally went home with 98k.enugu is d best state to serve |
whats my concern if dey are impeached abeg am looking for who to buy my bb bold 5. |
Man and der complains.if it rains too much u complain if d sun shines too much una go complain.wetin una want God to do make una no dey complain again? |
Oboi eeee dis calls for celebration my elder brother is among d new ambassadors.abeg make i quick arrange my bag and move to abuja |
i cnt fit shout oo rap music is nt for me ka ka rite nw my phone dey hala for me **sho ko wa le ko durosuke*** den after dat na **skelewu** |
Using my 2014 keke napep i maintain steady speed of 180km/hr |
This forum don tire me self.wetin concern u wit were man for dey piss nd poo Abeg make una dey bring beta tinz cum front page Anyhow i like i go position my blokus to piss weda na gentleman,proud man abi na lazy man |
Up ethiopa we are beating dis super eagles both home and away.addis ababa my mother land and not narialand Go ethiopa go bring back the cup #TEAM ETHIOPA# |
What this men are after is our beloved national cake cos all of them are complete failures.using our cash to enrich themselves and sending their children abroad to study while we stay at home due to frequent ASUU strike.QED |
Nice write up.it seems u are into tyre dealing? anyway meet me at my orile island for connection |
Get away my girl friend fine pass dis one wella. Mama of 30 dey claim 23 mtchewwww |
So we now have two types of prayers.voluntary and involuntary prayers Which one i go dey operate sef ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
