|
Jokes Etc › Re: Let Practice Some Pranks by gilgee(m): 6:21pm On Mar 26, 2008 |
I dey wait.  |
Jokes Etc › Re: Girls' Night Out by gilgee(m): 6:02pm On Mar 26, 2008 |
Tin fo su wong tong kronky shin |
Jokes Etc › Re: From Kronky! With So Much Weed In Da Brain by gilgee(m): 6:01pm On Mar 26, 2008 |
Sum tin wrung honk chin kronky din chow. |
Jokes Etc › Re: To Go School No Be By Force by gilgee(m): 5:59pm On Mar 26, 2008 |
Paracetamol better pass. |
Jokes Etc › Re: Driver Win Police by gilgee(m): 5:58pm On Mar 26, 2008 |
After his high state. |
Jokes Etc › Re: The Nigerian,chinese And German by gilgee(m): 5:57pm On Mar 26, 2008 |
No wonder! |
Jokes Etc › Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 3:56pm On Mar 26, 2008 |
Make I bone Una small. I wan groove NIG VS SA U23 match. |
|
Jokes Etc › Re: Adedibu Is Recruiting by gilgee(m): 3:46pm On Mar 26, 2008 |
I don believe in the principle of wastes. I no dey shit oo. How I go chop finish come pass am out again? E better sey I no chop!
I only manage to fart once in a while to create room for more ingestion. |
|
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by gilgee(m): 3:39pm On Mar 26, 2008 |
He is partially sure. |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 3:32pm On Mar 26, 2008 |
** Shoots him in the ass and he starts crying like a toddler** |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 3:23pm On Mar 26, 2008 |
ah ah Holy. . .wa na for you oo. |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 3:22pm On Mar 26, 2008 |
Sealed and signed. Oya boy begin cry. . . |
|
|
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 3:06pm On Mar 26, 2008 |
Jay don't mention. What are enemies for? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 3:04pm On Mar 26, 2008 |
Who go bell the cat then?
Jay na you go roast am. . . commence immediately. |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 3:03pm On Mar 26, 2008 |
@Holy
River go reach you swim? Make he cry you sea na. . . |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 3:00pm On Mar 26, 2008 |
I talk am sey Myopia dey worry you. You no sey something do me? Even when E dey very obvious. . . |
Jokes Etc › Re: Excuses, Excuses, Excuses by gilgee(m): 2:58pm On Mar 26, 2008 |
TYTY you are 4ck much. Keep em coming. . .  |
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by gilgee(m): 2:55pm On Mar 26, 2008 |
No mind the boy. Since wey im suck craze woman breast wey bitter like akpe, everything just dey bitter for am-life, love, family etc. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 2:23pm On Mar 26, 2008 |
Na roasting better pass oo. Wat do ya'll think? |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 2:19pm On Mar 26, 2008 |
Abi oo. |
|
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 1:47pm On Mar 26, 2008 |
No shaking. Add am snuff abeg and SM or Target cigarettes. |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 1:45pm On Mar 26, 2008 |
E no easy to dey mark troubles na. Your own na 0.1/100 |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 1:44pm On Mar 26, 2008 |
Na Candle stick. |
|
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 1:40pm On Mar 26, 2008 |
External |
Jokes Etc › Re: Who Is Right? by gilgee(m): 1:27pm On Mar 26, 2008 |
Delib Blood of God!!!  |