Jokes Etc › Re: Read My Naughty Poems by gilgee(m): 4:36pm On Mar 27, 2008 |
I refused to understand it  . . . If to sey I wan understand, you go tell me na. @naija Na me say make life tire you? Why you wan pour your frustration come meet me na? Nobi where my belle face i go face? |
Jokes Etc › Re: Interview For Secretary Position (urgent!) by gilgee(m): 4:27pm On Mar 27, 2008 |
Matata hakuna ma cherie  |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by gilgee(m): 4:23pm On Mar 27, 2008 |
naijastyle you don sniff dried sandy soil again?
All these boys sef! |
Jokes Etc › Re: You Just Have To Read This! by gilgee(m): 4:11pm On Mar 27, 2008 |
Na true na. |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 4:05pm On Mar 27, 2008 |
Sorry sweetie. I go make am up to you. Just allow me to teach you algebraic bla blaism |
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by gilgee(m): 4:02pm On Mar 27, 2008 |
Well said. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 4:01pm On Mar 27, 2008 |
Passion is the name of our choir mistress . Hope nobi wetin I dey think? |
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by gilgee(m): 3:51pm On Mar 27, 2008 |
Am tantalizing!  |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 3:48pm On Mar 27, 2008 |
hah!  Harass? |
Jokes Etc › Re: Interview For Secretary Position (urgent!) by gilgee(m): 3:45pm On Mar 27, 2008 |
Abia. Pray harder abeg. |
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by gilgee(m): 3:02pm On Mar 27, 2008 |
Youinho |
Jokes Etc › Re: Welcoming Myself by gilgee(m): 3:01pm On Mar 27, 2008 |
The fever high well well ooo. . . I heard the thing dey cure fever. I don wait tire, leave all these sermon make we start na.  |
Jokes Etc › Re: Welcoming Myself by gilgee(m): 2:51pm On Mar 27, 2008 |
Lets get down straight to business. No time to waste oo. |
Jokes Etc › Re: The Toothbrush by gilgee(m): 2:50pm On Mar 27, 2008 |
Hungry man na angry. . . Na today you know?
Abeg gimmie breast suck before hunger finish me. |
Jokes Etc › Re: Driver Win Police by gilgee(m): 2:40pm On Mar 27, 2008 |
imperfect |
Jokes Etc › Re: Thank God We Did Not Go To Unilag by gilgee(m): 2:32pm On Mar 27, 2008 |
Clemcy why you dey particulate about the males na? Shuooo  Nice job Pupay abi na puppy you be? |
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by gilgee(m): 2:29pm On Mar 27, 2008 |
Clemcy babyinho my only bla blainho  |
Jokes Etc › Re: From Kronky! With So Much Weed In Da Brain by gilgee(m): 2:27pm On Mar 27, 2008 |
How do we check his complex koloqualism? |
|
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by gilgee(m): 2:24pm On Mar 27, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by gilgee(m): 2:22pm On Mar 27, 2008 |
Tah Delib!!! you are what? Chief of army what?
Abomination! Sacrilege!! kolo!!! |
Jokes Etc › Re: The State Trooper by gilgee(m): 2:21pm On Mar 27, 2008 |
are you a pooper dooper? you dey lick, suck or eat lollipop? Tell am to my ears only. . .  |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 2:14pm On Mar 27, 2008 |
She don taste BULLSHIT. |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 2:13pm On Mar 27, 2008 |
kai **ANGELIC COUPLE-MADE IN HEAVEN AND MARKETED IN PARADISE**
Contact nnamdi Emeka at chop No 33 for more details. . . How you see am? |
Jokes Etc › Re: Get The Hell Outta Here! by gilgee(m): 2:11pm On Mar 27, 2008 |
elepko |
Jokes Etc › Re: White-in-black by gilgee(m): 2:10pm On Mar 27, 2008 |
**comes closer to hear her talk am with the bla bla** |
Jokes Etc › Re: The Nigerian,chinese And German by gilgee(m): 2:06pm On Mar 27, 2008 |
God knows best. |
Jokes Etc › Re: Welcoming Myself by gilgee(m): 2:05pm On Mar 27, 2008 |
**Miggy's number is out of reach** |
Jokes Etc › Re: The State Trooper by gilgee(m): 2:02pm On Mar 27, 2008 |
that na for pikin them na. . . settle for crispy fried kpomo. |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 1:57pm On Mar 27, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Tomato Garden by gilgee(m): 1:55pm On Mar 27, 2008 |
We go do ritual for him head. . . Mummy Clemcy how work dey waka? |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by gilgee(m): 1:53pm On Mar 27, 2008 |
No wonder. . . See life!  |