Jokes Etc › Re: The Ways Of Lawyers by gilgee(m): 1:51pm On Mar 27, 2008 |
Kulikuli and dankuya join + kpuff kpuff. |
Jokes Etc › Re: Read My Naughty Poems by gilgee(m): 1:44pm On Mar 27, 2008 |
I no understand that one, but I agree.  |
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by gilgee(m): 1:39pm On Mar 27, 2008 |
Am a Kuvukian |
Jokes Etc › Re: Craziest Thing That Ever Happened To Me, What Was Yours? by gilgee(m): 1:38pm On Mar 27, 2008 |
You no know na. No one fit do me like you  You are the sweetestest |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by gilgee(m): 1:30pm On Mar 27, 2008 |
Delib you no dey tire to lick lollipop?
How many years you suck mummy bosom? |
Jokes Etc › Re: To Go School No Be By Force by gilgee(m): 1:27pm On Mar 27, 2008 |
Abeg if your face no gree accept the smile, lemmie know make I force am put in a military way. |
Jokes Etc › Re: Interview For Secretary Position (urgent!) by gilgee(m): 1:23pm On Mar 27, 2008 |
Oya obey Clemcy and continue firing. . . |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 1:22pm On Mar 27, 2008 |
I been think sey you no dey fear headache. You enjoy my lips abi? |
Jokes Etc › Re: The Ways Of Lawyers by gilgee(m): 1:18pm On Mar 27, 2008 |
Yes na. I don come collect wetin you dey owe me. |
Jokes Etc › Re: Tomato Garden by gilgee(m): 1:17pm On Mar 27, 2008 |
Anusman how far?
The guy own don finish. . . |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 1:16pm On Mar 27, 2008 |
It has been wa ii ng for him. |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 1:15pm On Mar 27, 2008 |
@ Clem You sabi am well.
@ Delib Deliberately lighten am up na. |
Jokes Etc › Re: Am Back by gilgee(m): 1:13pm On Mar 27, 2008 |
Sis. Tessy no pick offense na. Just tryna be sure of ur intactness.
Delib you don lick turkey anus again abi? U just dey get high unnecessarily. kai! |
Jokes Etc › Re: Tomato Garden by gilgee(m): 12:44pm On Mar 27, 2008 |
wetin U dey giggle dey dey go? |
Jokes Etc › Re: The Ways Of Lawyers by gilgee(m): 12:40pm On Mar 27, 2008 |
bon boi |
Jokes Etc › Re: Read My Naughty Poems by gilgee(m): 12:07pm On Mar 27, 2008 |
you are a true daughter of your step mother. Walahi! |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by gilgee(m): 12:06pm On Mar 27, 2008 |
Anything that has to do with USA is not allowed in Kuvuki!!! We no want them to come thief our platinum and crude nmannu Signed HRH Prince of Kuvuki |
Jokes Etc › Re: Craziest Thing That Ever Happened To Me, What Was Yours? by gilgee(m): 12:03pm On Mar 27, 2008 |
Clem honey, abeg no too go close to that boi oo mke you no go contract those merciless ailments oo. I never wan lose you. |
Jokes Etc › Re: Interview For Secretary Position (urgent!) by gilgee(m): 12:01pm On Mar 27, 2008 |
and AMEN |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 12:00pm On Mar 27, 2008 |
She is under my armpit. |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 11:59am On Mar 27, 2008 |
Amen. |
Jokes Etc › Re: Adedibu Is Recruiting by gilgee(m): 11:56am On Mar 27, 2008 |
Na so. |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 11:52am On Mar 27, 2008 |
Shit get level na. . . ask clemcy |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by gilgee(m): 11:51am On Mar 27, 2008 |
How some? |
Jokes Etc › Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 11:50am On Mar 27, 2008 |
I never reach puberty, I still be baby. You wan breast feed me? |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by gilgee(m): 11:39am On Mar 27, 2008 |
E be like sey you know them well well |
Jokes Etc › Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 11:38am On Mar 27, 2008 |
Them dey your back. |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 11:37am On Mar 27, 2008 |
hmmm squared. |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 11:34am On Mar 27, 2008 |
How you no go know when you no wan let my lips rest after you don kiss me finish. Tasty Shit. |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 11:32am On Mar 27, 2008 |
Information reaching me now says turkey don lose 15,000 eggs. |
Jokes Etc › Re: Adedibu Is Recruiting by gilgee(m): 11:31am On Mar 27, 2008 |
Abi? |
Jokes Etc › Re: Read My Naughty Poems by gilgee(m): 11:27am On Mar 27, 2008 |
he is yeyecious. |