Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 11:44am On Mar 26, 2008 |
and by voice. |
Jokes Etc › Re: Girls' Night Out by gilgee(m): 11:42am On Mar 26, 2008 |
Kronky the Donkey. |
Jokes Etc › Re: Thank God We Did Not Go To Unilag by gilgee(m): 11:28am On Mar 26, 2008 |
Na where Delib greatest grand momsy aunty grad. Delib where E dey? |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 11:25am On Mar 26, 2008 |
We no fit disclose the info na. Na confidential info be that. |
Jokes Etc › Re: Who Is Right? by gilgee(m): 11:12am On Mar 26, 2008 |
Oboy Clem lips na im biko. Clem abeg gimmie more na. They taste like turkey lap. |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 11:08am On Mar 26, 2008 |
Delib you want to work under TYTY? Hmmmmm @TYTY Make you begin wear barbwire under oo. |
Jokes Etc › Re: It's Damn Hard Being A Turkey Meeen by gilgee(m): 11:05am On Mar 26, 2008 |
PDP. . . . Share the MONEY.
Ituen wey my share? |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 11:04am On Mar 26, 2008 |
No wonder. . . I talk am sey only cocoyam leaves no fit dey do am this thing.
Sniff on gunny na your time. |
Jokes Etc › Re: Crazy Picture Pt 2 by gilgee(m): 11:00am On Mar 26, 2008 |
Sprinkles white chalk powder on XAMMMY. . .Na evil spirit dey worry am. |
Jokes Etc › Re: The State Trooper by gilgee(m): 10:58am On Mar 26, 2008 |
Kronky you rock men. . no sink oo. |
|
Jokes Etc › Re: The Hunter by gilgee(m): 10:50am On Mar 26, 2008 |
Koloqual kronky. Nice jokes. |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by gilgee(m): 10:46am On Mar 26, 2008 |
Then wetin be bitch? |
Jokes Etc › Re: White-in-black by gilgee(m): 10:44am On Mar 26, 2008 |
Kronky 1 wrap of dried shit for you.  |
Jokes Etc › Re: Why Did I Get Married? by gilgee(m): 10:38am On Mar 26, 2008 |
yea. old and cracking. |
Jokes Etc › Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 10:32am On Mar 26, 2008 |
Ituen you chop fowl shit?
Wetin be those lines wey gum ur teeth?
Kai! Famine no good oo. . . |
Jokes Etc › Re: Adedibu Is Recruiting by gilgee(m): 10:31am On Mar 26, 2008 |
Workchop indeed. |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 8:19pm On Mar 25, 2008 |
Art |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 8:16pm On Mar 25, 2008 |
koloqual jigbijansticism |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 8:12pm On Mar 25, 2008 |
Pe re re |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 8:11pm On Mar 25, 2008 |
Yes oo!!!!! |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 8:09pm On Mar 25, 2008 |
Ifypampas?
Delib wackering about is prohibited ooo.
Kai! Is there something you are not telling me? |
Jokes Etc › Re: The Birth Of Gunpoint by gilgee(m): 8:05pm On Mar 25, 2008 |
No wonder it cured your deafness. Hope e no hurt you too much. BTW, how you go dey slap yourself carelessly na?  |
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by gilgee(m): 8:03pm On Mar 25, 2008 |
Na Typographical Virus caused by over stretched hunger.
@Olulu
The same rule states Aproko is a crime punishable by 1 week dry fasting. So you hungermania just dey start. |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 8:01pm On Mar 25, 2008 |
Theology |
Jokes Etc › Re: To Go School No Be By Force by gilgee(m): 7:59pm On Mar 25, 2008 |
Nice joke oooo. No let your head swell pass as E dey now abeg. . . |
Jokes Etc › Re: Who Is Right? by gilgee(m): 7:57pm On Mar 25, 2008 |
**Grabs one of the carelessly placed kisses**
na who get thz lips? tastes like peppermint. Yummy! |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 7:55pm On Mar 25, 2008 |
Na one of the guy fantasies. Small children don beat am tire, so he has been advised to marry an akpuobitic lady.
Oboy sorry for all the bullies and embarrassments. |
Jokes Etc › Re: Driver Win Police by gilgee(m): 7:54pm On Mar 25, 2008 |
you are OYO ooo. Rule and enjoy Kalakuta alone.  |
|
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 7:47pm On Mar 25, 2008 |
**Slaps him on the neck, he wakes up from his dream**
Too much dream is injurious to health |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 7:43pm On Mar 25, 2008 |
Ask him to employ delib immediately. |