Jokes Etc › Re: The State Trooper by gilgee(m): 1:25pm On Mar 26, 2008 |
sometimes E dey happen. Fish wey no get fins like you. |
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by gilgee(m): 1:21pm On Mar 26, 2008 |
Jaymob that na mere speculation. Our secrets dey remain secrets. So you no know. |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 1:16pm On Mar 26, 2008 |
Delib I dey wait for your CV.
TYTY darling no worry he go dey lick the stains off sef. |
|
Jokes Etc › Re: White-in-black by gilgee(m): 1:08pm On Mar 26, 2008 |
Kronky learn work well. I teach am work well. |
Jokes Etc › Re: Get The Hell Outta Here! by gilgee(m): 1:06pm On Mar 26, 2008 |
Nighty and Clem wetin dey make una laugh na?
All those times wey una dey praise my bla blai cal prowess, where una been think sey the strength to send Una enter Pluto near cloud10 dey come from? |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 1:01pm On Mar 26, 2008 |
Affairs |
|
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 12:52pm On Mar 26, 2008 |
Noise maker like you. |
Jokes Etc › Re: Broke Vase by gilgee(m): 12:37pm On Mar 26, 2008 |
Imao. Funny. |
Jokes Etc › Re: In Too Far: Sam Milla: (senior) by gilgee(m): 12:34pm On Mar 26, 2008 |
=)) |
Jokes Etc › Re: Best Of Jokes By Sam Milla by gilgee(m): 12:32pm On Mar 26, 2008 |
cool jokes. |
Jokes Etc › Re: I Need Somebody To Adopt Me by gilgee(m): 12:25pm On Mar 26, 2008 |
All of the above |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 12:22pm On Mar 26, 2008 |
Modern |
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by gilgee(m): 12:16pm On Mar 26, 2008 |
@Olulu Oboy I be 100% Nigerian and na enirish we dey speak for Nig. So no blame me. So you join those people wey slave trade force to learn Latin? Eyaaaa. sorry ehen. . . |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 12:12pm On Mar 26, 2008 |
Gunny No forget sey you dey go Iraq next month oo. . . |
Jokes Etc › Re: Am Back by gilgee(m): 12:11pm On Mar 26, 2008 |
**Takes tessy to one corner to check if she is intact. . . Alas she is! Rubs her anointing oil . . . ** |
Jokes Etc › Re: Life Sentence Palaver by gilgee(m): 12:09pm On Mar 26, 2008 |
@Olulu I dey speak from experience cuz she be my estranged concubine.  Saves that, she be sweet chikito. Everything tastes yummy. Delib yes na. |
Jokes Etc › Re: Read My Naughty Poems by gilgee(m): 12:07pm On Mar 26, 2008 |
25k per hour. |
Jokes Etc › Re: The Strong Young Man by gilgee(m): 12:06pm On Mar 26, 2008 |
See life!!! |
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by gilgee(m): 12:05pm On Mar 26, 2008 |
Kronky you don divorce your blonde wife? |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by gilgee(m): 12:04pm On Mar 26, 2008 |
And thats bad. Ituen wetin you suggest go be of help to am? |
Jokes Etc › Re: The Toothbrush by gilgee(m): 12:03pm On Mar 26, 2008 |
Rob clemcy to pay Tupac.
The greatest Philosophy. |
Jokes Etc › Re: You Just Have To Read This! by gilgee(m): 12:02pm On Mar 26, 2008 |
Me F.A? Why you dey day dream like this na? ok. . .o. . . na my clone.
I been forget. |
Jokes Etc › Re: The Nigerian,chinese And German by gilgee(m): 12:00pm On Mar 26, 2008 |
Kronky you never still resign from The Renowned Agberu federation? |
Jokes Etc › Re: Driver Win Police by gilgee(m): 11:59am On Mar 26, 2008 |
Okay na left over him dey smoke? And I hear sey na that left over dey high pass.
Delib come confirm if na true abeg. |
Jokes Etc › Re: Play Safe, Always by gilgee(m): 11:58am On Mar 26, 2008 |
Integrated join join ism. |
Jokes Etc › Re: To Go School No Be By Force by gilgee(m): 11:57am On Mar 26, 2008 |
better. |
Jokes Etc › Re: Welcoming Myself by gilgee(m): 11:56am On Mar 26, 2008 |
Zobo Zuby Welcome ooo.
Pack salt and pepper put for pocket follow us. |
Jokes Etc › Re: Let Practice Some Pranks by gilgee(m): 11:52am On Mar 26, 2008 |
Ituen wetin?  I love playing pranks well well ooo. |
|
Jokes Etc › Re: From Kronky! With So Much Weed In Da Brain by gilgee(m): 11:45am On Mar 26, 2008 |
Kronky the Monkey. |