Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by gilgee(m): 11:26am On Mar 27, 2008 |
Clemcy wake up from your dream. Na kuvukius we dey use since the last 2 years now. Na where you for see dollar? You dey outdated joh! |
Jokes Etc › Re: Pet Shop by gilgee(m): 11:24am On Mar 27, 2008 |
The jokes bam solid. |
Jokes Etc › Re: Who Is Right? by gilgee(m): 11:22am On Mar 27, 2008 |
The storm just dey start now sef. . . |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 11:20am On Mar 27, 2008 |
Clemcy you want make I render angelic services to you? |
Jokes Etc › Re: Get The Hell Outta Here! by gilgee(m): 11:14am On Mar 27, 2008 |
I am semi okay. |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by gilgee(m): 11:13am On Mar 27, 2008 |
na same blood dem get. . . |
Jokes Etc › Re: The Nigerian,chinese And German by gilgee(m): 11:12am On Mar 27, 2008 |
Kai! so he lives worse than pests? |
Jokes Etc › Re: It's Damn Hard Being A Turkey Meeen by gilgee(m): 11:10am On Mar 27, 2008 |
Touching body= 1M Massaging= 1M . . . . the rest follows. |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 11:08am On Mar 27, 2008 |
**Grabs the kiss greedily** |
|
Jokes Etc › Re: Welcoming Myself by gilgee(m): 10:57am On Mar 27, 2008 |
**Takes clemcy to our regular corner for normal every morning bla bla sessions** |
Jokes Etc › Re: You Just Have To Read This! by gilgee(m): 10:53am On Mar 27, 2008 |
For where? Truck pushing business no dey pay like before again. Ituen change career oo. |
Jokes Etc › Re: From Kronky! With So Much Weed In Da Brain by gilgee(m): 10:48am On Mar 27, 2008 |
Kolo lol |
Jokes Etc › Re: Man Of Your Dreams by gilgee(m): 10:44am On Mar 27, 2008 |
lol |
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by gilgee(m): 10:43am On Mar 27, 2008 |
otokoinho! |
Jokes Etc › Re: Thank God We Did Not Go To Unilag by gilgee(m): 10:42am On Mar 27, 2008 |
True talk. . . |
Jokes Etc › Re: Testosterone by gilgee(m): 10:40am On Mar 27, 2008 |
Na Willy Willy |
Jokes Etc › Re: Freeyz Loves Mouth Action by gilgee(m): 10:39am On Mar 27, 2008 |
**sews her lips together with twine and needle** |
Jokes Etc › Re: I Need Somebody To Adopt Me by gilgee(m): 10:37am On Mar 27, 2008 |
Enter North then. |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 10:36am On Mar 27, 2008 |
a very hot and creamy shit! |
Jokes Etc › Re: My Ex-Girl Friend (Picture) by gilgee(m): 10:35am On Mar 27, 2008 |
Clemcy na which style be this na? |
Jokes Etc › Re: In Too Far: Sam Milla: (senior) by gilgee(m): 10:32am On Mar 27, 2008 |
Suffrey roll on the floor abeg make your abada no tear. |
Jokes Etc › Re: Alcohoroscopes - Which One Are You? by gilgee(m): 10:30am On Mar 27, 2008 |
Donkey you don start again? |
Jokes Etc › Re: The Toothbrush by gilgee(m): 10:29am On Mar 27, 2008 |
Clemcy Clemcy Clemcy na 3 times I call you ooo. . .  |
Jokes Etc › Re: Life Sentence Palaver by gilgee(m): 10:28am On Mar 27, 2008 |
The true colors don come out again? Abeg no dye am again this time as the thing don too chop your money. |
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by gilgee(m): 6:34pm On Mar 26, 2008 |
You are an anumpaminho |
Jokes Etc › Re: 3 Things Women Have Which Men Dont: by gilgee(m): 6:31pm On Mar 26, 2008 |
True talk Ituen. |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 6:30pm On Mar 26, 2008 |
Ak47 wey no carry bullets? |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 6:28pm On Mar 26, 2008 |
Sauce upon the prayers wey we don do for your head, you still dey talk before thinking?
Na shrine we go carry you go this time. |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 6:26pm On Mar 26, 2008 |
circle |
Jokes Etc › Re: It's Damn Hard Being A Turkey Meeen by gilgee(m): 6:24pm On Mar 26, 2008 |
Political prostitution na the greatest profession. |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 6:23pm On Mar 26, 2008 |
Including pupays |