Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by gilgee(m): 5:58pm On Mar 23, 2008 |
he is koloinho. |
Jokes Etc › Re: Too Much Chicken by gilgee(m): 5:55pm On Mar 23, 2008 |
Delib where you leave the harmony? |
Jokes Etc › Re: Life Sentence Palaver by gilgee(m): 5:52pm On Mar 23, 2008 |
Clemcy wetin dey amuse you na? That your toy battery no dey die? |
Jokes Etc › Re: Get The Hell Outta Here! by gilgee(m): 5:49pm On Mar 23, 2008 |
**manages to raise money for 1 gallon of dried shit and fermented urine; heard it intoxicates more than ganja and ogogoro combined together.** |
|
Jokes Etc › Re: Stupid Funny Crazy Pics [caution: Mild Offensive Language] by gilgee(m): 5:44pm On Mar 23, 2008 |
E dey 4 much. More abeg! |
|
Jokes Etc › Re: Will U Watch? by gilgee(m): 5:40pm On Mar 23, 2008 |
**Farts in their faces**
Agbayas! |
|
|
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 6:55pm On Mar 22, 2008 |
suspect suspecting the suspected. |
|
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 6:30pm On Mar 22, 2008 |
You are the suspect na. See me see wahala ooo. You wan turn blue to black for dis broad day light? |
|
Jokes Etc › Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 6:18pm On Mar 22, 2008 |
See as you dey yahn from experience. Need I say more? Experience na the heaviest teacher!  Is that all there is? Tell us more abeg. Kronky the rainbow colored man. |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by gilgee(m): 6:04pm On Mar 22, 2008 |
The thing don grow pass that level. Na vulture urine them say make I take and I still dey find am. |
Jokes Etc › Re: Get The Hell Outta Here! by gilgee(m): 6:02pm On Mar 22, 2008 |
Na im make us busy bodies na. |
Jokes Etc › Re: Tell It To D Gorrila by gilgee(m): 4:53pm On Mar 22, 2008 |
See as life be. Kai! |
|
Jokes Etc › Re: The Birth Of Gunpoint by gilgee(m): 4:45pm On Mar 22, 2008 |
Blimey! I thought as much!!!!!!!!!!!!!  !!!!?!?!?! |
Jokes Etc › Re: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 4:41pm On Mar 22, 2008 |
Ituen E get as E dey do you? |
Jokes Etc › Re: Will U Watch? by gilgee(m): 4:40pm On Mar 22, 2008 |
The older the nicer!  |
|
Jokes Etc › Re: Adedibu Is Recruiting by gilgee(m): 4:33pm On Mar 22, 2008 |
If I no survive am, you go help me announce am na. Anyway sha as Elders don dey put am mouth, I don reconsider. Congrats Mrs Ituen!!! We don give you the work. |
Jokes Etc › Re: Yaba Left Side by gilgee(m): 4:28pm On Mar 22, 2008 |
you wan let people know your secret now abi? |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 4:27pm On Mar 22, 2008 |
Weby I dey suspect you sha ooo. You know na. . . |
Jokes Etc › Re: Am Back by gilgee(m): 4:24pm On Mar 22, 2008 |
Kronky Kronky!!!  |
Jokes Etc › Re: An Interracial Dating Guide - Guys Only by gilgee(m): 4:18pm On Mar 22, 2008 |
Help me ask am abeg. I get toothache. |
Jokes Etc › Re: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 4:16pm On Mar 22, 2008 |
Oga Otherwise ban suffrey censor na we know sey na great law.  |
|
Jokes Etc › Re: Easter Bonanza by gilgee(m): 4:12pm On Mar 22, 2008 |
kronkykay: @gilgee
chai. . . . na so them take decieve you. . . .
kai-kai inside star bottle. . . . fried rat wey u dey chop with am. . . .
oboy your condition don pass becareful! I no worry because I know sey you dey short sighted, so na you no see am well. Take more of those medications oo, they are good for you. |
Jokes Etc › Re: Iam A Lesbian by gilgee(m): 4:09pm On Mar 22, 2008 |
When you are over bla bla inclined na wetin you go see be that. |