Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 70 pages)
I see am sey web don finish you; cobweb! |
Natural leave. lol |
Train |
Nobi small thing! |
Wait Kronky you wan mean sey. . . you wan mean sey na literature/history teacher him be? |
General suppose dey exemplary na. If he teach us how to slap militarily we go learn na. Thats what we call a first hand example! |
If you clip my bla bla, how I go take test my purchasing power na? You be bad example oo |
Kai! See civilized kolo. |
Ehen those samples no reach your taste na. ![]() Delib wetin? You don smoke again abi? How many times I go advice you to stop smoking paw-paw leaves? |
Now you don remind me of STAR. . . Shine Shine bobo. **Uncorks one bottle of shine shine bobo, sits in one corner with Antelope lap in my other hand** |
Eyaa. Not too bad sha . . . tura soap and creme never finish na. |
But she must come for interview na. Those qualifications no give am the work oo. We must test her blablacological skills. |
No let wind blow oo cuz your yansh go open. Una don still settle the case of your grand papa wey die with his safe lock's key in his stomach? And many more . . . . ![]() |
Well said Ituen! |
Kronky the illegal living dead man. ![]() |
yes keinho |
Ituen make una join hands develop am na. Nobi to destroy with chicken yanshed mouth . |
you are my very person. |
Sauce, give am military slap and he go get himself back. Help a brother! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 70 pages)
You be bad example oo
