Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 70 pages)
If una hold im number make Una ring am oo. E fit be sey heartbreak hold am for work. Who knows? Maybe im catch sweety N bed with . . . . . ![]() |
U wan cause uprising oo. |
I wan suck bosom. ![]() |
See you. I be pimped up Deltan. ![]() |
No mind am. Where Evil spirit no fit thread na im he dey try risk his life put head. |
I want to remind you that 1 I get single bone 2 I dey stammer 3 I get hot temper So make you use brain ooo before I unleash my anger on . . . . . . I hail oo bros. I know your mama too well, I no fit wound you. ![]() |
Near Golgotha where the crucification go happen. |
She just piss pieces for there. kai! @ Clem Na U be that? ![]() |
** hands tufe tom-tom sweet to clear his throat better** |
ehen? E be like sey U dey wack sharwama well well. ![]() People wey I sabi then, I no sure sey them still dey. You sabi Pastor Obasi? I left there 2002. I speak Ibo pass you sef, but I be Deltan. |
saucekid:I don borrow cotton bud before take clean am. I fit still clean am again if you want. I dey wait! ![]() |
I don dey beg U , dey beg U, dey beg U to stop this thing wey U dey puff always. U no wan hear, u say e dey clear eyes. U see now? Only 4 years ago, U don forget. |
Na you dey ask this one? Yes of course! She be virgo |
U wan see ify dey shake waist ehen? Nothing comes free these days oo. Even if others no pay gate fee, you must pay, if you no hold, you go drop those two pieces of condom wey u dey carry inside wallet always. ![]() |
The son of his father! |
ehen na. That one we bought together 4 years ago, when we still dey push truck @ Onitsha before those cruel bakassi people chased us out. |
I'll give you one special bosom. Customized one oo. Just tell me how you like it and how you want it customized for you. |
No mind am. He is colonized and yeyfied dreamer. |
warkid? More like wartout. I go whooz am ooo. make una hold me before I murder @Ify How u dey ready for Samedi soir? |
al Stupides |
je suis ici ma cherie Comme va tu? @Kronk For Euroland |
ifyalways:+ You=4Much© |
Tupac said that and not you. |
I dey wait! ![]() |
kronkykay:Job well done. |
You are not authorized to do so! |
kronkykay:You know how many times I don buy ogogoro and spirit? I don waste enough money on am, and the thing dey work well. So tey I sold my rainbow colored pant take buy grey dye. You see sey I join elders na? This kingdom suffers from Violence and na the violent dey take am by force. . . . people like us. |
**Intercepts the delivery and hands her a box of chocolate with the inscription "The only skeleton in my cupboard.** |
Sailor |
I pull my two worn out slippers take hail you ooo. . . |
greetings my son. May your eyes never run short of hot bosom sights. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 70 pages)


