Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 70 pages)
Na we we (not ganja oo) na. ![]() |
yes ooo. Next time make you try drop small respect for elders ooo. ![]() |
lol He no fit na. I go bla bla lize am na. ![]() |
Busta: ![]() @Poster Gurl you are so . . . . . ![]() |
I no feel you joh! Oya lie to me small. Whr r u from? |
okay. But failure to comply soon, I go open mouth |
@ Saucekid Since your odeshi no let you see road, I go soon hit again. Absalom no use brain, he just dey do gra gra. |
**U for ask meat why condition bend cray fish na** na OLD AGE! |
Well Said. When though? |
No wonder he no even drop small salutation. Go cut cane come, coat am with pepper paste. I wan teach person lesson. |
lol Remember sey we go add sauce oo. |
saucekid:I no wan get the idea joh! As u don gimmie throne so, na me go give u the idea. ![]() |
@Sauce Come back here! Old man pic no dey una side? ![]() Abi U don high? |
yes na |
![]() Only trying to fool the king. Now am back! War! War!! War!!! **Shoots a spiritual arrow, saucekid falls down, starts convulsing, and starts yelling Prince the throne is yours! I Surrender! I Surrender!! I Surrender!!!** |
Oloshi |
@SauceKid Where do you hail from sef and where do you reside? ![]() |
E don tey wey I dey talk am, nobi today. Magic tongue always does wonders! ![]() Madamkoko, You sure You be naija babe? ![]() ![]() She don begin form sey na past experience . . . . . . . . So you been get shame sef? |
saucekid:Cuz im mama and tht old mama for back of una house like am. E no easy! ![]() |
Rival |
[quote author=Lord_Reed link=topic=114046.msg2033038#msg2033038 date=1204898643]Riddle: How many people does it take to change a CD?[/quote]Compact disc or Doncom? |
saucekid:**The hcl turns me into the cutest guy on Nairaland, every girl is after me now.** Somebody please help me ooo before these randy men whose gfs/wives are after me, ends my precious/cute life!!! |
saucekid: Pardon my yeyeness sir. U always told me that when u discipline a child with one hand, you draw him back with the other. ![]() |
And the time is now! I am the true and only prince of Kuvuki. ![]() |
@Folly69 More gbadun to your elbow, more sucor to your owondo, more otokoh to your otondoh, more sacun sacun to your ishiegun. Eshe ooo |
Phiniter:E go choke am to death ooo ![]() |
Phiniter:But nobi as E dey do you sha! ![]() clemcykul:Am invincible!!! ![]() |
**gilgee hisses, frowns at Holythug, this boy doesn't know am the heir to the kingdom, the prince of kuvuki. He is biting what he can't swallow** |
ponders over what thug said ** there is always a beginning and an end. This is the beginning of a hip Kuvuki. We are tired of classic Kuvuvuki!** |
@darling tyty I knw u dnt expect me to serve the yummie here na. Tht'ld be done in my palace na. I have called victoria's secret garden to sew you some sweet lingerie from those apple leaves. Hope u'ld lyk em. **garnishes holythug with pepper, curry powder, nutmeg powder and olive oil. . .** |
**Pretends to be in coma, wanna see what clemcy intends to do to sweetNurse** ![]() |
Sweet Guy. Ur meat go sweet sha ooo ![]() So when we go strike na? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 70 pages)





