₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,567 members, 8,446,069 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 03:49 AM

Toggle theme

Gilgee's Posts

Nairaland ForumGilgee's ProfileGilgee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 70 pages)

Jokes EtcRe: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 9:46am On Mar 07, 2008
folly69:
imagine that
Everybody move your body now. grin

holythug:
angry shut up small boi. . .u never mature u wan dey chase women
You never reach my age wey you first give that mad woman daughter belle ooo. So don't make me wash your dirty wool for here. You know how wool stinks when dirty na (I mean very dirty). wink grin
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 9:44am On Mar 07, 2008
Ponder fast cuz I aint got all the time in the world. smiley

@Delib
Seems you like pounded yam.
Please remember that na wetin man like dem dey take kill am ooo. So be on the run grin
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 9:31am On Mar 07, 2008
@Folly, Holy Thug and Clemcy,
I have concluded arrangements for free bobbies. 6 to each of you. Subsequently, I shall make the 3 of you my Royal Personnel.

Consider the offer and come to my side. grin

Talking about bosom, na Imported bosom ooo. Customized booby. wink smiley
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 9:27am On Mar 07, 2008
@Gunny
Time and venue of the party?
Hope there is enuf Sapele water and sweet sweet blabla like nightdoctor nurse?
Jokes EtcRe: Hurray 4 Clemcykul And Migines by gilgee(m): 9:24am On Mar 07, 2008
makes arrangement for the supplies of free ammunitions, charms, juju, amulets, jedi jedi, odeshi. grin
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gilgee(m): 9:21am On Mar 07, 2008
clemcykul:
una don ever see where dwarf dey fU****ck pessn up?


happy buffday olori-oko grin

your bert cert don expire na grin
grin
grin
Ehen? So you don validate his death Cert ehen? See people wey their mind dey for back. grin

@Gunny
Your enemies pulenty wellu wellu ooo, come my shrine come renew your odeshi before its too late oo.
Jokes EtcRe: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 9:18am On Mar 07, 2008
See people wan over throw me ooo.
Pheewwww! All these old old men sef. Aristos!

Una don marry 3 wives each, come still dey chase the ones wey we wan marry, God is watching you people from a distance.
sad sad
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by gilgee(m): 9:11am On Mar 07, 2008
kola oloye:
@Thug Life,
nightnurse saw you or do you want her to describe how your s/gun was on that day?
Point of correction!
His pistol cuz its shorter than s/gun.
Jokes EtcRe: "only If It's Raining." by gilgee(m): 10:00pm On Mar 06, 2008
saucekid:
*hijacks him on the way*

**Strangles him to death**
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 9:55pm On Mar 06, 2008
lol. go sleep abeg!
before tonton carry cane pursue U. grin
Bye kiss
Jokes EtcRe: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 9:53pm On Mar 06, 2008
okay my sista. The sleep don hold me too.
Sleep tite nd dream sweet abi tite sef.

Also try dream of me chasing you with . . . . . . . . . a very sharp machete, cuz I wan take you do gwongwo this night. grin

[s]**She thought I was gonna mention a rose- longer throat**[/s]
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 9:46pm On Mar 06, 2008
donc, no shaking, owurokwa maka onye akukwo na adoh. grin

Yeah been there before, but e don tey small sha.

I really love the serenity, and the night life for outdoorsy peeps.
Hope you sabi dance sicogi les tous? grin

Groove no dey finish for there.
Allo, vous ete etudiant de quelle ecole et sujet?
Jokes EtcRe: Where Is Mr.turkey? by gilgee(m): 9:40pm On Mar 06, 2008
success123:
do animals know there age
Gunny has a single bone, he stammers, he is hot tempered and very strong ooo. So no let am catch you, cuz he go roast your meat with buffalo urine. grin tongue

Gunny abeg pardon his arrogance, na old age exuberance hold am for work so. smiley
Jokes EtcRe: What Do I Look Like? by gilgee(m): 9:34pm On Mar 06, 2008
K. Lol.

@ Deola
Fear no let you talk abi this one pass you? grin
Jokes EtcRe: E Get As E Dey Do U? by gilgee(m): 9:32pm On Mar 06, 2008
ifyalways:
@Thuggy too many cooks spoils the broth
. . , kronk,d queue moves though slowly.so wait for your time please wink
I am next in queue. I don stand here tire! angry

Na my turn ooo, I wan buy Enuf quantity.
. . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . .

So Ify e get as E dey do You? wink grin
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 9:28pm On Mar 06, 2008
Really?
Marcori, Yopougon, Siporex, Treichville, abobo, plateaux, metchetera metchetera. Been long sha.
Je ne jeux pas avec samedi soir @ a la rue princess abi wetin dem dey call am?

Sweet country sha.

So what do you do there?
Jokes EtcRe: Hurray 4 Clemcykul And Migines by gilgee(m): 9:20pm On Mar 06, 2008
(slowpoke Squared)™ grin
Jokes EtcRe: If Every One Should Die According To Their Profession: by gilgee(m): 9:16pm On Mar 06, 2008
Rebellious:
Don't let Ben hear that.

For shizzle, wicked is my middle name.
I thought as much! grin grin

Who is Bro. Ben? Your choir master? grin
Jokes EtcRe: National Address By Gunpoint! by gilgee(m): 9:07pm On Mar 06, 2008
Happy Happy ooooo!!!
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:51pm On Mar 06, 2008
@Ify
Thanks joh! E no easy to answer E-Uncle. grin
Seun abeg try add Emoticon for jubilation.

So wats popping in Abidjan/ Cote D' Ivoire?
I love that city/country so much.
Whr in Abj do you reside?
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:45pm On Mar 06, 2008
Otondoh!

Ify I can see he has fed you what he feeds his other wives. Chei!

  Dey try garnish some insults with pepper and oil, just like that elders own because I be old man too.

Had this man accepted my advice, he for don reach Yonder since, but he no gree cause he's got 9 lives.

I go take my hand send am to his own papa sef, I don wait tire.  Btw, I be old man ooo, so try dey identify me as Uncle. grin
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 8:38pm On Mar 06, 2008
saucekid:
i don't make deals with rebels but for you, . . . . . . i'll make one exception
*i go give you any kuvuki babe you want*
That is supposed to be an insult, but I go mellow since you be my mama husby.
As for the deal, . . . . . . E no work!
Negotiate well or you go lose 70% of Kuvuki to me ooo. Young blood they say is hotter than an old coagulated one oo.

Make haste while my body still fit dey resist orders from this Sapele water!
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:34pm On Mar 06, 2008
Was nice dealing with you. grin

So whats next on the list?
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:26pm On Mar 06, 2008
@Saucekid
Not at all sir.
Was only trying to alert your potential prey(s).
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 8:19pm On Mar 06, 2008
lol. My brain na Intel Trio-core processor ooo-Kuvukilized edition. Indestructible!

Sapele water dey clear eye. Try am, its good for you.

So do we have a deal? grin
Jokes EtcRe: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 8:14pm On Mar 06, 2008
saucekid:
yes oooo
how things na?i just dey miss you ooo
Which kind Polygamous man be this? huh
Upon the your 18 wives, you still dey miss this one?
Ify run for your dear life waist grin grin

@All
I hail ooooo!!!
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 8:08pm On Mar 06, 2008
saucekid:
e be like you don get place for the evil forest that na why you dey get mouth abi?
grin grin grin grin

I don strong pass you spiritually. I don liaise with all the spirits both good and evil. I pass you and your chief priest together. So make we enter inner chamber reconcile sharp sharp before garri pass water. wink

Long Live Kuvuki!
Long live our great king!!
Long live my humble self the strong and fearless PRINCE!!!
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 7:56pm On Mar 06, 2008
this one would be coup de nation ooo. angry

So bera bury that ego before I connive with your foremen and elders ooo. I had secret meeting with some of them and they are eagerly waiting for my signal.
[s]A stitch in time saves 12. If my coup no work, I go divide Kuvuki into 5 places and I go leave only 1 part to you keep the rest under my sovereignty[/s]


A WORD IS ENUF FOR THIS KING!
Jokes EtcRe: Kuvuki Land by gilgee(m): 7:40pm On Mar 06, 2008
saucekid:
you try well well
*i know come know who ya mama be ooo*
you wan cause scandal and e no go work
Now no let me sue you for negligence. angry

I been tell my mama she say make I just pity you.
**E go better make you accept am easy easy like so before i go plan coup.
RomanceRe: 'why Are Nigerian Actresses Are So Flirt In London'? by gilgee(m): 7:36pm On Mar 06, 2008
dreeldee:
this guy abeg go sleep, u just wan dey form say u dey London, wetin dey there wey dey shark u? na d dead body wey u dey wash or na d single room wey u n 7 of your friends dey sleep together? abeg go relax with your dry gist n bad english for a "london" based fellow like you!
The boy na Agbaya!


[quote author=D-reloaded link=topic=117944.msg2029994#msg2029994 date=1204827798]gilgee, I see you are in dire need of satellite Tv.[/quote]My dearest sister, dire is an understatement. I am desperately in need of a satellite TV!
So be kind enuf to feed ma eyes small. embarassed If nobi sey my papa go own billions in Zimbabwean Dollars, I for fit afford one and for don buy am tey tey cry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 70 pages)