Gr8gem's Posts
Nairaland Forum › Gr8gem's Profile › Gr8gem's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
mukina2:Hahaha, mukina2 make pipl no stamped you oh sake of say dem wan enter here o. |
If chelsea draw I'll not be surprise at all. I was shocked to my bone marrow wen two toldder of barely 3yrs old discussing chelsea game, one was saying chelsea ll lose, d other one was sayin chelsea will draw. I said to myself "so chelsea mata done reach like dis wey two small pikin wey no kno anytin dey use discuss". Chelsea una case na spiritual true true o. |
Chop chop pikin, abeg chop dey go, afta all ur papa dey feed u well. Nyc pix der. |
Women and amebor, no mata d level amebor ll always be a part of woman. @op wat else but amebor |
clemz85:We ll av to conduct a strong deliverance and prayer section to cast and bind the spirit of shyness in Seun. We shud not leave him dat way else Seun might go on ghost mode durin his weddin, lol. |
When I wanted to open my acct, the bank didn't ask me why I wanted to open an account and for wat reason, but wen I decided to close the account dey wudnt hear of it, asking me why I want to close my account, askin me to bring diff document, write letter and get approval from God knos who just because I want to close my acct kwa! If this apex bank is really serious abt freezing account witout BVN, pls wit all pleasure dey shud go ahead cos dey ll just save me the stress of closin an account. Pls CBN on no account shud you go back on ur word, if and only if d directive is for real ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Our Seun is a shy person, keep it up Nairalanders, na we get d award |
I just feel happy wen eva chelsea is on the relegation side, hahaha. As for mourinho; with ur situation' rihanna song comes to mind " But it's over now, Go on and take a bow" hahahaha |
ok na, d voice of viewers is d voice of...... ![]() |
let me call 911, i'm comin |
As drake replied wizkid, does dat means dat wizkid will be nominated for grammys? |
Ok, until I see d renovation. I'm tired of commentin. Sumone pls give me an IT job in owerri o. |
I support it. Freely were u given, freely shud you give. Skul church shud be free |
Wonders without end!!! |
Chai poverty na bastard! God bless my hustle pls. |
Even as water boku for lag, dem still dey use guttar water wash fruit for person. God dey really try for us o, else plenty pipl for don die as far as nigeria is concern. |
My own holiday dey come and na for south korea I wan do am. God bless our hustle, Amen. |
chocolateme:Oh u neva go church, oya do go bfor ur phone go spoil sake of say u dey nairalanding instead of goin to church. Pray for nairaland oh. Ngwanu bai-bai. |
chocolateme:Hahaha me no be davido own I wan draw oh, na him papa own I wan draw and na for back I go draw am. U kno dem say neva settle for less, aim higher and davido papa own na em I dey aim, hahaha. |
Gud mornin nairalanders, just close from church now. Hope una go church too. Meanwhile d dude go hammer small money now. Make I go do my own see weda e go enta, as an igbo gal wey I be, hahaha. |
@op all does name u put under d post shey na d sauce/source be dat? Dem plenty o. Nyc one Op even if I no go watch am, u kno d reason na say I must use my 10mb for 7days. |
D way I'm refreshing dis home page is giving me concern even wen I kno nepa is not goin to bring lite, and ba3 is singin mercy mercy. God help me. Congrate |
Let me comment my reserve. Beside is lalaticslala d source, cos I always see dat name at d bottome of every post |
Dat is normal post breakup symptoms @OP |
U blive but it is not, owerri porthacourt road is byond worst in nigeria |
i need the kind of dis woman's eyes to read and kno who is lying and who is sayin the truth. |
Dis one too follow for news? Na wa oooooooooo. |
God bless fayose while enemies keep hating and getting hbp. |
so iran and iraq will be der at the UN meeting. Hope dey ll not continue deir war with deir speeches. |
Game don spoil for pipl wey dey do online betting, hahaha, e gud for our noisy neighbour. |