Gr8gem's Posts
Nairaland Forum › Gr8gem's Profile › Gr8gem's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Him try o, after him don break many female fans heart em. Just see as female fans wey him soon break deir heart go find fault for the gal. Drum go do underground detective for the fall Maya. HML to dbanj |
deltateam:If I see that money u mentioned , I'll use it to cook 3 different pot of soup with maximum economization if there is any word like dat. |
Op na which other person for Bible wrestle angel if no be Jacob, the guy no give up and for this life na dat neva give up attitude na em person need to survive o, hope say I don answer ur qstn W.H.O see this pics come dey ask this qstn, abeg Una fit help me answer dem?
|
Nyc one papilo, keep it up In other news.......... EFCC pls look for the owner of this pot of soup, how person go for cook this kind of soup for this buhari time? He/she must be brought in for questioning on how this soup take come abt, if Una no do am, I no go take Una serious at all.
|
Wetin I Wan talk sef, well I no get anytin to talk, I say make I occupy position coz we dey for straight flight to front page. |
The first and only time I entered peace mass to enugu, we almost had accident with a trailer at a sharp bend and it wud av been bloody and fatal cos I was sitting at the front seat with the driver. I thank God dat He saved us else...., since den I av not entered dat company's motor again. |
How come it is only EFCC that have light in Nigeria to be freezing everything freezable and Nigerians don't have light? Is this not partiality of the highest order? Hmmmm ![]() |
Like play like play, this issue is accelerating to another level o. Pls o sumtin should be done bfor "had I known" becomes the last word on the issue. |
Y e be say na only for Ibadan dem dey always see look alike of Celebrity? Ibadan I hail o |
In summary they re militerror Abi? E.g militant is to............. while terrorist is to............ Fill in the blank space. I no anytin o |
Y did dey blur the thief's face na? |
hope the sacked workers ll be called back? |
If u pity person Wey dey lie giv us all d tym, wat abt us Wey dey hear d lie all d time nko? |
any books by annie rice especially "interview with the vampire and the vampire lastert" still lookin for the last series of the novel. |
chachanga:shey u be politician wey u wan sell ur houx for wuse, where we go com stay na, lol ![]() |
![]() |
bigerboy200:Haha, guess it is a traditionally faulty heart problems, u ll need a traditional love to fix it lol |
bigerboy200:I mechanically love you lol ![]() |
bigerboy200:As in lovina, loveth or lovelyn? I'm RareGem |
bigerboy200:Who knows ![]() |
nbright:Same as u ![]() |
I'm the next to testify for nairaland. Baba God e don set, Oya do am for me, Amen. |
Plus send to me pls jollynkgal@gmail.com, thanx. |
so I follow fp for this kind topic . thank God say I no comment anytin |
My own den was so bad dat I'll be throwing up and also stooling, no kind of drugs works for me and I always av a nurse dat give me pain killer injection and sleep injection to make me sleep cos my body ll reject any kind of drug. Every Tom, dick and Harry ll know it dat time of the month and dey ll be trooping to d room which only I ll be der during d 5days of pain, so I can roll from one end to the other to tell me sorry. I only get relieve a little wen I'm in the toilet. The tin really embarrass me well well and I thank God dat I'm alive to tell my own experience cos I abused drugs in my desperation to fight d pain. I thank God for today day I can now bear the pain and I kno the way to follow it now, cos mine come with pre menstrual pain warning and I'll take one tablet of felvin for dat day and d next day, den one the day of the period I take one in the morning and in the evening and den I hands off drugs, wit dat regime I'm able to bear the pain and it ll not keep me down, and I also avoid sugary tins bfor and during period. I hope my regime can help some one with same pain. Women we dey try, some of us dey experience pre labour pain even bfor labor. Guys treat ur lady well even if she is the crazy type cos e no easy, and those guys dat treat lady well thumb up. |
The konji is real, dat all I can say. |
Thank God for her safety. In other news how I want take dey continue to dey buy one bag of pure water for 200 naira? ![]() |
Destined2win:Blablablabla |
Sum one pls tell me what to comment on this topic cos I'm lost for comment. |
Baba God o, emi fe wa ma range o, obafemi oni ori meji, na beg I dey beg o |
Chai, y e com be say na Dis kin topic I wan com comment on for this Sunday morning, well sha me I no go comment anytin cos I av comment my comment |

anytin o

. I go fit wan com ur village o
?