Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,122 members, 7,863,909 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 08:46 AM

Henndukwe18's Posts

Nairaland Forum / Henndukwe18's Profile / Henndukwe18's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 25 pages)

Romance / Re: SA's Nudist Queen Minaj Pictured At KFC Almost Naked In Thong (PICS) by henndukwe18: 8:44am On Jan 24, 2023
marlow1962:
Almost naked is understatement.


Does this show in ur browser too?
I HV been experiencing it since sunday
Romance / Re: Why Are Girls Naturally Stupid by henndukwe18: 7:28am On Jan 21, 2023
infotainment:

The bestie wan date u, no be everything Dem dey take mouth talk..... Goan toast her bestie and thank me later.
simple
Romance / Re: Why Are Girls Naturally Stupid by henndukwe18: 7:27am On Jan 21, 2023
Hatrick01:
u don move niii and u still dey disturb us...
d tin pain am oo, like sey na d girl kpekus wey e dey target since

1 Like

Romance / Re: Why Are Girls Naturally Stupid by henndukwe18: 7:23am On Jan 21, 2023
JackDaAlienz:

I swear if she comes back to beg me, I will use machete and pursue her out of my house.

Somebody want to be serious with you and you are busy listening to your bestie.
I swear some women are just naturally stipid
omo D's tin pain op oo, like sey D's girl na one last shot wey e wan shoot. I don't think that girl even likes u from d beginning, maybe u re d one forcing ursef towards ha with d intention of a serious relationship
Romance / Re: Why Are Girls Naturally Stupid by henndukwe18: 7:19am On Jan 21, 2023
Because e no work for u no mean sey e no go work for us, u don shoot ur shot, if she no work, u try anoda girl. And some besties dey beta pass d main girl self, so DT if d girl no work, u try d bestie. Maybe deep down, DT ha bestie likes u, u no as girls dey behave
Celebrities / Re: Comedienne Helen Paul Reacts As Google Search Reveals Aliko Dangote Owns Nigeria by henndukwe18: 2:50pm On Jan 20, 2023
Niger no b Nigeria naa
Romance / Re: Which Is Better:- Leaving Your Wife Behind In Nigeria Or Moving Abroad With Her by henndukwe18: 2:40pm On Jan 20, 2023
I will mmove wit ha, i no wnt story
Romance / Re: Romancing A Stranger In A Bus by henndukwe18: 2:25pm On Jan 20, 2023
Isabi4lov:
She might have not noticed that since her mind is not there , and never can tell the kind of trousers the guy was putting on.
also he may not be wearing boxers
Jokes Etc / Me And Ballon D'or by henndukwe18: 12:33pm On Jan 20, 2023
Wen I just dey like D's, sapa just dey waya me, hunger just dey do wrestling for my belle, I com dey ask God make e help me for DT situation, na so person knock for my door
Me: who b DT
Ronaldo: its cr7
Me: opens door
Ronaldo: I HV been looking for u, u re my no 1 fan, and for DT I HV a gift for u, here is my 2016 ballon D'or(then he goes)

I com dey think of wetin I go use am do Cos I no sabi wetin b ballon D'or, na so one idea enter my mind, I carry am go where dem dey sell iron, scale am 2k, use am buy garri before hunger go finish me
Jobs/Vacancies / Re: Planning On Resigning From My Job [resignation] by henndukwe18: 12:43pm On Jan 19, 2023
I just look for anoda job and continue, life goes on. I stopped where I WS working last year 24 December, I asked for my money, she said she doesn't pay December salary on December, that I shud come on 12 Jan for it, n DT she won't pay complete, I don call am on 12, sheno pick, 13 she no pick, 18 she no pick, she don dey whyne me oo, anyway am currently working anoda better place

14 Likes 2 Shares

Romance / Re: How Does This Look On Me? (pics) by henndukwe18: 10:26am On Jan 19, 2023
Where u dey
Romance / Re: How Can I Have Sex With A Very Shy Girl? by henndukwe18: 6:58am On Jan 18, 2023
ChizzyBuna:

I have smooched her before she didn't complain, but she was just shy.
I meet her at church crossover event on 31st December. I have visited her state and took her out. I smooch and touch her but no sex.
She was just doing very shy.
Now I arrange for to visit me on friday
This time I plan on sex with her. But she is shy which means I have to put lot of work to get her laid.
I just need tips on how to handle shy girls and make them relaxed to have sex
maybe she is afraid, tel ha u re not going to flog ha
Politics / Re: Bala Blu In Full Pictures (photos) by henndukwe18: 5:57am On Jan 18, 2023
Lol, bala blu, bulubulu, bulaba

10 Likes 2 Shares

Romance / Re: SA Socialite Turns Heads At Mall Wearing Buttless Ripped Jeans (GRAPHIC PICS) by henndukwe18: 4:28pm On Jan 16, 2023
Sa na mad
Crime / Re: Pictures Of Nigerian Soldiers At Work And Off Work. by henndukwe18: 5:18pm On Jan 13, 2023
Wow, if u jam D's guys for road, u won't no they are soldiers, D's is y everyone shud mind d way dey talk in public
Celebrities / Re: Davido Buys A Brand New 2022 G63amg G-wagon Worth About 200million For Chioma by henndukwe18: 5:13pm On Jan 13, 2023
She won't even drive d car sef, D's is all for attention
Romance / Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 10:10am On Jan 12, 2023
HitSong:


1st protection - no MouthAction, especially from you to the WHORÈ, because you'll only be putting your mouth in a place where various FILTHY fluids are regularly discharged and where other guys constantly deposit SPERMS.

2nd protection - wear good condom.

3rd protection - make sure to wash yourself thoroughly after. Pee out immediately and use soap to wash yourself very well. If you suspect her to carry infections or you start feeling some weird itchings, use antibiotics immediately.


oh, is DT wt u meant, I thought u mean 3 condoms, anyway, thanks for d advise

1 Like 1 Share

Romance / Re: Let's not forget about girls wey toto dey smell during doggie by henndukwe18: 9:12am On Jan 12, 2023
premierlead:



This make me remember ahnie yansh, ahnie's ass oozes like soakaway promax
lol
Romance / Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 11:08pm On Jan 11, 2023
Repeat after me, SOSO TAKE MY PEN... AWAY
Romance / Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 11:01pm On Jan 11, 2023
HitSong:
Lol

MUMU say e don turn new leaf grin

U never see anything...

Manage this RIP in advance grin
See how olosho don destroy your life grin grin grin

You go fuçk an average Nigerian girl without using your head grin grin grin 99% are WHORĒS, SLÚTs and HOOKUP girls.

ANY GIRL WITH MORE THAN 2 BODYCOUNT IS A WHORÈ AND YOU SHOULD NEVER EVER TAKE RISK TO FUCKÎNG A WHORÈ WITHOUT 3PLE PROTECTIONS grin grin grin
BT waitoo, how person go take enjoy sex with 3ple protection
Romance / Re: My Dick Is Swelling Up, Im Dieing. by henndukwe18: 10:56pm On Jan 11, 2023
Aboniki balm

1 Like

Romance / Re: The Devil Wants To Destroy My Marriage by henndukwe18: 3:20pm On Jan 03, 2023
It would HV been fare if its anoda person, BT these are people related to ur wife, first is her friend, second is ha cousin, this matter is between u n God

1 Like

Romance / Re: I'm Not Man Enough by henndukwe18: 6:42am On Jan 02, 2023
U re my kind of person, I respect people, also in return, I deserve some respect, cos its reciprocal
Romance / Re: I'm Not Man Enough by henndukwe18: 6:42am On Jan 02, 2023
U re my kind of person, I respect people, also in return, I deserve some respect

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (of 25 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.