Holyboss's Posts
Nairaland Forum › Holyboss's Profile › Holyboss's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 54 pages)
Hmmmm! Am guity of that #6 ![]() #teamPicky ![]() |
naijathings: ban this guyu get work so? |
Praise the Lord ![]() Can Somebody shout Halleluyah ![]() btw, small time now, some useless black who r not proud of dem nature go begin bleech I weep for dem in advance incase dem bleech finish nd d ozone layer dissapear ![]() |
So what not? Make we dey jubilate Mtcheww |
Abeg jhor, most naija enterpreneur, are typical 419....always wanting to make it big real quick even with business with cheap standard. |
Abeg jhor, most naija enterpreneur, are typical 419....always wanting to make it big real quick even with business with cheap standard. |
Trailer kho aeroplane ni ![]() |
And who said mom rock pass dad ![]() Dad too sure jhor |
Terrible! Dey even got to d xtend of locking U up To hell with em |
Terrible! Dey even got to d xtend of locking U up To hellp with em |
![]() |
chaii! I pity Africa ![]() God abeg make war no start Against Africa O! ![]() |
Okorie, if u dey NL, abeg tell us, d babe Sweet? ![]() Small Time nw, dem go dey say Oyinbos hate 9ja....c. Wetin d ibo pig do nw ![]() Mtcheww |
I was going to console d student before boh since I didn't make FP, dey can just gerrout nd deal with it ![]() |
If dem attempt to charm me for dis kind tin, e no fit work, laye, neva ![]() Why do people marry sef mtchewJesus get wife according to d bible? ![]() |
So naija dey get imigrant reach dat? Even with BH nd Ebola |
@Op, for to av observe this, cockcroach go plenty for ur house gann O! ![]() |
U forgot to add this, eating bread ![]() |
ratiken: Whatever will be left of life at that time will be such that Africans in their naughtiness will rule the world. Dont get it twisted, no one can accurately predict what will become of human existence in the long term but if I should depend on history. .... Africa is evolving and will pull through in due time.ok! I hear u. |
Simple, is the Inability to woo a Bitc*h ![]() |
ratiken: Interesting Piece.Africa wt our current level of freedom, wht av we don? ![]() Amidst our self not to talk of technologically (to match international standard) I just pray Anoda world war don't come up in this our time ![]() |
Chaii! I smell HIV + EBOLA ![]() Ppl wicked sha ![]() |
If not first page, I don't comment boh ds really got tears to drop from my face Courtesy of tha black in d zoo, the madt scar on d slave's back (racism don tey O), the scar on the naked white whose pic was bn sold as a poster card, ![]() That Gay plane tho (she's beautiful) d unbreakable seal (na magic dem use tie am) the wright brothers I envy them Nd lot lot more.. @OP mor grease to ur elbow and Congrat!! U eventually hit FP ![]() |
Baddestguyp: I didn't modify anythingok! I hear u |
Baddestguyp: my bad, I tot u understood Englishoh! U modified d trash already..Anyway, next time try to get people to confirm ur write up before u post emm.. ![]() |
Na na!! I don't buy d Album tin. I only buy HYMN tracks ![]() |
Booked |
Did I make FP or not Modified Before I comment, whatis LOVE? |
tdayof: hmm that ministry without a personal web ♘♘♘I weep for dem ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 54 pages)



To hell with em

