IceDude's Posts
Nairaland Forum › IceDude's Profile › IceDude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 64 pages)
PEJ dey alwayz make me laff, wetin she dey do for dat pix? She dey scratch her head abi wetin? This woman funny die ![]() |
Swagk101:Lol, bros i aint dreaming. Look am well u go see them......Nor be u excort me go USA go buy dem? U too dey quick 4get tins sef |
When its time to get married i will do as the spirit leads.......But i like to test my suya before i buy sha, the abooki in my street junction can attest to that |
I can see one of my private jets in that pix ![]() |
Wow! I neva knew she is this pretty......I like her sexy posture, succulent boobs ![]() |
vheMa:The monkey nor tall |
MVLOX:U dont have to travel before u get involved in an accident.....What we need is divine protection. |
I got mine through dream....One oyibo man called me in my dream 4rm Shell and asked me to resume on monday morning.....I did as instructed and now am a big boy |
sukkot:U serve humanity right? Ok i want u to hook me up with a slim ebony babe |
bigkesh:Lol, make una leave Kcee alone jor. If he like make he dress like babalawo all na swag. |
I dont have anytin to say about this issue.....Many pple have said my mind |
The thing wey make me laff na the way he balance like who dey Range Rover ![]() |
Zehner:Didnt u say u getting tired of this country? Follow me to Germany lemme show u what true love is all about |
Israel5:And u expect her to wait for u shebi? |
LADYARIK:Is she a gal or a woman? |
Zehner:Lol, is Somalia not a country? Ok lets port to Germany |
She positioned herself as if she is riding on a d1ck ![]() |
Zehner:Lets relocate to Somalia, what do u think? |
Yeye man, he has finally joined his ancestors. He should continue with his drinking ova there, his ancestors will provide him with enough ogogoro/kolanuts..........I just pity the poor woman ![]() |
mtcwwwwwww, Nigerian yeyebrities with copy copy |
INDUSTRIALFAN:Lol, u just made me remember what happened in our house some years ago. My mum mistakenly broke a plate and she tried to cover up by saying "Av told u guyz to alwayz position these dishes properly yet u wont listen".....My younger sister laffed and said "mummy! Mummy!! If na anoda person break am we for nor hear word 2day o".....Funny mums |
gentlered:Lol, the funny thing is that when daddy eventually comes he might not even take any action.....Outa frustration mummy will adjourn the beating...Any time u fall enta anoda trap when daddy nor dey u nor need any prophet to tell u say na dat beating wey daddy fail to beat u she dey give u so |
BRIGHTRIVERS:Lol, our mothers too funny jawe |
Hahahahahaha, OP u too much jor! My mum is a true Nigerian and she is quilty of many of dem... The money wey my mumsy dey owe me don many pass Dangote own sef. Anytime i ask she go just scope me and i go lock up......I love u mum, no woman can take ur place in my heart.....Future wife nor vex |
okedoyinolabisi:Alrite. Nice outfit, kul posture |
Seadove70:Where dem dey when Timaya dey hustle? Timaya started 4rm the bottom but he is now a big boy....They should think of sumtin productive to do with their lives instead of engaging in robbery. Na Timaya suppose use he church mind bless dem but as he nor do am dem for lock up.....Am a Niger Deltan but i wont support those guyz.. |
"No matter how big the buttoc,ks are they will alwayz remain at the back even in a hurry"..........Stop wasting ur time woman! |
Why wont they come afta u? Dressing like a 16yr old gal. SMH |
Seadove70:Settle wetin, he owe dem money? |
okedoyinolabisi:Whats up with Niger Deltans? |
If u reason pple character u nor go enta church sef, too many over sabi pple full there expecially the ushers.......My own na to dress, carry my bible, say hello to baba God then come back to my house. I nor dey reason anybody face! |
There is a popular saying that we shouldnt judge a book by its cover but i must judge this innocent girl........I dont know her but i can bet she isnt a runs gal, when u see runs girls u nor need any prophet to tell u.......Fvck those fvcking bloggers! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 64 pages)




