Ideylaff's Posts
Nairaland Forum › Ideylaff's Profile › Ideylaff's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 (of 78 pages)
When you say endowed Point of correction: The way that I metamorphose Point of correction: Make them go do somersault on Top Stage Thanks for the rest of the lyrics, @ AceKid, much appreciated ![]() |
Glo outgoing calls were disrupted because Egbweri Papa 1of Bayelsa ,Timaya their Ambassador was busy making a phone call out to Nico Gravity ![]() |
THIS LONG HAIR WEY MY SISTERS DEY WEAR NA BY FORCE, TO LOOK LIKE OYINBO I TAYA OOOO ![]() Ini surely looks nice and pretty without the long hair, there is absolutely no need for it. This is what we are accusing Beyonce of doing, |
Quote from: ideylaff on Today at 02:03:59 PM@ Ranoscky my reference to "on top stage" was in line with what D'banj said in the Video, it was not as a diss to him. I was saying the people who don't like him should somersault ON top Stage like D'banj said it. LOL, |
becos baba adenuga no make u ambasador,,, jelosi go kill u die, if u no like egberibaba jump inside ocean die,LOL |
"haters, if una still dey yarn, make una go do somersault."On top stage ![]() |
Whos is the ultimate in Rap music height?@ sexxxxy I got your message dia, but I think Drake and all new kids on the block have pushed Snoop into the back ground bro, check the hits, these days , A collabo with Drake will sell more than Snoop these days, Not dissing Snoop oooo in fact he has now become what The Isleys Brother are to Soul Music, as in God father of Rap, No be say snoop dey do hit songs anymor sef, Just imagine if the song was with Drake, yes its Don jazzy and D'banj choice to go 4 Snoop, |
FREE Dangote Noodles for ages 3 - 21 to start with, ![]() what a joke, |
tell me what was don jazzy doing in that song, does micheal jackson's producer always stand behind him whenPlease this does not add up naw, if u no like the guy no problem, but think. [b] Is P Diddy not a producer, did he not always appear in all Bad Boy Inc Videos, same for Dr Dre, Lloyd Banks, Jay Z, Irv Gotti with Ja Rule, Emimen as well does produce and appears in Videos at the same time/b] Yes there is 2 much noise a bout the Video, I agree cos its not as if Snoop is the Ultimate in Music heights. But I think the Production is cool and we all know the poor boy has said he is an entertainer and not a singer. No doubt M.I, Banky W, El Dee, Sound Sultan and a few others do carry messages in their songs and Videos, not 4getting the King Artist himself 2 Face Idibia D'Banj has the beats that will shake malaria of your body but after a while u get bored of the music, its seasonal, unlike 2 Face that u can listen to over and over Still I give him and Don Jazzy kudos, Well done Boys, God don butter your bread form your days in London, Carry Go |
[center]WHAT IN THE WORLD IS HAPPENING ON THIS THREAD MEN, THIS SURELY IS ONLY A SUGGESTION IT CAN NEVER HAPPEN LAI LAI, NOBODY DARES TO SHARE THE NORTH OR EAST WITH THEM SO WHY EVEN THINK ABOUT THIS IN THE FAINTEST OF THOUGHTS , [/center] ![]() [center]THIS IS NOT AMERICA OR THE NITED KINGDOM, I BEGII[/center] |
debosky (m)OnitshaPosts: 20755 [b]@ debosky, would you then say Madoff is competent as well den, [/b] |
@ Mr KnowAll a God father and a benevolent leader like Dangote to run for office in Lagos State Please check your dictionary for the meaning of GodFather and Benevolent, I begiii some 1 that lowers the price of his commodity just to destroy another persons business is benevolent, oga ooooo ![]() dont just use them loosely Please Plz |
Eri didirin!! Oma ale ni e! Mr Know Nothing!! Ode!!! Ki mola wa je Governor ni ilu tani? Ode ma ni bobo yi ke abi won ti fi ori gba paaro ni? Ode!!!!!LOL so becos of Dangote Noodles una wan make hin run 4 gofna for wia, All these noise about Dangots as if say na one kin Bill Gates or Steve Jobs of Apple Inc. Corp, No be Government makae am with all dia monopolistic policies over the years, Nothing special about the guy I begiii, ![]() |
GEJ don dey play with una minds already, they need the lights off to Rig and Rig and Rig the Biometric results na naw, how u see am ![]() Peen Dee Peeen, People Deceiving People naw its People Deceiving Mungussss |
That is why I said 2015, just in case PDP does not win in 2011, they have 4 years to get their act together and put a formidable candidate by 2015. 4 years from now is enough time for him to build that political worth u are so concerend about. Na waaa oooo some people still wan give Peen Dee Peen shance chance again b4 deciding if they are really People deceiving People Good luck 2 una, Una Presido don become PA to PHCN these days all becos of una Biometric Vote, |
Who |
Power Output Drops To 3,313mwHmmmm, Nor be coincidence be this oooo, RIGGING DON DEY START BE DAT, watch your finger prints as dey disappear for Biometrics Database, 9ija 9ijaHe go soon drop to Zero, and den Result will be announced, [b]Awon Olosho Gbo Gbo, common pawa den no fit give poor people ![]() |
I was not really feeling the song at 1st release. The rmx video has done justice to the song Well done D'banj. Good luck ![]() My Upper body endowed as well as my pocket tooooooooo. ![]() |
iku loma pa. danu, awon omo ale lasan lasan |
For your mind now you don spew sense chei? Oya clap for yourself. . . . I am sure you noticed no one blived the crap you typed up there right. . . .?? Talking about Mercy johnson tryna@ triistar86 , You really do not have to believe my statement, in fact I don't expect you to cos Mercy Johnson is probably your ultimate epitome of beauty and acting all wrapped into one and she is some Demi goddess no one can see or meet on the streets. Clap for yourself too as well, ![]() It's not a crime not to be star struck, , we all have our favourite 9ija actors and actresses that we like and we surely cannot have the same taste along the line.Enjoy ogling over Mercy Johnson and lets know if you need some tissue, along the line, issh |
Posted by: turbomanAnd then?. Typical fake 9ija attitude always trying to justify any wrong move or trying to use a bad example to shine light on our inadequacies shee Na UK we deytalk for here or na 9ija, Naso we go dey talk say na100 years he take America to do dis and do dat. When we can clearly see that we are athe Architects of awa own misfortune. Nor be d same year we do independence with some Far East Countries, No be hear Indonesia come carry Palm Kernel develop dem Palm Oil INdustry, shio So you think the £80 on the Royal Weweddingg is Egunje/Chop Chop Monet like this Police fund wil be for in Nija. If I may ask whick kin equipment den dey buy every year wey den dey release money for them year after year 4 Police and we no even see ordinary new Shoe for Olopa feet for street. its a crying shame cos we all know that this money will not be spent on any Police Related Issue Na so so buy eqquipment equipment, the other day den spend close to £100 million to buy aloku dustbin 4rm the UK.4 Abuja Metropolis, we no dey shame, ![]() Giant of Africa my foot, |
Who is this fool that voted siasia will lose. Enemy of progress@ Emmysteve, wetin concern you with anoda pesin vote, you be FBI OR SSS ![]() THE pesin don freely exercise hin right , do ya own now, abi dem born Somi with fish, "she won bi Somi po mo eja ni" lol listen 2 more Timaya, you go no say, make i do my own make u do ya own na so life be, just pulling ur legs, ![]() |
Mercy Yonson dey play football 4 motor park b4, see her knees, na wah ooooooo if to say she no dey proud 2we 4 hia, she flew with me once and was seated in the adjacent Business Class Cabin to me, Spreading her legs and doing notice me all through the flight, bitchy to the air hostesses as well. we reach London, na so I hia, Oh hi, do u live here I said yes, and why, she say do you know me, I said NO, she said OK, I'm Macy Yonson the actresss, I said , Hmm nice to know dat, na so we finish awa tok cos i gotta catch anoda flight, |
Nicki Minaj by force, or Na Lady Gaga she be with the gaga (spectakul head lights she wia 4 face), LOL |
oboy i go kill drake with my bare hands.STOP WANKING and dreaming at the same time, ![]() |
Why is she wearing the Curtains in my Boys Quarters, my house helps are so so upset, ![]() "oga see Macy Yonson oooo, she kome here kome komot awa kotain oooo" come dey wiaram about ooooo |
Posted by: assme Insert Quotewhen war no dey again wetin dem go do? very soon dem go begin control traffic@ assme, LOL, Gbagbo don scare dem finish for cote d'ivoire, naw, scaredy cats, dem run komot, I'm sure dey will raise the minimum 5 Naira Egunje the Olopas are collecting to 10 Naira passed by the House Of Reps and Senate, Useless people, ![]() |
Posted by: experience Insert Quoteiron pants with ashawo paddlock, check regularly, keep a log book noting changes in pubic hair color, mood etc, for full decription contact. . .How much will all theese cost and where can I get them Also do I fit them when she is asleep ![]() |
Like style Like Syle , Soldiers dey come bak ooooo Watchout, b4 u know it, Den go dey Alausa dey direct things oooo and na innocent people den go dey shakara with their 1960's Gun, Isssh, |
![]() Yakubu Aiyesuni still dey dia, 2? |





Nor be coincidence be this oooo, RIGGING DON DEY START BE DAT, watch your finger prints as dey disappear for Biometrics Database, 9ija 9ija
, we all have our favourite 9ija actors and actresses that we like and we surely cannot have the same taste along the line.