Stats: 3,166,005 members, 7,863,633 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 10:01 PM |
Nairaland Forum / Ijoseda's Profile / Ijoseda's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
![]() |
@ all na who be management o! i hope we never start to dey get cabal for here too @all, amala wit ewedu and ogunfe (amala, draw soup and goat meat). i've never eaten that at shitta, but i heard you could get hot flaming amala at 2am there. i ate at costain once, the one on the rail line beside naija brewries, chei no be small thing o! |
![]() |
@axey you sef no dey try o!!! see as you just finish yoruba for the post. e mi naa le n ki bayi (na me you dey hail like this!!!). |
![]() |
@masky, masky , MASKY!!!!!!! you no try at all, after 7yrs in school, you still called my degree a native one! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() @icey maskuraid: kind of, ![]() ![]() ![]() |
![]() |
@axey, why you dey ask for prize na? you don forget say booleee and fish na the natural resource for here ![]() |
![]() |
@all just write out the username IJOSEDA, put it close to a mirror and then read from the mirror, that'll give you a clue ![]() ![]() ![]() |
![]() |
@masky i second your IV o!!! ![]() ![]() ![]() |
![]() |
@ all, hello guys, hope you had a beautiful weekend. mine was cool! at work already! waiting for clients, all those wey get fever over the weekend and them pregnant women! no be small thing o! ppl too dey born for naija. anyway, thats a gist for another time. do have a wonderful week ALL!!! |
![]() |
hey. ice you cant thaw!!!! how far sis? no mind masky and i. as from now, i go dey talk queens english!!! |
![]() |
@masky, no wahala. have a wonderful weekend o! cheers!!! |
![]() |
@masky, you suppose don leave office now. na when you dey close sef? you get yahoo id? |
![]() |
@ ![]() ![]() ![]() @masky, this one wey you wan fast farward time na wa for you o! ![]() |
![]() |
@ axey, mo n je yin oooo!!!!!!!!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() |
![]() |
masky, chei all what i'm hearing about gbagada is the price o! God dey sha.under bridge is not my portion IJN!!! House warming on NL, i can't wait. who would be the LOC chairman? |
![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() @masky, na wa for you o. where you con go na! we no even see una break light! @all you people find house for me o, or else !!!!!!! i think gbagada is the latest location i'm considering now! i want my rent to start in july, still got three months ![]() ![]() ![]() |
![]() |
@all, whats up bruvs and sis, where is masky o!!!!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() none of una go galillie ![]() |
![]() |
@icey, thank God for journey mercies ![]() ![]() @Axey i just finishe a bowl of home made pepper soup with chilled water, Shhhhh, i con use toastbread chop am!!! no tell anyone o! @masky where are you!!!!!!!!!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() |
![]() |
axey many happy returns of the day bruv, masky na you biko o! enjoy the break joo, my only problem be say, the more i stay at home, the more i spend on fuel to power my generator, ![]() ![]() icey, pls bring my ikokore o! or else, all, once again, happy easter! |
![]() |
@ axey, do you have a yahoo id? lets chat. |
![]() |
happy easter peeps! |
![]() |
@icey save journey, @axe, how you dey? how this weekend dey now? |
![]() |
@axey, thank you so much bro! i have a friend that lives in oworo, i'll call him right away to find out more about the flooding thing. i think i've been able to drop off the magodo idea now! i need to be able to buy agege bread within 2 min walk from where i live o!!! ![]() ![]() |
![]() |
my wife is so worried about driving on the 3rd mainland bridge, still trying to convience her otherwise, i'm still very opened to gbagada and magodo. i think i'll get the kind of enviroment i want in these areas. oworonshoki, anybody with intels on this area? i've also heard about the security issue at alaka. ki olorun o maa so wa ni o!!! |
![]() |
@ice, which area is alagomeji ? |
![]() |
@icey this house thing is really not as easy as i tot. what are those things you;ve heard about alaka? the budget for house is definately higher in lagos o! |
![]() |
hmmmm, this lagos relocation matter too dey worry me o! i really need a brand new house in a very clean and quiet enviroment! pls who knows alaka estate very well. can i get something like that there 3br. what should my budget be, i no fit sleep under bridge o!!!! |
![]() |
well, mine was more of oral instructions too. my dad had a car, but you dare not touch. anyways my elder ones bashed it a couple of times. when my mum got her car, a sleek benz 190, wow, i painted the town red with it!!! never bashed it anyways. drove within town for 2 yrs, and my first long distance journey was to benin from ilorin, about 400km, and it was a toyota haice bus i drove, with passenger(not commercial o!). we went for a conference from school, the rest is history, i've covered quite some KM in this country o! thank God for aero 3k flights o! lol, i no too dey drive again! |
![]() |
masky, did i hear you say drop off is with parachut, lol i mean sky diving ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
masky kolanut for 1st class, to which location na? icey i'm sure you can remember what curiosity did to TOM!!! swe swe o! |
![]() |
@icey, your mind too strong, ah ha!, make i pay abi, even if na system error, na them sabi ![]() ![]() |
![]() |
ah, sorry to bring this here o!, but can't help it. planning to come to lag soon, went online to book ahead for aero and i saw that flight ticket is going for as low as 3k. eru n ba emi o! ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Icey, DIY indeed, very soon you'll tell us of your failed attempt to re do the wiring of your house, softly softly o! masky, Boda segun nko? 2011 o sure fun won o! BTW eran oya mi nko o! @all, a friend of mine just installed 3.5kva inverter, as if PHCN knew, the gave him 72hrs of uninterrupted power, he had to switch off the meter to use the inverter, ![]() ![]() ![]() have a beautiful week ahead all!!! |
![]() |
@masky, you sound so much like a friend of mine, akinyemi, incidentally too he has connections with ekiti, anyways e ba wa ki boda segun o! @ axey, make i no drink and drive, even coca cola!!!!!!!!!!haba @all, enjoy una weekend o!!! cash ya later, |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |