Ik121's Posts
Nairaland Forum › Ik121's Profile › Ik121's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)
Wad up vooz? |
[quote author=Gods-child]Hmmm...shebi na you talk say you no like this house!...[/quote]wetin i go do naa? Mek i jus manage d house till i get my mobilization number, then i go build my own new house. |
Am so proud to be a product of Abia State University. The university dat won the international Award as "THE BEST STATE UNIVERSITY IN W/AFRICA" |
SBabaJ: IK...Lets See What Is In Store For Ur Here.Na service naa! AKWA IBOM all d way! Most especially Mami tinz. ![]() |
psoto: So u r back? U should have slept there.We dey quarrel? ![]() |
[quote author=Gods-child]IK!!!...abeg wetin you fing go there??...Ojuju no dey fear you??...Mehn!...you get liver sha![/quote]psoto dey mek me vex i cum go old house go stay. omoh dat place dun dry ehn! |
Psoto hw d party naa? I hope u no injure person wit ur bony yansh? ![]() |
Wad up house. Gods-child, SbabaJ, Breezybone, psoto in the building. I can't believ only me nd guest(s) was in the old building close to an hour. Breezy how far wit dat man? U dun go him office? Lol |
CY09: I attended the burial of my friend(the corper) yday, that's why I couldn't join in the opening of this new house.may his soul R.I.P |
[quote author=Qyqhelormorh]My Gad!!! my private part is itching me oo! where is Gods-child? am dying eeh![/quote]what do u want him to do? ![]() |
@All new folks i welcum y'all to the new house. yesboss20, zubbaino, fadinus, wildcat abi wildchild, once more, welcum! @kikelomo i see u as being the opposite of psoto, na wetin i like shaa but i neva get time to yan with u, but at the same time i gotta be careful cos i no know weda u dey wear burqa. i no too dey like see burqa wearing women around me. ![]() @psoto, no worri, shay na only me u dey see tacle 4 dis house? ur cup don dey full shaa. @banttie my man wadup naa? how levels with ur new babe? abeg yan me joor |
Cy and psoto i see jus the two of u in the building.. Abeg make una send me go back to my old house, this new house no jus dey sweet me. even the dead body wey dem bury for this new house dey complain say him no like where dem bury am say him wan use him hand go bury himself. Abeg make una send me back... |
[quote author=Gods-child]Guys!...lets be expecting CY09, IK121 & CONTRA any moment from now...I saw them in front of House 1's gate...they're looking for okada!!.....[/quote]GoodMoornin folks!!! I apologise i arrived a bit late to our new home, My Bad!!! wat a beautiful home we hav in here. Psoto Darlin... wat a good job! u nailed it. i can as well see sum new faces in the building. yes, i saw Cy in the old building wen i was passin by, i guess he's tyding his stuffs dia and will be with us in a jiffy. Good to be home!!! |
[quote author=Gods-child]Wait, I never see IK this morning sha...@IK, wetin happen bro?...abi you still dey vex say PSOTO win us yesterday ni??...wey you nah, we dey pack go new house today oo![/quote]Am Good brah! Hope u good! |
First of all Maximum Hailing to awon boys in the building... Banttieman, Horbasco and SBabaJ!!! |
psoto: IK, so you fit come house? Anyway sha, welcome....Yeah Baby!!! Wil be wit u in a min... |
Congratulations psoto(wit tears in my eyes)I dey vexxxxxxxx! I don dey vex pass Brezzybone wey dat man dey provoke sef. |
#SadFace# |
I md it folks! |
100 no gree show o! U sure say cy no sieze 100? |
Chai banttie frm no wher jus enta na |
Today na today |
And hia goz 100 |
Ok naa... |
I don make am... |
Am hittin 100 |
Network abeg no F me up o! |
Godschild abeg enta farm naa! |
Gettin 2 100! I no dey c anybdy sef! Mtshewww |
Chai Godschild don enter house agn |
Psoto oya go serve daddy food or u go wash plate. Comot dia quickly. No lemme bring my cain o! |
Abeg wher ilorin dey? Na hausa state or yoruba state? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)
