Ik121's Posts
Nairaland Forum › Ik121's Profile › Ik121's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)
About 2 hit d 100th page. Stealthiness is d way of d cat! V got my eyes on Godschild. |
@contra, plz v got 1 ?, wat if orientation camp s to start on a monday nd i hit camp on sunday aftnoon 2 b abl 2 mt up early 4 regstrtn on mon, wil d camp officials open d g8 4 me/allow me pass d 9t in camp? Pz wen s d best tym 2 hit camp 2 avoid unnecesri wahala? |
contra: when you bcom room service. Abeg go back to the gate, who you wan leave ur job for? I'll attend to madam instead.u also wan attend to madam? i laff die...(my tummy don dey pain me nw) |
contra: where you dey go young man?oga madam say mek i com room. |
[quote author=Gods-child]Bros, I no chop that one...I no see any BlackBerry fonts like(...♏v̶̲̥̅) for wetin you claim say PSOTO talk!!...[/quote]see me see wahala o! So u dey doubt ur broda b/c of woman? What s rlly hapnin bros? |
psoto: IK come and give me good luvin! Ugh! Am dying in bed! Ugh! Ugh! My chief security officer does'nt lick my honey well like u do. Plz come quicklyplz wait honey... |
[quote author=Gods-child]IK!!...injec-what??...you wan see my red eye??[/quote]No ulterior motive bros. But she's inviting me to her room nd she said she'z got sum cds. Abeg cds no be community devlopment service? |
psoto: I'm fine jawe. Warming ♏v̶̲̥̅ bed as usual. IK plz come and join me in bed. I hav some cds.Are u serious? |
psoto: O ♏v̶̲̥̅ Lawd...♏v̶̲̥̅ head is swelling, ♏v̶̲̥̅ black face is turning red, am so Hot! someone please help meeeeee...Wait 4 me in my bedroom. I'll be wit u in a minute to giv u ur injection... |
Qyqhelormorh: I'm nobody's wife yet o, wouldn't mind ...My mind dun relax nw. B/c if u c as K-SOLO(timaya music producer) take design kikelomo him wife face ehn u go pity the woman. Feel at home! |
Qhyqerlormor i hope ur nt d wife of K-SOLO b/c if u r, if k-solo catch u hia ehn, u knw as him dey take pound u 4 house. I jus hope ur nt K-solo's wife. |
Psoto darlin hw levels naa? |
[quote author=Gods-child]I just realized I've not seen much of IK121 in the house today...@IK, guy hope no problem??...your face scarce today ooo[/quote]My broda i dey o! I'v bn a lil busy today. But dnt getit twisted, am stil jobless o! |
Kikelomo ur highly welcum! But b4 the official welcum, let's get to know mor about u. My brother Gods-child is in the building to officially welcum u. |
[quote author=Gods-child]Yess Boss!...No wahala...You just have to make yourself available more frequently cos it may happen anytime!...[/quote]Kikelomo ur highly welcum! But b4 the official welcum, let's get to know mor about u. My brother Gods-child is in the building to officially welcum u. |
femoint007: How una dey?,i believe u guys are enjoyin urself,wel,am back to d hostel for 2weeks,na enjoyment time i dey oo i knw fit kill myself,@Gods-child,any news?,psoto,i see u oo,abbasufi,bantieman,sexy ify,cy09,ik1,i dey hail una oo,i hpe hear 4rm u guys soon.Yowaa!!! My vroda no kill am for ursef o! Call upf letter still dey am for way. I hof no frovlem for ya creek? Welcum 2 wher u belong... |
All ds "Early morning preachers" no go allow me enjoy my early mornin sleep. Ontop dat dem dey shout wit mega fon. See time o! |
All ds "Early morning preachers" no go allow me enjoy my early mornin sleep. See time o! |
psoto: O yes...Let's hear from others.Am in support of the motion dat u be the one to open the thread! |
Good Mornin Folks! Dn't liv ur life in d past, thinkin bout misteks or changes uv made. Think ur life as a book, move forward, close one chapter, open anoda. Learn frm ur misteks bt most importantly, focus on ur future nt on ur past! Hv a gr8 day folks... |
[quote author=Gods-child]Yes you're right, anybody can open the thread...but this is now a family matter...me I just made a suggestion ni oo...another reason I felt so is that, if perhaps a lady opens the thread it would attract other ladies & more guys sef...but there won't be male over-dominance...Lets hear from others sha![/quote]Supported!!! Psoto should open the thread! Those in support of this motion say Aaah! Those against it say Nahh! |
[quote author=Gods-child]Yes you're right, anybody can open the thread...but this is now a family matter...me I just made a suggestion ni oo...another reason I felt so is that, if perhaps a lady opens the thread it would attract other ladies & more guys sef...but there won't be male over-dominance...Lets hear from others sha![/quote]Supported!!! Those in support of this motion say Aaah! Those against it say Nahh! |
prodam: SbabaJ, Congrat Bigbro..Prodam dnt mek ursef a stranger. i bin dey fear u b4...nt anymor becos i nw consider u 1 of us. The requirement s jus ur contribution in keepin ds thread alive. Am sure u ll meet ur camp mate here #i knw say u like sucking Big oranges# abi na honey u dey lick? |
[quote author=Gods-child]Mehn!...dem government no try kankan!...Oyo state better pass abeg...I hear say kidnappers full there sef![/quote]My broda hw much oyo state dey pay? For the past one month v bn in owerri v nt hd of any recent kidnap. As usual, the state govt is always "ontop of the situation". Besides, corpers r no targets. |
SBabaJ: To Cut The Long Story Short...Congrats man! No wonder ur allergic to fun. But u made it, congrats again. |
Batch B(The Big House) thread is DEAD!!! @contra i luv u so much! Ur d only xy who made out tym 2 be wit us nd entertain all our questions. Preciate!!! Wen am tru wit my own camp, i'll visit Batch A 2013 Aspirants house to giv em mor info! |
CY09: BTW, where are you from?owelle Rochas okorocha state my broda lol |
@contra abeg no vex, dis wil be my last regbe regbe question. (1) Pz all ds "Lamushuanging" i hear dat do happen in camp, how e dey happen sef? (2) I also heard dat married women do hide the roc on dia finger to be part of d action, hw tru is dat? |
Banttie wad up? |
@contra, plz, hw can one make friends quickly wit married nd single women in camp? And are guyz allowed 2 visit gurls hostel? |
deleo16: happy new month fellow batch C and gud morning all batch C aspirant 2 month and 40 days to go as we countdown CY09: Hi all hope you all are good...We thank God for counting us worthy to see a new month despite our transgressions, we pray he will see us through this month and give us the grace to keep away from sin.Ameeoo!!! |
Brezzybone: I dey vex no o! Make i call dat man wen fail to mobilize me since january be4 he go tell me another story. If him try am again i die with am walahi.Lmao! Lol! guy no call am, jus bone face carry cutlass go him office ask am "How far naa" ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 31 pages)

guy no call am, jus bone face carry cutlass go him office ask am "How far naa"