₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,300 members, 8,511,125 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 09:13 PM

Toggle theme

Ik121's Posts

Nairaland Forum › Ik121's Profile › Ik121's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 (of 31 pages)

NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 6:09am On Jul 17, 2012
Gdmornin wonderful ppl of the Batch C republic. Thank God 4 a brand new day d almighty God hz made and askd us 2 rejoice & b glad n it. definitely we all go dey flex dey bubble weda the likes of yeye man wey be youth minister likes it or not. onbehalf psoto i wish to apologys 2 my brothers n d house, psoto deeply regret starvin evbdy to sleep las9t reason bein dt she came back and was veri tired & wantd to rest a bit b4 preparin dinner but omoh boys no gree show understandin na him mek her dey adamant say she no go cook anything & besides, sexyify wey suppose help out 4 kitchen go away match since two days now but psoto don promise say if morning break well well she go go mama risi shop go buy ice fish and coconut wey she go use prepare coconut rice 4 evbdy so guys mek una pardon her, biko.
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 7:10pm On Jul 16, 2012
my brothers wey dey house abeg mek una no vex, cy09 and fem i know say una dey ready 2 do anything 2 me now if i misyan, the koko be say, i go club las 9t so as i enter house ds mornin around 10, i enter kitchen mek i find wetin man fit chop only for me to behold plenty of dirty plates with fish bones and chicken bone wey full kitchen, i tire... i open pot, food no dey, meanwhile i dey H, i cum dey wonder wetin sexyify and psoto dey do wey mek dirty plates full kitchen i say mek i endure cos i know say Godschild go farm and him must com bac with wetin i fit chop but lo and behold, Godschild was not forthcoming, luckily 4 me psoto com enter house with bag, me i no even know wetin dey inside d bag, weda gala or plantainchips dey am me i no know, i welcome psoto, carri d bag go drop 4 kitchen. i no no weda na rat carri d bag or na psoto chop wetin dey d bag wey she bring me i no knowww o! e neva too tey wey i go iya basira go chop N90 eba. psoto must cook sumtn ds 9t or we go cook her chop. mek i dey wait for sexyify sef, wetin i go do her ehn....
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 12:39pm On Jul 16, 2012
sorri cy09 i 4get include ur name, but i c u servin in Delta state, warri precisely, in 1 of the oil coys but e get 1 warri babe wey go dey show u pepper lol, so becarful wit warri babes
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 12:23pm On Jul 16, 2012
PROPHESY 101: ik121, sexyify and psoto will be posted to abuja for dia orientation camp, therafter they ll do dia PPA in ministry of finance, works and education respectively n abuja. femoint007 will serve in sokoto abi sakwoto(not a BH state) and will fall n luv with his landlords daughter. lol, na dis him landlord daughter wey no fit speak english go make am BIGBOY, lmao! banttieman will serve in kano(a BH state) but with Gods protection, BH boys go see am, but na dem go tear race, dem go drop dia dagger and bomb wen dem c am becos Gods protection dey with am(ANOTHER BIGBOY), Gods-child will serve in imo state, infact, him go do him PPA for O-town, my beloved owerri city, i c Gods-child becumn a veri bigboi, Abassufi go serv 4 bayelsa,(GOVT HOUSE PRECISELY) breeziebone ll be posted to yobe but him go redeploy to abuja to join me, psoto and sexyify...
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 11:09am On Jul 16, 2012
i don open ds new page... mek i go sleep dey wait till Gods-child go com bac from farm. abeg bros wake me if u com bac from farm. *yawnning*
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 11:04am On Jul 16, 2012
Gods-child]...So my brethren, I'll be hitting the farm road
soon...but before I sign out, what's for breakfast?...@PSOTO & ANTY
IFY, our only sweethearts in the house...abeg wetin una dey cook
ooo?...me no fit carry empty stomach enter farm nah...[/quote

Gos-child u dey ask sexyify and psoto wetin dem dey cook? u don enter kitchen see how dirty plates full evry wher? our two sisters no dey do anything 4 house again. las9t sexyify and psoto no wash plates and now dem don comot 4 house. ok, i don c psoto dey com back. since las9t i neva chop o! Gods-child abeg if u dey cum bac frm farm abeg bring bac sumtin wey only me and u go prepare chop b4 banttieman, cy09, femoint007, brezzieman and abasuffi go cum bac now cum shorten d food for us but i swear sexyify and psoto no go chop ds food if i prepare am finish. mek i bone enter kitchen tidy up evrywhere but Gods-child, abeg farm quickly cum back mek i c sumtn chop.*yawns*
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 4:08pm On Jul 15, 2012
house una weldun oo! banttieman i c u on HD, Abasuffi i c u on 3D, cy09 i c u 2, femoint007 i c u as well, breezzybone thanks, sexyify and psoto thanks. i dey dey pack tins wey i go use go service cum november, abeg, mek nobody tel me say e dey too early to dey pack my bags. the thing be say house don tire me and my blood dey hot 2 comot 4 house. i don dey arrange my 4 white T, 3 shorts, 1 white sneakers, 8 pkt of condom(i no know weda 8 pkt of cd dey too small), my provisions cos i no go get tym 2 chop rubbish. o mehn... i don arrange everything 4 my bag, i jus dey wait to collect call up letter and 4 november to cum. nna mehn am ready to go, who else is ready 2 go?
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 10:14pm On Jul 14, 2012
[quote
author=Gods-child]Alright guys!...I guess this is where I call it a
day, it has been a wonderful evening that we had together...I had so
much fun!...& I wish it'd continue to be like this but I kinda felt
PSOTO's absence...#yawns#...as usual sleep don dey entice me small
small...i dey go my room, BANTTIEMAN abeg no forget off TV o...IYKE,
abeg lock door if you enter...ABBASUFI, CY, FEMOINT...see you guys
tomorrow...*One Love*[/quote]ok bros good nite o!
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 9:42pm On Jul 14, 2012
@banttieman, Gods-child, cy09 femoint007 i rlly luv u guys. my eyes don clear well well, i swear.... the only wahala now be say i no wan go house go sleep alone, abi babes no dey here mek 1 folo me go hous...abeg, even if say na una sister mek she jus accompany me go house, abeg, biko, ejoor...
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 8:44pm On Jul 14, 2012
[quote author=Gods-child]Viewing this topic: ik121, Abbasufi, Gods-child(m), CY09(m), banttieman(m)
IYKE how far?...this one wey you never talk anything, hope say BANTTIEMAN never too make you high sha?
@BANTTIEMAN, guy wetin happen? wetin you do our newest member?...you don OVERhigh am??[/quote]o men i no know say na so don peri wetin him even call dat drink be sef, nna mehn evrything dey show double double 4 my eyes, i dey even c naked women....
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 8:33pm On Jul 14, 2012
I no fit shout! Gods-child, banttieman, abbasufi, cy09, femoint007 and all d beautiful ppl in da house i say MAXIMUM HAILIN TO ALL OF UNA! like i ealier said, am iyke, a graduate of political science frm abia state university 2011 set, currently am residing in O-town, owerri. for more info u can check me out on my fb page, ike oleb. thank u all 4 d champaign poppin. once more i hail the family.... i no c psoto 4 my welcum party o!
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 6:53pm On Jul 14, 2012
psoto, banttieman, Gods-child, una no wan gimme a rousing welcum abi?
NYSC › Re: NYSC BATCH C 2012 Aspirants Meet Here by ik121: 5:42pm On Jul 14, 2012
INTRODUCTION: my name s iyke, a new family member of november batch c aspirants. am highly impressed with the good worls y'all doing here...
Politics › Re: Minister Under Fire Over Corps Members’ Posting by ik121: 3:57pm On Jul 14, 2012
[quote
author=berem]Did I actually hear dis dumbass minister comparing NYSC to
the Nigerian civil war where lives have to be sacrificed? This guy must
be smoking dry grass! SMH![/quote]lol
Politics › Re: Minister Under Fire Over Corps Members’ Posting by ik121: 3:56pm On Jul 14, 2012
[quote
author=berem]Did I actually hear dis dumbass minister comparing NYSC to
the Nigerian civil war where lives have to be sacrificed? This guy must
be smoking dry grass! SMH![/quote]lol
Romance › Re: As A Guy, Do You Like It When Your Girl Calls You "Baby"? by ik121: 6:21pm On Jul 03, 2012
may b d OP wants his woman 2 cal him names like NNA ANYI, PAPA EMEKA, DIM, etc

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 (of 31 pages)