Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 317 pages)
no! me! ![]() make david see this , you go hear word today! ![]() |
bluenubian:this ass aint going to no multiplex or movie lounge am too busy,besides why spend my hard earned $6.25 when i can get it for free?i got to strecth that dollar! meeeen! ![]() |
bluenubian:why dis pikin dey find trouble like this? ![]() |
i no get ideas oh! NLanders please help! ![]() did you try the zip thingy? ![]() |
@ david wey this movie now? ![]() |
* shivering* |
grind fresh onions , do not use too much water and then use it to mix the milled egusi ,using your fingers roll the mixture into small balls and drop into an already cooked sauce( that is the trick on cooking a thick egusi soup) |
aight will check back later then! tankchu jare i need all the good wishes i can get, tiffing no easy! ![]() |
i say be real ,be your self no faking nuffin,( if some one is like that with me, i tend to appreciate peeps like that more) , with time you are going to get to know who he really is, it take too much time and energy to be fake and pretend to be who you are not! my 2 cents oh! ![]() |
aha! tankchu oh! ![]() |
ooooook! as sharp man concern simply put up a link thingy so all other " tiff=sharp men" can download it ![]() |
sharp man! or tiff wey dey tiff tiff ![]() |
iice:yeah right! na you drinkpass jor! ![]() muki if ma gourd break i go collect money oh! ![]() |
davidylan:na only 8 dollars? you wey get am free wetin you come be? ![]() |
davidylan:sure send it ![]() |
fergie ferg ft luda- Glamorous! Donzman:them send you? wetin as if am the only one wey dey watch you tube! ![]() erhm! thanks anyways i am going to check it out! actually its https://www.youtube.com/watch?v=J3OyhUkZfY8 ![]() |
he! twinny stop lying you still shack pammy! even the overnight one wey i hide under mama bed you don shack am! ![]() muki see the gourd of pammy you were looking for! ![]()
|
winch kind trouble? ![]() its just a simple ass abi? ![]() |
not to only smoke i dey chop eba errmornin during winter here ![]() that is to say i dey "conkere" ma bele errmorinin before i step out into that chilliy weather ![]() |
Ugwumba:yes oh! head must to go bald, clothe must to tear, bouger must pass from one nostril to the other oh, all c o s persin wan earn "hard" currency oh! pele bruv! e go better! ![]() just continue to drink ice water! ![]() ThiefOfHearts:erhm! erhm! the ass no fine? or e no big reach? ![]() |
oga ugwumba i dey oh! na yah break-light be this? ![]() how bodi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 182 183 184 185 186 187 188 189 190 (of 317 pages)


