Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 317 pages)
* roll eyez* the only reason am on this thread cos of shagamite where is his interview @ topic? (jennykadry and busy body take note ) " " |
strange things ![]() kai remember some years ago every 9ja party i went to her songs always came up , that was always a signal for me to leave ![]() i guess if you sing thrashy songs like that for a living, expect shitty things to happen. ![]() |
^^^^^^^^ hating who? poko? ![]() she should be original and stop copying lady gaga sophisticated koo, delusional nii abegie joor! |
i actually went thru the 5 pages of this thread thats new for me i never do that on NL i don laff piss for body, laffta wan bend my neck chei kai nairalanders unah wickednow am definitely not going to listen to pokos songs she might be delusional enough to release videos to both songs, cant wait ![]() another round of mind-bending humor. ![]() |
"![]() @seru my own be say i want to carry gele and dance alanta plus azonto and wetin dem dey call dis iyanya (kukere) dance oh yah wedding ![]() congratulations oh just do e-invite shikena !!!!! stay blessed. |
chei chineke Naa'm ![]() Nwata kere u still dey yarn like dis? ![]() |
[quote author=Busy_body]Haba, longest time babe, I still need him alive to sign the alimony papers oh ![]() I love the stranger part, but did you have to add cute to it You know I am a jealous wife and don't like sharing you, heck I don't even want to see any girl type your name ever on NL. Wetin these girls dey do for this thread sef, na so Ikamefa show face, now TOH, they think I don't know their motive to get a piece of the succulent national cake that is my hubby Sagamite, na wetin sef, abi na my Sagamite be the only man for NL ni [/quote] na jeje i siddon for dis thread dey enjoy my pammy b/4 someborri come dey yarn my nameok busy body ? chillaxe oh , i nor kuku get interest for dis yah saga be/4 ![]() as u kuku enter my name join for hin e- harem and as jenny kadry nor dey house ![]() make i kuku Man-nap saga from rondon inside pangolo ,come my neck of the woods " "all i need is one night! ( like Nas) " "i nor dey ask for ransom or nattin after 24 hours , all of una fit come collect yah tin. ![]() |
^^^^^^ " " was just invincible for some time . ![]() |
^^^^^^ " " the only thing i dey enjoy na them owambe parrries ![]() |
even if dem give me free efri tin for that state i nor dey go ![]() very bad state, especially that dia governor, a very blondie- human being " " |
Sagamite: Nah! I don't fit as a troll under that definition.gbam! that ashawoism part dey on point. ![]() |
Kobojunkie: who is Zaaki Azzay and why should we care?shege! who is zakky ? the only funky mallam in 9ja? ![]() |
chei . kai !! obrekete!!!! e be like sey Mandla Mandela sef get wandering p-r-i-c-k!!! " "thats what you get from marrying so many womungs ![]() abeg pass the popcorn !!! this saffa saga neffa finish ! ![]() |
mu hehehehe i guess he gave his wife gigirigiriigi beating or sanu unku beating ![]() or shall we say tourch-light carrying aboki beating ![]() sad situation sha! |
ermmmmmm ![]() |
kai nairaland ohhhhhh all the posts in hia don make the casa-flakes i dey smoke, fly comot from my mouth !!!!!! |
awwww what a nice thread this is for Mr ika6, the voltron that waxes my ermmmm the ewedu on my amala balls chei! the fura in my nunu! " "je t'aime! |
kai if this 'tory is true chei""" that stolen phone is what gbogbo bigs-galz will call : "punny-burry" " " |
kai see as dem open-yanshed her life here, wetin kwonsain unah? i dont see any write- up on okotie ![]() abi dem talk sey pastor nor dey yansh women too? who was okotie boinking before he met Stephanie? shior! yeye jagba-jantis magazine. |
photo shopping abi werrin una dey call a maaa n she nkan ohhhhhhh ![]() looking at the finished pdts she is pretty |
the beat or drums or what ever he used was really simple me i like it. for me its his very simple beats , his voice, lyrics all combine to dey high me ![]() i nor need pammy or patron tonight . abi u wan join? In brymos husky voice: "good morning omoge, baby mi how u do?" " oya shebi ayonge, sure tete, ma lole" ![]() |
[quote author=Ileke-IdI]. . . . .but this video is boring. . . . I prefer Oleku[/quote]i disagree with boring , the video concept could have been better cos its a romantic song, all in all the video makes him look like a love struck gentleman , ( all na gimmick ) ![]() |
its that huskiness, a unique feature i think ![]() its like being able to id late luther vandross, late Whitney or even mariah on a song ![]() looks like i'll be dancing to ara and good morning for a while ![]() |
kai! chei! shege! this new single dey high me like "patron silver" i sure sey i don r-a=p-e the repeat button tire , today ![]() was totally shaking my 10 pounder at work today ![]() i swear those chincos near me, go tink sey i don kolo. ![]() nice song brymo, keep it up, you make yoruba songs sound sexy, addictive and totally hot. |
afi shina rambo naaaaa, anini ko? ![]() very wack song same old dance, same old shit would not waste my money on this shit abeg gimme iyanya any day! |
moremi2008: You should read between the lines with these celebrities. Indeed, Djimon was picked up the streets of Paris and was promptly the plaything and then husband of a rich French woman who people claim is still legally married to him. Yes, go research Kimora's sick relationship with Russell and you'll see that they both go both ways, male and female. Such a fcking mess!gbam jare hollywood is full of weirdos,a lot of gory ish going on that leave little to the imagination. ![]() Ivynwa: @Ikamefaso you believe that goat and hen story about some powerful people trying to bribe her, i simply dont like the woman, she is an attention seeking ogre haa yes she was vaginallly infabulated, her parents were roasted right in front of her, she had brain cancer,she was once a sex-slave, so freaking what am sure there are other people who have gone thru worse,but they aint't out there making a fool of themselves. ![]() like i;ve been repeating like a broken record, kola should post concrete evidence backing her salacious claims, or just shut the hell up. ![]() |
muhhehehehehehehehehe muheheheheheheheh! buyers beware |
like i said above if she get liver like she dey brag for twitter and her arab -american killer force can protect her at anytime she as much as winks as she is bragging why is she afriad of Russel Simmons of this world ![]() she should post videos and any other concrete proof she has jare ![]() or else shut up on twitter,and stop posting gibberish,attention seeking, transvestite looking mongrel! |
chei that kola=boof thingy get warapa, ogidi warapa! kola oh, djimon oh, kimora oh alla dem dey craze wella dem form sexual triangle sharing spit,cum and clamydia ![]() her rants on lindas blog , made an interesting read ,i don't believe her for a sec maybe if she posts a video of djimon throat-phorking her ,like she claims she is good at, then i might just change my mind. awon were gbogbo! * long hiss* ![]() |
yels ?![]() |
"


You know I am a jealous wife and don't like sharing you, heck I don't even want to see any girl type your name ever on NL. Wetin these girls dey do for this thread sef, na so Ikamefa show face, now TOH, they think I don't know their motive to get a piece of the succulent national cake that is my hubby Sagamite, na wetin sef, abi na my Sagamite be the only man for NL ni

that ashawoism part dey on point.
