Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 317 pages)
mu hehehehehe! chintua na mama millie ^^^^^^^^^ " " wetin do yah blazay handle? ![]() @ topic siddon dia dey lick yah woody cos of single moddahs for nollywood, those heifers are living thier lives and smilling to the bank shior! |
come you up dia shebi u be Yoruba? " " ^^^^^^^^^^^^^^na wetin be carefree look? she suppose strong face? ![]() |
gotta get back to my makaranta ![]() my third leg is growing fast yaay ![]() i want emeralds, earings, rings ,chain lifting a tv remote is a lot of exercise this days ![]() trying to get into a pilate class |
why am i sooo Hot? need me some ![]() |
mukina2:mu he he he he he i dey collect groom-price oh berra start paying! ![]() |
mukina2:kai dat bwoy dey " work" me tire ! i need a vacation, i need sleep like a months worth ![]() all in all he is thriving |
very good idea @ topic freebies as in crabs, hpv, staph and the big kahuna "adisa" in some cases too if freebies dey too hard dem fit manage buy 1 get 1 free iice:spam ke ? ![]() |
gal me a tell yah post a pixu gwaan get a lotta catch up i tell yah ![]() |
gbam! gbagaun gini gigi gidididididi ![]() |
^^^^^^^E- badu belle ke? orianaka !!! biko my hands dey clean ![]() |
what is wrong with cossy sef? those humongous melons on her chesticles are enough incentives ![]() [quote author=aloy-emeka link=topic=706162.msg8651297#msg8651297 date=1309828397]Do any of you know DayoKanu's real name by chance because I suspect he is one of her stalkers named above?[/quote]kai! ![]() iragbijile:mu hehehehehehehehehe! what a fugly name! ![]() |
i miss 9ja yogurt |
![]() |
unu go soome plank loose una front teeth after falling ![]() so if oyinbo dey put hand inside fire una go copy do am? ![]() yeye! una no dey copy how to make gazillion dollars na to lay straight like corpse shior! ![]() |
[quote author=High_Chief link=topic=701925.msg8619195#msg8619195 date=1309394381]No matter what the woman did, this carnibal shouldnt have beaten her to death and mince her body. Yoruba women are known for their promiscous nature [color=#990000][/color]but thats not even enough to raise your hand on a woman. May her soul RIP[/quote]huh? went thru the whole post did not read anything pointing to /hinting that the woman was promiscuous in her marriage, wonder where this baseless generalization is coming from? ![]() |
just sent it |
@ topic i feel you, i remember growing up in 9ja, did a blood test too ,some years ago and was told my genotype was AA, had always kept that @ the back of my mind,was even flexing with it " " , twas not until late last yearthat i did the test again and i was told i was AS ![]() thank God Baba is a solid AA, hummmmm fowl yansh for open !!!!!!! ![]() |
:d |
why are u vex! vex! dor me? check yah broomstick nah ![]() |
i love big,black eyelashes ![]() |
dayokanu: dayokanu:attempt koo, initiate ni ! the man get liver? ![]() afraid don catch am, even his yekini will not work jare |
![]() |
somebody dey vex for me nor worry i know yah medicine ![]() |
i nor dey see pishure of me and my oga here oh na wetin? ![]() |
went thru dis thread from page 1 to 4 ![]() i don laff so tey i nearly tear pant chei ![]() see orisirisi inglish, yorugbotic accent, skinniner than boy allinco, agege bread accent, shiken-periperi accent , dayokanu wanting to shine 40 /50 yrs old congo " " na wah ![]() and what was the conclusion? Funmi iyanda was not even offered any job na one random white dude dey mis-yarn for am ![]() una nor go kill someborri for hia oh!! |
debosky:na today? ![]() lailai abeg follow jennykadri ! nor let baba-ikamefa catch u oh, dat man get hot-temper and a wicked looking cutlass under his pillow! ![]() |
mu hehehehehe why all this hate! what a life! when i grow up! i want to be like whiz khalifa!!!!!! ![]() |
ifyalways: na winch dayo be dat one? ![]() |
^ ^ ^ mu hehehe u dey blame yah fayah on top summer heat? iro ni jare! blame it on the sepe u be constantly sipping on 24/7 debosky:my erhmmm ferry hut? u sure sey u nor dey high? anyway let jenny catch you yarning all dis nonsense u will do 200 reverse cowboy moves on the double and by force " " |
serubawon: |
" wetin do yah blazay handle?
she suppose strong face?


