Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 317 pages)
Daniel Craig there is something about that guy ![]() |
nice one, download? nahhh it aint that serious ![]() |
![]()
|
i need those boots for xmas |
![]() milli wetin mukina do you? ![]() me sef follow cast evil spirit comot oh |
^^^^^^^ ![]() awwww see loffing for this thread! ![]() milli u nor go wish me merry xmas too? ![]() |
mu che che che che ![]() @ demmy what are u insinuating she be blood sucking winchy? ![]() |
![]() i dey hail all masturs in the house ![]()
|
Jakumo: If you minister to your girlfriend properly, she will never complain of being tired."" ""Jakumo: A simple task is the same thing as a job. A job is anything that increases one's level of carnal knowledge. Jakumo wan kill someborri |
chinekem!! ![]() dis eyebrow na like bow e remain make she draw the arrow ![]() i hope sey that thing nor be permmanet/tatoo eye-brow " "like someborri for this forum go yarn : all dis Ngbatic eye-brows " " |
Ask4bigneyo: Have been wondering why our pregnant women always attached safety pin(s) to their clothes/wears...@ topic i reciprocate this way? ![]()
|
@ topic ok
|
@ topic cant remember nattin jare when you are as old as a dragon, tell me how u go fit remember anything ![]() |
abeg no vex oh yah public pms dey sweet me i need to chillaxe jare. after my agbero work for junction ![]() i been get kweshion for u, but i go ask am larra ![]() oya oh NL una dey sleep? ![]() |
mu hehhehehehe ![]() pokocally fit!!!!! i've just wasted like 5 mins of my life. |
thank God oh! na only 20 guys? se mumunatu ![]() what does he do again? ![]() useless lard ass! |
seun obatalatapipipi u berra put my pishure for front page when i born my septuplets this time next week ![]() |
oya oh more straphing kwesions for mama- militia this thread don dey wake up small. ![]() |
^ yes ur highness!!! ![]() |
mu che ch che che che @ erhmmmmmm what are gwaaan?werrin busy body dey find inside our shrine? ![]() |
oga oh banky w wey dey follow me shack tombo for junction in brooklyn? ![]() any way when is Niyola releasing her own single/cds? abi na back up singer she be for wizzy? ![]() |
^^^^^^^ mu che che che! na today? ![]() |
i don yarn my own ,this days am strong the tin dey lack palm oil abi u go send me some? ![]() |
ok we don hear, make we off pata? both are senseless when it comes to men, abegie make we hear word ![]() kate + russel = divorce rihanna + chris = helluva lotsa panel- beating round one, round two on the way ! ![]() Next? |
debosky: You have six fingers and toes?u go wound as i nor wan yarn na u dey pluck yarns from ma mouth ![]() u nko? u get elf eyes ![]() |
erhmmm erhmmm |
![]() |
*subscribing* |
[quote author=Busy_body]Er. . . Yikes, please no, I only just got used to NL2, uploading that yansh will crash Seun's server forcing him to upgrade to NL3, please I am on my knees "Eyin ota e lo sempe!!!! ![]() se becos i dey eye yah , erhmm bobo shaga? ![]() NL4 koo,NL 3 ni ![]() |
i nominate mukina2, debosky ( ashewo no 1) ![]() |
adjusting to life as a widower by serubawon gets my vote cos,its about true life event/s that could definitely happen to anybody |


as i nor wan yarn na u dey pluck yarns from ma mouth 