Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 317 pages)
muki shenk yah broom stick oh! ![]() |
^^^^^^ mu heheheheheheh! 2005? na where i dey dat year sef? ![]() how come there is no more loff wantintin for dis thread again? ![]() calling all loffahs and pipols with hot erhmmmmmm! ![]() |
na who dey yarn sey i be okoro-ngbatic babe? i go wound someborri for hia oh ![]() debo, i yam from the igala tribe, in fact my great-grand fadah-brodah na black-japanese ![]() infact just face jenny, y'all gat some unfinished bixnix ![]() yes jenny! fill us in : i hear debo likes to swing from the ceiling fan during/after "knocking boots" pls confirm dis jare ![]() |
chei i don laff piss for who be dat prawn looking gal? she dey yarn as if she carry stones inside her mouth |
^^^^^ okoro- ngbatic babe u dey find wahala soon dey go find u reach yembol pretty soonwait did u just post that u are ngbatic for life? ![]() chineke mehh! here i was thinking you are an nwafor so u be ofe nmanu! ![]() |
na okoro-ngbatic people full dis place sha! mu hehehehe! ![]() |
muheheheheheheheh! yembol indeed! |
here is anudah one! muheheheheheheheheheh butt nakid! serving punishment
|
aight guys its been a minute! what are gwaan? muki u dey vex me!!!! for yah punishment i go post yah pixs " " the pixs wey u take when u dey very small ![]()
|
muki don get belle ![]() |
huh? |
mu heheheheheheheh ![]() |
debosky:yep! all of unah don dey fall for dat lie for years ![]() [s]caveat emptor : if u believe the above nonsensicus , surely u need a whole jar of motrin for your head[/s] debosky:oh really? na for where una do the shagging for outer space ![]() |
kai! muheheheheheheh! " " |
awon tata na hin full hia ![]() ok make i add my own join: prolly ikamefa fit be man ![]() muki na one old, wrinkled grandmama with 6 grand shuldrens iice don get belle she is 6 months preggers now even u lady T i hear sey u be man, u just post woman pix for yah pix to attract nl bwoys ![]() |
mukina2: ![]() OAM4J:" " hahaha mu hheheheheheh i talk am disciplinary action don start ![]() |
OAM4J:^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^^ mu hehehehehehehehehehe oam4jmuki i laff in arochukwu lang! ![]() |
@ topic very simple the husband should let her run wild too after all what is good for femi/chike is also good for funmi/ingozi shikena |
now u dey beg! submit this things to the shrine! 1 baboon yansh 3 frog legs 2 bags of lion hair if u fail to, nor be me go displine you na dat yah muki |
erhm and what is wrong with @topic u are fishing for a ban ![]() |
kai! pure madness! dem for attach the thing back for am with thread and needle! ![]() |
lmao! " "6 kini o? oya complete am! ![]() |
oam4jmuki abeg choose one ![]() |
una sure sey nor be femi sychophants dey yarn inside here? yeah right @ poster abeg shine yah eyes ![]() |
wonder! wonder! people begging for sex, 2 fighting , all sorts ![]() this thread na crase ! ![]() i don laff grow mustachio instanta! gawddd! and dem sey i get bad mouth ! |
HA LADY T e be like sey u dey find wahala na who be stephen p? ![]() jennykadry:i dey laff oh!!!!! that is to say: ikebe get levels ![]() |
am in lofffffff |
dayokanu: " dayokanu wan phork blazay? wonderment se emi e gbe? ![]() |
waves back @ lady t ![]() |
in dat case ma name nor suppose dey dia na na fresh meat dk dey find jare ![]() |
dayokanu:yaaaaay! all hail dk the big dipper you go soon pai if u try amOAM4J:oga ur own list na for wetin? females u wanna , ?? ![]() |




who be dat prawn looking gal? she dey yarn as if she carry stones inside her mouth
pretty soon
abeg choose one 