Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 580 pages)
Lol he beta make everybody dey bare dere Papa name.... Abi which kain drunk judgement be this.... Well nothing wey SIMPle Men no go wan try Sha |
Lol even the youth dey rule cluelessly..... The next generation go enjoy dere set Sha wether positive or negative |
Lol well you can apply and see if that's true or not.... Why I only like this Arab, Egypt, Morroco Visa Application you apply for free na until Dem approve your Visa u go pay.... |
Lol na only LAPO I see inside everything dox people Sabi impact ur life positive and negative... |
Lol that plant Sabi climb people fence anyhow and do trespassing.... |
Hmmmm People using AI to run there life daily is what I don't understand... The world today people are getting lazy and relying on some AI to keep breathing..... |
What happen to even taking him to court.. To people always crying and playing the victim card... You can see the Govt no send you once you're not on dere side nobody cares about ur tribe u will get destroyed or destroy everything you've built..... |
Grace come pass grace.... No be some grace wey u av to force... |
Why not just write something simple instead of looking for epistle to write.... When no be Nairaland Dem wan post am wey need more character..... |
If Drug wipe out from the face of the earth people fit protest... |
To Live come hard pass anything... RIP to the dead .... Till now purpose of living never clear no concrete explanation.... |
Whatever makes anybody happy.... No more character.... |
Lol which kain cap be this is the Bus stop generating him an income Unless na blogger draft this piece and looking for attention.. |
Lol keep your shiit in ur closet how this gayy people just like to force Dem sef on people is what I don't understand... |
Person wey fit dey even work against the Coalition.... nA Wu blind dey follow Nigeria politicians.... |
Hmmmm he go be na everything AI dey du now.... If u get sick na AI Dem use treat person du surgery... To stay alive in this future go too hard oh.... With the way things are going they will start Suing Social Media Developer also... The Other day Durov was arrested for the crime someone committed with Telegram.. |
Lol what's so special about Any Sunday Rice.... Rice wey don nearly grow for person head... |
Lol wetin be ur own mak everybody du what makes them happy.... Make Kanayo O Kanayo come start him own University ![]() |
Dalohad:Lol enjoy the quote I'm still saying it if Alot of people have that #20 then most of us will be having inheritance as land in highbrow places and not some jungle..... When people talk about the price of Peugout back then with how cheap it looks Nigerians that've that Car then no reach 1m if doz money are easy to see everybody for inherit Peugout or Datsun..... It was even back in the days people trek abroad mostly as cheap as it looks people can't still afford Japa.... Years where people can't even afford Rice the Middle class can only eat Rice on Sunday... Please are this so good and things are not affordable as cheap as they all look.... You can hardly find a home where people don't have siblings hawking ... |
Lol Caregiver dey if Caregiver go dey like this... Omo people go too suffer... |
Badexx:Lol But the Judges that brought in Bayelsa State Governor will know peace.... You people and double standard.... |
Dalohad:Lol ordinary #20 you people just call money anyhow if most of our forefathers have that ordinary #20 most of us will be swimming in inheritance now.... Most people didn't even inherit ordinary black and white TV so nothing is ordinary then. |
Religion matter I no dey follow people put mouth most especially one religion Dey get triggered easily like is in dere doctrine.... Any religious talk I'm not interested..... |
Lol before you see black face for this type of gathering you go need kidnap him... I feel like na Faze be the coolest among Dem... |
jaycruizenbs:Lol are those Youth different from there Government or the Government fell from heaven.... Same youth that won't mind doing anything, lie or call himself a gayy to get an asylum so if that same Youth is elected by his people what will he do.... |
Lol abi na the Loan the Governor use go enjoy him Leave and Vacation.... |
questioner:Lol the difference is so clear unless you want to deceive yourself... Japa of olden days wey people wey trek go sef always sends something home even if is little not like this days where bill alone will make u ghost your family and friends cause you scared of billing.... Japa of olden days when Internet call isn't common people call Nigeria speaks for an hour 2hrs and can still afford the international call phone bill who fit run that kind of thing now.... That alone should show you Japa isn't easy like before.. |
Lol whatever makes you happy.... Japa no be like back in the days oh... |
Lol na GehGeh senior be this ... Relationship and Financial advice full the man mouth u go even think say na one single old man... |
When people cry about this people pay I jus shake my head you think chasing one leather object up nd down is easy.... We have seen people play on the field and pick a call to glory from there... Nothing is easy the job also get dangerous part... |
Lol If the deputy mess up avenue don dey for the Governor to impeach him be that... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 580 pages)