Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 580 pages)
Lol who ask for ur advice You dey advice Wu u remove during ur tenure.... This man think say na everybody old age dey worry... |
Lol even ordinary Ghana Legit people with documentation in Ghana India still pass any country even Nigeria wey dey close to Ghana..... |
Lol maybe this hate or something all the Politicians Kids that AV gone to school in UK how many did you ask for there classmate or picture in class... Na only graduation day picture we dey always see... |
Lol shebi Dem say he come stop war ni... Wetin he dey wait for.... |
richiemcgold:Lol nothing last forever shey na aw u dey perform for bed you still dey perform now.... |
Lol this one jus wan advertise her Ribena nothing else.... Be like hookkuup lady don dey du ads on Nairaland... |
Lol baba dey run local.... Make he enjoy... No more character... |
Lol I will leave oya next one abg... Shey u wey ask if u see better offer u no grab am or as the CEO if you see better offer to sell u no go sell |
At 63 he still no get anything to return to at home.... And people will keep shouting system that work. System that works to take away all your earning and turn you to modern day slave and almost Kpai ursef to stay dere.... |
Lol na attention u dey find.... Unless say ur forefathers follow people wey come du slave trade hustle... |
Lol make she relocate to Kano Hisbah dey for her... Cos for South the men in black wey Dem go send fit wan also do.... At least Ikorodu is representing for the fess time and good news coming out from there |
Lol everybody with there want and putting themselves in tight spot... Shey girl wey dey chop Sportyyy count |
Make them show dere face.... People vandalizing Transformers are not different from terrorist... |
Lol na Korean dey always baffle me almost all of Dem look like stick.... If person go dat side na stick person go jus dey chop.... |
Lol na Social Media dey show everything now... This one even calm Dem no du half of what Dem Igbobi Boy's, Morroco Boys dey du den... Jus that now people have camera to advertise dere waywardness and call it cruise or to get likes and view.. |
Armed Robbery and Hired Assassin and still got 6yrs... To go back to the crime no go hard that kain person na.... Be like na Petty thief, Petty Crime the Law dey for in this country.... Something worth maybe 20 to 40 you see am for 4m las las the money go don finish the buyer like this don book him own extra room Sha... |
If marriage no work make all of Dem go dere Papa house which one be all this... |
Lol if them Legalize am and people start planting massively abg people wey dey say make Dem Legalize am.... Wetin u want the Politicians and the Herdsmen cow to chop.... |
Lol nothing's free even in FreeTown... Even Freedom of Speech no be free..... So nothing dey free... Or no be Money he use buy the Truck Baba know wetin he dey du.... |
Lol this one na consolation thread for a man with single wife..... Wetin I sha know be say if na woman go Kpaii u wether 10 oh or 1 oh u no go still escape..... |
Gibsonworld05:Once I tell people that in my life have never use AI before even the one forced into Whatsapp and Facebook Messenger for once haven't made use of it... Everything I feel like doing I still use Google search and still Google will still want to force the AI on me by showing me the first search as AI but I scroll down to the real search... but people are telling I'm still stalked and a village man.... |
Lol na must to use AI every platform don integrate AI to there System.... The AI hype to me no dey different from the normal Google search wey we dey du before... |
There's Freedom of Speech if your speech are not towards the people in power buh once the speech is towards the people in Power the freedom can be taken.... Freedom after speech isn't guaranteed anywhere mak nobody come dey wyn us...mm |
Lol any small thing they're tribalist.... Try half of what they accuse you of in there region and not find yourself in hot soup.... |
Lol for say na here one person go don leak and already no need for a long time... |
Lol Bybit Virtual card.... He even beat the traditional Bank card with dere stupid hidden rate... |
To escape death come hard pass anything.... You don't even know how to dodge from death... NEPA light dey destroy things, property and Generator too dey du him own kill people with fumes and his anyhow Current now inverter don join..... |
fuckingAyaya:Lol before you can replicate that you must be ready to provide who set them up.... Or they will just go to Asia and colet key and free them... |
Same set of youth that will come online saying no Company wants to give Dem remote job/ Tech job for being a Nigeria.... Blame Govt for everything and exonerate the citizens like they're not reflections of there leader.... |
How people in Lagos Island take come up with dere plan i Neva still understand... Na only Lagos Island you go see two different house sharing one window.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 580 pages)