Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 580 pages)
First rule of beating na tie na..... Dem jump the first rule... The people even nice still allow him wear Boxers.... He should be thanking his star say na people wey get fear of God handle him Nigeria thief na nude Dem dey chop dere beating.... |
How's that your problem make everybody do what makes them happy... Glo Network is Poor but they're ready to endorse every Celebrities in Nigeria.... With how Cowbell they do Maths Competition reach Dem still no sell reach Peak milk or even Dano milk.. So make everybody follow derr strategy abg .. |
Lol no be all Rice Dem dey wash before cooking or even parboiling..... If you buy Vietnam Rice na as you dey wash am you go dey pack the rice in crumbs.... The first time I try the rice thinking is our Normal Nigeria Rice naso Rice start to break wey I think say na Garri I buy... |
The his smelling bandits will soon storm.the thread.... |
Will rather choose French instead of Mandarin,... Bonjour |
Hmmmm e go be life can switch any time in a twinkle of an eye... |
Lol una Dey refund am before? That's why I love the Arab countries and dem Egypt, Morroco dey will not take shi shi from you until your Visa is approved... |
Advice full everywhere like.water... Some Siblings also behave like an outsider.... Abi no be this world Brother/ Sister go send Money to siblings for building wey siblings go swallow am or Siblings killing derr Brother because of inheritance.... |
Lol only one Local Govt 11k... Some two state combine no even reach 11k... Jus 1 LGA. |
Lol At the end of the some people will still be at the loosing side..... So doz independent marketer might be the collateral damage new people will get employed while some will be at the loosing side.... |
Lol Semo Nd Beans..... Using raw Semo to du Garri as Garri no dey house... |
JustPowerApps:Lol why I no go leave after buying Aso Ebi if I don't live in Benin still fly Plane or Bus... With all this expenses I can afford any type of meal only to get to the wedding finding out nothing dey ground to guide.... |
Lol 6pm maybe the caterer think say na Night Vigil una wan du |
Lol whatever makes anybody happy.... People dey try Sha... Dem Sabi spend on things wey no get ROI still take am so serious.... |
How many Odds Sorry get for Sportyyy For say na Nairaland he Post this I'm sorry he no go reach the 40 Character... Nairaland no go take this kain Apology.. |
Shebi she for use all doz Local Welder make Dem help her du that type of Party Jollof Pot..... No how that pot will collapse even if 10 storey building fall untop am... |
Lol u colet money thinking is a free money. Make he vomit am.... That's why I don't blame the Govt giving dere contracts to international organizations like Dem CICc, Julius Berger, RW... The same citizens ready to always point the finger are also ready to run the Govt street.... |
Be like say na India be the largest market right now... |
Hmmmm he go be.... One of the things wey hard pass playing Sportybettt in this part of the world na woman sleeping over in someone house right now... Nothing wey u wan explain.. |
I guess you're still living with your parent cause from everything up derr all thoss acquisition are from someone who've known you for long.... That's some of the Terms and Conditions if you're still living with your parent or family any little issues your book of history will be open... |
Wahala.... As he be like this if u wan enjoy the country na u be ur own Govt if not na wetin person Parent go through person go still continue.... |
Lol mak una rest... Na everybody dey go through one or two also... Your friend that couldn't help you when you're going through alot or didn't check on you too might be battling one or two... No be everybody get courage to speak out... |
Lol watch out the AI fit later dey more corrupt pass human being.... |
Lol so na China made Malaria drug people dey take no wonder the Malaria too always act like China Malaria as u dey treat am e no dey gri go.... And the customs not doing due diligence or taking bribe for all this to pass needs to be arrested... |
Lol make she dey tell her customer to be signing say na non refundable If Dem go Medical Dr place and Dem no see Dem heal shey Dem dey colet refund or arrest dem.... |
Lol unless you use Jazz now... Nobody will take you to anywhere this days... Where insecurity full everywhere like water.... Buh deep down no let any Motivational speaker wyn u cos the story no clear Dem no dey talk the full story... |
Everybody just dey find way to run each other street... The other day na Passport Dem print selling to people... |
Lol so make Dem start to drag him like Iwobi when everywhere cast abi |
Lol Nigeria Govt no wan accept him citizens u run go front say u go help us accept Dem.... |
Whatever makes anyone happy... No be everybody dey go to church because of prosperity some goes to church as a place to cure depression or boredom... Or someone going to Night club also is doing so because of prosperity.... |
Lol how did they arrive at the nationality of the scammer.... Don't tell me the assent shiiiit.... Because I believe if the scammer nationality was a Nigerian truly and they knew who did it he will be in the net right now and not jus the woman drama Video... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 580 pages)