Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 580 pages)
Lol after eating the fries only to find the love of your life medical record stating he or she's HiV Positive..... The sweat wey go hold u that moment u go fess think say u blind.... |
Lol Dem go soon come tell us na Fulani herdsmen.... This one go join iron condemn people... |
Lol no more do the crime and pay the time... Na do the crime and surrender and enjoy your cashout.... |
Omoh nd that school hardly have cult related issues... Wetin come happen like this... |
Mak she go join Trump for US and allow us rest abg.... She no dey different from doz people doing content In UK and always making noise up nd down... |
TallNigerian:Lol they don't arrest in my own area what they do is come to disconnect your light... So na u loose bkuz of 1k make person stay darkness and also you will need to pay for reconnection fees before you can reconnect.... |
Lol that Security fee are some people salary and Developmental fees if anything xup don't know about your Community but like fixing of Transformers Cable, packing of drainage, filling of potholes most of this money comes from it so stop doing over calcu or just apply to be there treasurer then... And if you've any questions partaining the finances go for monthly meeting and put up the question and get the answer.. If we as a citizen can bypass meter even when it was so cheap Den people needs to be held with iron hands... Someone up there saying is illegality so Bank private Security won't be paid by the banks his working just because is Govt responsibility.. The Government only responsibility is the Police not a private security you can leave your community open and un protected but since you want an extra protection that's on you.... People hire private security in the advanced world to there estate they won't tell us it's Govt responsibility to be safe.... Yours is even cheaper my community pay higher than that.... |
Acidosis:Lol the Ketu and all doz Ogudu are no go area that's what I'm trying to say no be all island area dey affordable... Na the option wey dey down he fit try... |
Hopez456:Lol the truth dey bitter even for Ketu, Yaba, Jibowu, gbagada, Alapere, Ebute Metta, Ogudu, Ikeja, Oga with that amount he no certain he neva add agent agreement money yet.... Maybe Inside Iyana Ipaja, Egbeda, ikotun, ilasa, Alagbado, Mushin Sha.. |
Lol maybe u dey go Igbogbo, imota, Agbowa, Adamo. Maya, odonguyan.... Sha no near Island.... U Neva even factorize agent, agreement fees... |
lordwoz:Lol the people selling the phones knows the meaning of Carted so don't stress yourself I won't explain further... Most of doz UK phones you're talking about you don't know how they find dere way to Nigeria u jus knew they came from UK.... |
lordwoz:Lol if they're not stolen most of them are Carted phones... You think people can just wake up walk down to iPhone store in Nigeria and buy there phone for the real amount.. Every year we see the statistics of phone been sold by them Infinix, xiaomi, Samsung, Itel, Techno have you ever seen an iPhone in doz list because most of doz phone out derr didn't pass through derr store.... |
He wasn't lock up na just the package wey Dem get business with dem go seize... That's professionalism.... I saw it cheap somewhere don go buy cheap... If UK and US start Phone retrieval na 90 percent of iPhone user Dem go seize dere phone in Nigeria.... |
That's the issue with unstable Forex rate everybody hike things Dollar don go down nobody wan adjust again... |
Lol low budget assassin.... Nobody go sign him death warrant Dem jus dey jam pack the jail everyday... |
He go be.... Monsters full this world make we no dey at the receiving end... |
Dem jus full Accra people wey dey patronize Dem say Dem cheap pass Ghanian own ![]() |
Every Tribe have dere Nemesis.... So nobody should come form saint.... If anybody mess up once they're outside they should be dealt with... Keep ur criminality in your country and stop exporting your crime to another country spoiling people's chance that's why you will hardly see a Northerner going to another country to go misbehave.... |
Lol this one na psycho.. He wan turn himself to weapon of mass destruction... Dem fit find one English add soon now say he get fetish for black man blood.... |
Treasure17:And you also can't police my opinion because I didn't mention anyone I have the right to my own opinion cause I didn't mention name or see me under anybody's mention. So I don't understand your tears.. |
jimmyolasun:Lol people wey no eat dere future no come even get wetin to feed d future of the Animal wey Dem keep... |
Another Tears for dere hater to also come tell us is wasteful... Smart people that always tell us we are not spending on sport that's why the athlete perform worse.... They're used to News of Athletes been stranded at the Airport or coming online to protest to get paid... |
Where dere pishure abi una dey hide una own Criminal again and names |
Lol Animal advocate will not see this now.... Buh if one hippopotamus mistakenly enter Africa and we roast am Dem go start to cry that we are eating our future.... |
Lol all this contract Signing no dey different from all this Music Record Label signing.... Before you sign anything have it at the back of your mind things can go bloody... Your once Happy place can be your Horror place.... |
Social Media and snapping picture up nd down will make Alot of people jobless.... |
Lol wetin boys wey dey lift heavy load plenty get na him una dey calm genetics.... So if person Papa Suffer to get it he mean say even if the Pikin no suffer he go get |
Lol the business dey boom Wella.... I think this one are the House boy and house girl suppliers .. Na why I dey look all do girls going to doz African countries most of them know dere mission before going because they see the News everyday... |
Chinese bomb pass anything now ![]() The only thing I deduce from the News is a brother recommending another brother for a Job... People are still out there showing themselves love.. And some Nigerians going there to steal equipment trying to manipulate the system as always by re applying to get a double pay... This country the Citizens are reflection of there citizens so If the company is legit they will still act this same way.... |
I don't know what's wrong with Nigerians bkuz of some people behavior they will made up dere mind and start ghosting friends... Even if is tough it won't cost you replying a harmless Hi or Hello some will even read and not reply.... As worst as Nigeria is we still have time checking on each other shey na so other side come worst wey be say na Ghosting be dere garment... |
Lol Mak una dey differentiate am Gen Z butyy or the one from the street... Because the one from the street are the one doing Yahoo plus, Ritual, Patronizing different spiritual home for money or Hookup level to get more customers... all this are religion also.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 580 pages)