Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 580 pages)
Lol people jus wake up to concote things with any evidence to back it up... Maybe the Selling crude in Naira to Dangote is what he termed as Subsidy... If that's subsidy then he beta abi na mak Fuel dey same rate with neighboring country like 1300 mak Nigerians go through more Hardship from the one we going through already.... Then what's the benefits of being an Oil Producing Nation if na Fuel price go Kpaii the citizens.... |
Lol buh if u see that kain Job outside Nigeria u go grab am ASAP... Is job not suppose to base on the Pay.. abi which kain questions be all this.... |
Hmmm.... If this Law Enter Nigeria Dem go pack people tire... Wey Boys don dey cross express from 6 from Onipan to Somolu From schl sef place wey person dey go before reaching home awa Parent no dey send us... |
Lol una no dey rest... |
MIKOLOWISKA:Lol you don't get it if MTN decides to stay in only SA how will they know they will make more.... You don't base your Market only one Country once you've the funds try other countries too... |
Ogun State left the group chat... |
MIKOLOWISKA:Lol Nigeria market isn't enough them suppose to like Dem Kenya SA... Or you think if MTN focus on SA alone dey will be this strong.. Or Netflix focussing only on US |
Lol Norma customer make dem enta Mushin too |
Lol all this whookup girl once they see big clientt Dem go run dey take pishure naso one too cast our Dangote den.... |
Lol una sure.. Na only Nigeria una focus una market |
Hmmm RIP .. That's the disadvantage of high rise building again.... That's why when people cry about Nigeria not having enough High rise building country wey him emergency services is zero... |
Bmaster:Lol if Fubara have the type amount of Boy's Wike have the fight no go last reach doz months.... Someone that can't face Wike will write results.... Someone wey him party no see suspend na him u think say Fubara fit handle.. Just dey play.. This one no be Secondary school politics... The only way Fubara can play anyone will be second term not this first term cause if he misbehave again Dem go deal with him more... |
Lol EFCC jus dey see this.... Scam wey don dey since when... Even people wey dey abroad dey run the scam on people at home.... |
Ok. The Babalswos and the Priest too needs to come out they're being marginalized |
Just av Money to place an order go easy for u ![]() If we look am again Dangote wey get Money no even get 1 wife talkless of 4.... Wo make everybody du wetin dey make dem happy... |
Lol Shrine come turn tourism center... |
Benrosaria:Lol that's to you infact my Wema Bank app or any of my Fintech av Neva fail me unless there's a general downtime and it will surely hit the USSD also.. Lol to all my bank account my USSD isn't activated |
Lol I believe Wu still dey use USSD dey one village or still dey in olden days or only have access to small phone why use USSD when app is the most convenient... |
So Africa no dey With all the herbs and leaf wey we dey consume nd natural food... Don't take GMO this don't take that., So las las na everybody go die |
U carry pot go farm |
Lol Rochas wasn't even as desperate as we all thought he don try all options las las Baba jus go silent... I remember when he dey hide inside ceiling EFCC show him shege den same way Dino was hiding on the tree with different Drama I think they even feel more peace than when Buhari was dere... |
Lol |
Hmmmm... RIP to the dead.... Once Terrorist mix with the people there's no amount of coordinate innocent too will follow... That's why I don't pray to live in a terrorist infested area.... May we not be a collateral Damage.. |
Lol Weird people jus full this world.... |
alanto:Lol how did they get the Dollar to pay that Gbese or you think it was paid in Naira.. The Govt wasn't subsidizing the Forex anymore so they're using doz forex to clear off the gbese if there's no floating na we don't have Dollar we go still dey shout.... |
wellmax:Stop capping show me where I criticize the Dollar floating... For once have never done that cause I'm pained I can't even use my Naira card to pay for anything that's not local so was hoping that will make it possible... During Buhari Tenure it was $100 until all banks stop all of a sudden $100 wey no even reach person. So what's the essence of selling Dollar cheap and I as a citizen don't have access to it If I'm not the likes of Dangote... |
CodeTemplarr:Lol this has nothing to do with Keyamo... I think is the Dollar floating.. |
Ok |
Lol this people can't even take half of things they say to politicians.... If he become the president of the country na to lock everybody up.... Deep down na Oppressor full Nigeria check place of work, Na Power Neva reach 80 percent people hand.. Even VDM if he gets Power na Dee One e go fess lockup.. |
Lol Tinubu doesn't even care Abt what comes out of ur mouth... If not Dem Bwala nd Reno no go even dey near him.. He uses Insults to do Deodorant See that Bosun Minister of Digital something or I don't even know with all his noise making when he wasn't in Govt he has been given a mantle since immediately the guy became a shadow no workings... |
Lol |
Umueme:Lol you people and cappin.... The Level of education is shiiit and people are trying hard everywhere to cheat to pass the exams.... If is shiit and so simple why're parent paying for runz enrolling dere kids in miracle centers.... If you're asked 2+2 in WAEC do you need ordinary calculator to get the right answer talkless of cheating... Most of y'all can't even solve your kids Quantitative Reasoning and Verbal Reasoning Text books and you come online telling us how our educational system are getting worse. The same educational system our people are using to migrate to other countries and come out in flying colors... Isn't about the educational system is about the will.. During doz years I'm sure Alot of people will still fail this questions you only saw the question paper did you see how many people that failed and pass also.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 580 pages)
